Politics › Re: Buhari: Nigeria to provide electricity to 5 million households by 2030 by Tundex911: 10:54pm On Sep 26, 2021 |
Do you know maybe you gonna be alive till 2022?
I'm asking you Mr bubu
Weyrey Fulani
Smh |
Family › Re: If Your Daughter Did This To Your Car, What Would You Do? (Photo) by Tundex911: 3:32pm On Sep 26, 2021 |
Underth I will write...
"I love you too dear"
Shey o lo stupid ni
Smh |
NYSC › Re: Who Is Lying? NYSC Denies Telling Corpers To Prepare Ransom by Tundex911: 12:57pm On Sep 24, 2021 |
Then some fools will be talking about one Nigeria.
Smh |
Education › Re: Where Did This Mathematics Go Wrong? by Tundex911: 12:34pm On Sep 24, 2021 |
Imagine the date on the script and you want make Nigeria better shey una no reason say the prove back then during bubu days in secondary school is still the reasoning why we're in this shit lately...
Think about it � |
Phones › Re: Pantami: FG To Deploy 5G Network By January 2022 by Tundex911: 12:25pm On Sep 24, 2021 |
I just can't wait for those fools wey dey link 5G and coronavirus together...
Smh |
Politics › Re: Malami: Collection Of VAT By FIRS Remains by Tundex911: 12:24pm On Sep 24, 2021 |
Interesting movie...
FG & STATE GOVERNMENT
Awon weyrey gbogbo
Smh |
NYSC › Re: Deeper Life Church Member Shares Photo Of Corps Member Wearing Khaki Skirt by Tundex911: 12:06pm On Sep 24, 2021 |
Dem dey talk trouser issue though wetin dey there mind to other human beings pass evil...
Oluwa a wa pelu won
Smh |
Politics › Re: Navy Hands Over Two Vessels Carrying Crude Oil To EFCC by Tundex911: 4:59pm On Sep 23, 2021 |
Na under bubu administration I dey see many shit aswear, wetin EFCC dey do with vessels??
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Travel › Re: Trailer Carrying Diesel Sinks In Owerri As A Newly Constructed Road Collapses by Tundex911: 4:39pm On Sep 23, 2021 |
Funny enough our government we talk say na billions on naira dem spent on the road and won't last us fr decade, shey this is how things gonna keep going??
FAILED NATION
SMH |
Celebrities › Re: Cynthia Morgan Celebrates Her 30th Birthday With Beautiful New Photos by Tundex911: 4:36pm On Sep 23, 2021 |
Where's Morgan  I miss this babe music � |
Politics › Re: No Condolence Message From Buhari, El-Rufai 5 Days After Mailafia's Death by Tundex911: 4:05pm On Sep 23, 2021 |
If dem like make dem send condos or not Las Las we gonna die all
Smh |
Politics › Re: Malami: Buhari Using $311 Million Abacha Loot To Build Second Niger Bridge by Tundex911: 11:35am On Sep 23, 2021 |
Shey the almost done bridge or another one??
Aye gbogbo yin lo ma baje patapata
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: FG Sets Up Two New Satellite Companies Under NIGCOMSAT by Tundex911: 11:12am On Sep 23, 2021 |
All in money making system
Smh |
Politics › Re: Reps Stranded In Kano Airport As Airline Reschedules Flight ‘four Times’ by Tundex911: 11:10am On Sep 23, 2021 |
Sooner or later we gonna be in the same shoe sha make una dey do as una dey like...
6ft Las Las |
Food › Re: Man Shows Off N43k Plate Of Eba And Soup (Pictures) by Tundex911: 11:06am On Sep 23, 2021 |
I guess reason why bubu no take us serious for once...
Lazy Nigeria youth but spending much every single day
Smh |
Health › Re: What Happened To Me Today In A Brothel by Tundex911: 11:03am On Sep 23, 2021 |
Broke and your privk dey rise up...
Smh |
Politics › Re: Malami: Naming Boko Haram Sponsors Now Can Affect Investigations by Tundex911: 10:33am On Sep 23, 2021 |
Which investigation since 2015  Aye yin gbogbo lo ma baje Awon weyrey gbogbo Smh |
Politics › Re: Segun Ajibola: Average Nigerian Can Feed With ₦500, Naira Still Strong by Tundex911: 10:31am On Sep 23, 2021 |
Just imagine this shit comes from prof mouth don't you know say na one of the problems of Nigeria be this
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Crime › Re: NDLEA Arrests Trafficker With N2.3b Cocaine At Abuja Airport by Tundex911: 1:02am On Sep 23, 2021 |
Imagine...
Street value
Smh |
Politics › Re: Nigeria To Recover £200 Million From America - Malami (Video) by Tundex911: 12:54am On Sep 23, 2021 |
But the issue of Abba Kyari una no won talk about it but when it's money issue una mouth the open anyhow..
Fools
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Disconnection Of Telecom Services Has Reduced Banditry In Katsina: Masari: VIDEO by Tundex911: 12:49am On Sep 23, 2021 |
Indeed this Politicians are using the foolanis and hausa life run LUDO too much...
North is safe
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Health › Re: Mental Health: Doctor Ikenna Ihim Enlightens Americans On Anxiety by Tundex911: 11:05pm On Sep 21, 2021 |
Same as bipolar disorder
Smh |
Politics › Re: Dominic Yahaya: Fulani Killed 50 Residents In Kaduna, Burnt 254 Houses - Monarch by Tundex911: 7:51pm On Sep 21, 2021 |
Fake news � cuz the North is fully safe...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: What Thomas Tuchel And Jürgen Klopp Have In Common As Germans by Tundex911: 7:47pm On Sep 21, 2021 |
You saabi my brother, just be like make person dey compare Guardiola with Arteta Boss is differ from Learner slawormiir: Damnnn niggar Isoright
They got nothing in common
Klopp is a boss and master and tuchel the chelshit manager is a boy
He go come around with little effort then builds upon or rather build on wetin klopp don achieve .... And then call it success |
Christianity Etc › Re: The Lords Chosen: Instant Miracles From Taraba State Crusade by Tundex911: 12:47pm On Sep 19, 2021 |
At least e better pass instant credit alert
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Sports › Re: Sadio Mane Scores His 100th Liverpool Goal by Tundex911: 12:41pm On Sep 19, 2021 |
Congrats � Lad
YNWA |
Education › Re: 11 Brand New Courses To Be Taught In South African Universities by Tundex911: 12:33pm On Sep 19, 2021 |
Imagine my country fighting to create more settlement for cows...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Sports › Re: Mark Clattenburg: Mikel Obi Almost Made Me Quit Refereeing – Ex-EPL Referee by Tundex911: 12:21pm On Sep 19, 2021 |
I'm still expecting one day some gonna mention Ferguson say he always bribe then to win matches back then...
We gonna get there soon
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Bandits Kill Miyyetti Allah Chairman, Abubakar Abdullahi Dambardi In Lere Kaduna by Tundex911: 8:27am On Sep 18, 2021 |
CAPITAL LETTER FAKE NEWS �
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Gov. Umahi Disagrees With Southern Governors, Insists FG Should Collect VAT by Tundex911: 10:55am On Sep 17, 2021 |
Latest bubu aide I guess...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: I Would Rather Die Than Join APC - Femi Fani-Kayode (Throwback) by Tundex911: 10:30am On Sep 17, 2021 |
Amen..
I guess it's high time God's answer ffk prayer |
Politics › Re: Babafemi Ojudu Unhappy As Femi Fani-Kayode Joins APC by Tundex911: 10:13am On Sep 17, 2021 |
Just imagine somebody daddy, despite all the shit wey he don talk, if God sef dey listen to us why he no call this ffk to glory cuz you can't imagine he says na God tell him to join APC
Awon weyrey gbogbo
Smh |