Romance › Re: She Called Off Our Relationship Few Months To Our Wedding by Tundex911: 8:51am On Sep 06, 2021 |
Shey make i no lie give you, she don get Belle for another guy and he no won clear am to you...
Just find miss to collect back your esusu money and take am flex ok
Oluwa a wa pelu e |
Celebrities › Re: Olakunle Churchill And Rosy Meurer, Dedicate Their Son In Church by Tundex911: 4:13pm On Sep 05, 2021 |
And aunty Tonto dey shame herself around...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Reacts As Ex-Lover, Kpokpogri Accuses Her Of Cheating by Tundex911: 4:11pm On Sep 05, 2021 |
HEAD HIGH weyrey after you don gave kokorin head finish...
I'm available for next flight tho
Smh |
Christianity Etc › Re: Is Speaking In Tongues Trainable Or A Gift? by Tundex911: 3:56pm On Sep 05, 2021 |
The rate wey our generation dey take train speaking even the tongue sef fear dem...
Immediately dem go Bible school next na pastor and speak in tongue straight up, na reason why we have fake of dem recently...
End time Era
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Adamu Garba Advises 2Baba: "Embrace Polygamy, Marry Peru" (Video) by Tundex911: 2:04pm On Sep 05, 2021 |
You can see say 9ja leaders no get work this fool wey suppose focus on their administration dey put mouth for 2face matter...
No be dem fault sha na one 9ja cause am
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Foreign Affairs › Re: Women’s Rights Protesters Beaten By Taliban Members In Kabul by Tundex911: 9:09am On Sep 05, 2021 |
Let just assume Afghanistan na 9ja,assuming o shey righteousness go dey talk talk up and down... You better channel your talk to bubu before things change for all of us
God bless Nigeria �� |
Celebrities › Re: Prince Kpokpogri Shades Tonto Dikeh, Praises Churchill by Tundex911: 8:56am On Sep 05, 2021 |
But wait o, kokorin abi wetin be his name go don fuvk Tonto?
Abeg Tonto I guess I'm next in your diary
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Science/Technology › Re: Kenya: EIGHT Lions Tackle Buffalo In Savage Attack (Pictures) by Tundex911: 8:45am On Sep 05, 2021 |
But with all this, where the lions dey chop the meat � |
Family › Re: "It's A Man's Duty To Clean, Cook And Raise The Kids" - Reno by Tundex911: 8:41am On Sep 05, 2021 |
Some people man of God...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo Eyes Premier League Trophy, Charges Teammates by Tundex911: 8:25am On Sep 05, 2021 |
Hope this one know it's VAR Era we dey cuz those days wey Ferguson dey help them no dey again o...
You still remain my GOAT � tho
CR7 |
Celebrities › Re: Annie Macaulay Adds ‘Idibia’ Back To Her Instagram Bio by Tundex911: 9:01am On Sep 04, 2021 |
You can see how witch dey behave??
I fear the future which is the FEMALE
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Ndume: Insurgents Who Surrendered Will Be Useful To Security Agencies by Tundex911: 8:59am On Sep 04, 2021 |
This people wey we accept as one 9ja go dey reason like maluu
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Family › Re: My Brothers life Is Becoming Messed: Becoming a Theif. Pls I need advice by Tundex911: 8:56am On Sep 04, 2021 |
Just wait make he turn 25, na jail straight
Smh |
Sports › Re: Marc Bola Charged For A Tweet Made 9 Years Ago by Tundex911: 10:09pm On Sep 03, 2021 |
Arsenal youthful??
Na dem
Smh |
Politics › Re: Umahi: I'll Feel Bad If APC Denies Igbos Chance Of Producing President In 2023 by Tundex911: 10:03pm On Sep 03, 2021 |
I guess na reason why you decamp?. Las Las bubu go choke all of una
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Ortom: When I Am On Top Of My Wife & Remember The IDPs, I Go Flat (Video) by Tundex911: 6:20pm On Sep 03, 2021 |
As if the idiot didn't cum...
Coming Naira Marley comes to my mind
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Ortom: When I Am On Top Of My Wife & Remember The IDPs, I Go Flat (Video) by Tundex911: 6:03pm On Sep 03, 2021 |
As if the idiot didn't cum...
Coming Naira Marley comes to my mind
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh And Prince Kpokpogri Breakup Over Leaked Voice Notes by Tundex911: 6:01pm On Sep 03, 2021 |
Olorun see some of your image doing shit upandan...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Annie Replies Charles Idibia, 2Baba Brother: Stop Sucking Your Brother Dry by Tundex911: 11:54am On Sep 03, 2021 |
Wtf again, so like this now we no go hear word cuz it's tubaba palava mtchewww
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Annie Idibia Drags 2Face Idibia On Instagram Over One Of His Baby Mamas by Tundex911: 11:10am On Sep 03, 2021 |
Person wey no fear this our generation, I fear that same person aswear...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Over 5,890 Terrorists Have Surrendered In The North-East - DHQ by Tundex911: 10:15pm On Sep 02, 2021 |
Make dem send dem go abroad now abi what next and bubu talk say people with AK-47 should be kill why still this people alive  Awon weyrey gbogbo Smh |
Education › Re: JAMB 2021 Top 10 Best Students by Tundex911: 10:11pm On Sep 02, 2021 |
North Kids nko  Oh, they're bandit Smh |
Health › Re: Dr Amechi Obiora Is Dead! The 'O' In EKO Hospital Dies by Tundex911: 10:01pm On Sep 02, 2021 |
CoronaVirus kill O from EKO...
Life sha Smh |
Politics › Re: APC Expels Sulaiman Adamu, Party Chairman Who Wished Osinbajo Replaced Buhari by Tundex911: 9:57pm On Sep 02, 2021 |
Awon weyrey gbogbo
Smh
But how I wish this VP just overtake this clown � bubu |
Christianity Etc › Re: Pastor Success Sunday Forced To Marry Fiancée's Corpse Who Died During Abortion by Tundex911: 8:51pm On Sep 02, 2021 |
End time pastor... Righteousness do you have something to say on this matter  Awon weyrey gbogbo Smh |
Politics › Re: Joe Igbokwe In Anambra For His Mother-In-Law's Burial (Pictures) by Tundex911: 5:57pm On Sep 01, 2021 |
I pray make dem no attack this joe of a guy, cuz he don over talk about his Ipob brothers and sisters..
Awon weyrey gbogbo
Smh |
TV/Movies › Re: Ajmoney, Tega’s Husband: I Cheated On Her In Our Matrimonial Home by Tundex911: 5:49pm On Sep 01, 2021 |
See our generation.
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Education › Re: Nigerian Students Amass Degrees To Stay In Europe by Tundex911: 2:08pm On Aug 31, 2021 |
E no go better for pass, present and future leaders of this nation...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Crime › Re: Court Sentences Man To 6 Months Imprisonment For Stealing Tubers Of Yam In Kwara by Tundex911: 1:38pm On Aug 31, 2021 |
Where's Magu  Awon weyrey gbogbo Smh |
Romance › Re: Temmie Ovwasa: I Don't Want To Have A Child Because Of Hererophobia (Video) by Tundex911: 1:35pm On Aug 31, 2021 |
Maybe na the way her parent feel back then...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Health › Re: Progeria: Newborn Baby In South Africa Looks Like An 80-Year-Old Woman (Picture) by Tundex911: 7:40am On Aug 31, 2021 |
When I see Progeria, I thought it's Nigeria Pro max o...
Abeg we really need the Nigeria pro max jor
Smh |
Politics › Re: Borno Leaders Forgive 3,000 Repentant Boko Haram Terrorists by Tundex911: 2:44pm On Aug 30, 2021 |
Lately I no even dey waste my RIP on any bandit anymore...
Awon weyrey gbogbo
Smh |