Toyindiva's Posts
Nairaland Forum › Toyindiva's Profile › Toyindiva's Posts
real777:Do you know that have not gone there since then please which day do they start is it Wednesday they start cz I heard is then?? And can they allow someone to sleep there I mean in the church please reply me Asap (Modify) (Quote) (Report |
[quote author=real777 post=112702594]Do you know that have not gone there since then please which day do they start is it Wednesday they start cz I heard is then?? And can they allow someone to sleep there |
Capitalismisasc:when English was a person ������u sef go and sit down Cz I wasn’t talking to you and stop quoting me again pepper body. |
Karlifate:which character are you talking about Cz I dnt understand what you mean by if u don’t develop yourself your bad character will push him away. |
DonroxyII:you think so, yes your right Abeg I don tire to dey quote Tankx anyways. |
DonroxyII:Lol, no man dey confuse me is just what is happening am analyzing here am telling you bro, Na only God fit choose for person. |
Capitalismisasc:this my write up dey pepper you Cz your one of those “some” men I am referring to I cnt imagine I am only stating fact that is happening was this please Abeg dey your lane please I was not talking to u, and please I am not criticizing anybody I was only stating what is happening |
What I know is just that even though you cut your head for some men who go love u go love you even though you have sex with him and is your destined husband he will marry you no matter what all those men wey nor be your ow Na dem dey dissapoint pass, so there is no manual don’t do this or that I have seen a situation whereby the woman his independent and the man still jilted her. Some men are very wicked oh even one man married his wife and still treat her like trash my own is just that marry your best friend a man that will love you the best thing is to seek the face of God. |
PrinceFola:Amen oh my Dear the thing tire person �♀️�♀️�♀️�♀️ |
Same here oh I just relocated to Ondo state Akure precisely, I need a job please my fellow nairalander’s please Help me Tankx |
Aaaaarghmed: |
I am telling you especially guys wey knw hin bearing, but we ladies cannot settle down wt a guy that his not seirous wt his life that it oh all this already made men hen at some point dem go dey use am dey insult u, is good to stick wt a guy that had vision in life and hardworking. |
Lol I nor go lie 100k is not enough at all, in this shit hole country hmmm may God help us all |
I don tire Naija don tire me searching for job in my new place of residence all to no avail chai ���������� |
Edolites I love Una like die I too love my state dem no dey tolerate nonsense all this aboki go think say dem smart lol I laugh dem think say Na Lagos dem dey wey dem no go talk ozwor set of people Na another state dem go dey dominate like Mumu..... as in dem suppose beat am too death Cz who he kills must be killed by the sword. |
Gracelander:sister lol he Dey be like that lol see hen I was once in that shoe but mine wasn't through abortion but I cried please next time do not fall in love too much if u over love a guy Naso he Dey be love wt your head Cz, men of nowadays hen Na only God fit save person love yourself first before any bf Na only your wedded husband u fit love nor be bf and gf matter just take heart all is well, all the guys wey we get for this life Na just few good make God help us all. |
Albert0011:abeg buy for me I nor mind u hear doh tank you dem nor cheat am oh just no am for your mind say Na That price |
Normally food stuffs are expensive in Benin city ordinary airtime sef Na die, and for Benin here den nor Dey price if u try am dem go use insult take scatter your head. |
Albert0011:na true he nor lie that is the price if dem price sef those mama go insult u throw away Naso the price be. |
TheGiftedOne:you nor lie bros Naso I go new Lagos road I kon enter new Benin market to buy ordinary tangerine Na die u nor fit see 100 naira own Na as from 200 and very very small God forbid things too der I just tire where is our country going to like this Nawa oh |
richie3384:No what am saying is both the water and air are powerful I am just classifying the types of Ogbanje spirit wey Dey this earth though |
I just Dey read comment since morning Dey laugh ������how can the youth forget wat that Tinubu did doing the end SARS so soon smh and still I Dey see people dem Dey support am oh God�♀️�♀️�♀️�♀️�♀️Why r Some Nigeria people so gullible small thing Una go say change where is the change now, a man that doesn't care about the youth, A man that his old already and can't do much things again Na hin Una won vote for we need a new revolution come 2023 enough of all this thieves we need change please, am so surprised some people can still vote for this man I swear after what he did this man think say we youth don forget Wetin he do nonsense. Even though we nor vote for peter obi we need someone that is capable of ruling this country like this country is in a mess right now we need someone that can make things right and lead us to a good path and not one old person wey Na hin agenda Na to come Chop our money Biko. |
Why he kon resemble obesere like this��������������� |
Kunja2:Make God purnish devil God forbid bad thing Cz I Dey mention allthis things does not mean I am one of them my pastor do tell me all this stuff Cz he is a deliverance minister u dig |
real777:the guy don tell me say make I dress like deeper life no weavon if I wear it say Na from outside dem go send me bck and I must cover my head to, I know of Cz Na because most time I nor Dey get time Cz of work Na why no yawa I go try go, Na der be your church?? |
real777:yes person don tell me before he be like say Na one Yoruba man Dey head that place so tank u bros I go kon doh God go bless u. |
real777:bros Abeg Where he Dey for Benin city Na benin I Dey stay Na sapele road or where he Dey?? Cz church for Benin here just tire person Na why most times me Dey pray for my house. Me wey I Dey pray to God I go go church wey be say plenty problem go follow person go house me nor Dey go anyhow church so oh |
real777:where he Dey for Benin city Bcz I Dey benin city so |
Lol, I have been reading different things on this platform since but lemme say something there are different types of water spirit make I list them: 1) Emere inu Omi (ogbanje inside water) 2) Emere Eti Omi. (Ogbanje at the edge of water) 3) Emere ori Omi (ogbanje on top of the water) 4) Emere Ofurufu (Ogbanje in the air) 5) Emere Apata (Ogbanje on the Rock) 6) Emere ologede (Ogbanje on banana tree) 7) Emere Etitan (ogbanje dust bin ) Emere inu igi (Ogbanje inside tree) So all this Ogbanje u see here have different powers the most powerful and most wicked one among all this ones is Ogbanje in the air and Ogbanje in the rock u see this two here lol if dem reason person matter them go chain that person spiritually dem no Dey hear go or come u see the Ogbanje on banana tree they don't have problem but don't cross their path they don't use to have money physically they dont appear nice on clothe they dress normally and mostly they protect their children's Intrest the Ogbanje dust bin those ones are very dirty they don't appear nice at all because mostly they are always having their meetings inside a dirty place all those Ogbanje inside water they have their specific agenda let me stop here though so anything about spiritual stuff I understand it wella. |
I have a friend back then she is very dark in colour one day I just came bck from church as I enter my mama shop I just saw her sitting down Naso, this my friend saw my necklace that the cross of Jesus Dey there Naso she tell me say babe Abeg I won go buy something I Dey come back lol I laughed I nor say she knw go come so oneday, I went to greet her in her house Cz I never know say this girl Na Ogbanje typical one because most times this my friend today she go Dey shine and she nor Dey use cream next tomorrow she go wowo I was like something is fishy, so I went to greet her in her house lo and behold, this girl told me plainly that babe shey u know say I be ogbanje fear catch me I was like I dnt get she said she be ogbanje Naso I japa I go tell my pastor he told me it is true I asked why she choose to tell me my pastor said that it is Bcz maybe she likes me or she be the queen mother but I told my pastor dt she likes me that why. so oneday she called me on phone she started crying that she want to do deliverance that in their territory that if she sleep with any guy that they won't amount to anything in life all life savings will be gone and that she can never get married or have a husband she was crying that I should carry her to a pastor Naso my pastor call her for phone immediately she heard my pastors voice she hang up I now went to her house the following day she told me that that my pastor prayer Dey hit her for body that the fire is too much that she no go fit go for deliverance again that was when I japa I did not go to her house or have anything to do wt her again the last time I met her again she is now married and she don give birth now so all this this things exist a lot I have so many stories I can share here but make I share this one first, I Dey pity most guys wey go see girl for road Una go Dey knack her u don't know wether Na ghost or person wey get bad luck be safe y'all Cz outside is so cold. |
leeikem:is this for real hmmmmm may God help us the spiritual husband and wife shit heh no be small thing oh make God Dey help person that spirit sturbborn hen hmmmm. One guy don tell me before though dt no amount of deliverance or prayer can make it go as in mehn have u seen situation where by u go go church dem go Dey ask u question like do U see it in your dreams where as u nvr see am and they keep telling u u have it I dnt forget my sister the time I followed her for deliverance Omo that evil spirit was talking inside of her that that pastor she will deal wt him if he continue disturbing her we don go more than 10 churches Na one of my friend tell me say Na to appease am and my sis no be say she be emere dem use am do her. |
dazzle47:I Dey tell you I just saw their yeye message today can you imagine I kon call the Mumu he Dey tell me make I Dey Asaba on Tuesday God Purnish am |


Emere inu igi (Ogbanje inside tree)