Politics › Re: Meet The Nominees For CBN Governor, Deputy Governors (Profiles) by Tundex911: 12:05pm On Sep 17, 2023 |
Where's my profile biko? |
Family › Re: Prophet Oluwaseun Akinnubi Impregnates Friend’s Wife In Ondo by Tundex911: 6:36am On Sep 16, 2023 |
If this story later clear, I guess the man is looking for male child then he jam Agbako..
Smh |
Family › Re: Should I Call Off My New Relationship Because Of This?? by Tundex911: 2:28am On Sep 15, 2023 |
Omo this story long jor |
Politics › Re: Durojaiye Ogunsanya: Tinubu Was My Classmate At Chicago University | We Mocked H by Tundex911: 1:45am On Sep 15, 2023 |
Then why do you look younger than him? |
Health › Re: Woman Collapses, Dies In Mile 2, Lagos by Tundex911: 8:21pm On Sep 14, 2023 |
Life is HARD |
Romance › Re: I Bruised This Girl’s Ego So Badly. by Tundex911: 5:11pm On Sep 11, 2023 |
Dedicate "Madu" by kiss Daniel |
Politics › Re: Emiefele: Panic At CBN, NIRSAL As Investigators Swing Into Action by Tundex911: 4:42pm On Sep 11, 2023 |
Abeg make dem work on the charges wey this apex banks dey comot from person account everyday by day...
Smh |
Crime › Re: Disabled Man Dies As Father, Pastors Attempt To Sell Hunchback ‘mercury’ by Tundex911: 4:32pm On Sep 11, 2023 |
Omoooooo... Things dey happen aswear |
Family › Re: As a Christian, Is This Not Enough Reason To Divorce Him? by Tundex911: 5:53am On Sep 10, 2023 |
We really do not date for a long time before we got married. Because I knew him back then in school from a far distance. And we liked each other but didn't date. So, meeting again after graduation and in a different environment, made me believe I already knew and the fact that we already liked each other I'm very sure, a very serious guy will be wooing you back then before you choice him over other. Madam na your cross do carry am wella
Oluwa a wa pelu e |
Romance › Re: In A Dilemma Right Now, Please Advise by Tundex911: 5:34pm On Sep 08, 2023 |
If you later marry her, she go worse pass those service year...
Know this and know peace |
Career › Re: Deep Down Inside Me, I Feel Guilt And Hated Myself For What I Have Been Doing by Tundex911: 5:24pm On Sep 08, 2023 |
You don't know what to do, but you didn't understand the word resignation letter bah?
Dey play, until dem finally grab you then you lose all what you thief then your eyes 👀 go open |
Politics › Re: Where Is Former Delta State Governor, Ifeanyi Okowa? by Tundex911: 4:54pm On Sep 08, 2023 |
Same question
Where's Governor Olusegun Mimiko
Smh |
Foreign Affairs › Re: US To Give Ukraine $1bn In Aid As Russian Strike Kills At Least 17 by Tundex911: 2:55pm On Sep 08, 2023 |
Waste of money |
Romance › Re: I Love You! How Many People Have You Said It To? by Tundex911: 2:54pm On Sep 08, 2023 |
E no dey hard me talk, even "I'M SORRY" too |
Romance › Re: She Is A Lovable Person But Her Past Keeps Popping Up In My Head by Tundex911: 2:53pm On Sep 08, 2023 |
Dey play
Sha dey play
So ladies never run you script as if na movie you dey watch before??
Oluwa a wa pelu e |
Politics › Re: NLC Ends Two-day Warning Strike, Directs Workers To Resume Work by Tundex911: 6:32am On Sep 07, 2023 |
Still no way forward...
Failed Nation |
Politics › Re: FG Generated ₦193.59 Billion From The Solid Minerals Sector In 2021 - NEITI by Tundex911: 9:33am On Sep 06, 2023 |
My question is, what are those past and present govt doing with this money...
Failed Nation |
Family › Re: Nigerian Man Asked To Leave UK After His Cheating Wife Files For Divorce by Tundex911: 12:41am On Sep 04, 2023 |
Dem dey tell you guys
Fear WOMAN
But una no dey hear |
Culture › Re: Global Staying Power Of Yoruba Language and Culture- Reno Omokri by Tundex911: 12:37am On Sep 04, 2023 |
Dear Reno, you congrats or not Yoruba don dey before you're born...
Irep Yoruba Amaka |
Business › Re: BUA Promises To Reduce Cement Price by Tundex911: 12:53am On Sep 02, 2023 |
I like this man called BUA pass Dangote |
Foreign Affairs › Re: Brice Nguema, The Man Behind The Gabon Coup, Celebrated By Soldiers by Tundex911: 9:10am On Aug 31, 2023 |
TemplarLandry:

I dedicate “Hat-trick” by Seyi Vibez to him. Great jam! Man of the year will go well |
Sports › Re: Rules Of Football When We Were Kids by Tundex911: 9:04am On Aug 31, 2023 |
Strong throwback lol
But number 6 gat me so much, immediately your parent know about the injury it's another beating o
TBT |
Crime › Re: Police Parade Suspects Arrested At Gay Wedding Ceremony In Delta State by Tundex911: 8:29am On Aug 31, 2023 |
Make dem go continue their event inside prison now...
Awon weyrey gbogbo |
Education › Re: What Was Your Unforgettable Experience In Exam Hall? by Tundex911: 11:51pm On Aug 29, 2023 |
Omoooooo experience plenty...
Na so this guy sit behind me and a lady was sitting beside the guy... The guy con dey ask answer from me wey dey front despite say the lady saabi book and she don almost tru with her paper. Immediately the guy ask for the third time, I just look back and frown 🙁 my face give the babe omoooooo na so she give answers to my guy o
Cuz if she reject, she sef know say she don enter am |
NYSC › Re: Borno Corps Members Withdraw Relocation Applications Over Good Camp Conditions by Tundex911: 12:57am On Aug 28, 2023 |
ManirBK: Na that 30k and 10 cows from Zulum motivate them You too get sense comrade |
Food › Re: See Where Ogbono Comes From by Tundex911: 1:27am On Aug 26, 2023 |
God really bless us all
All tribes |
Politics › Re: FG Makes N2tn Taxes From Google, Facebook, Foreign Firms – Punch by Tundex911: 1:26am On Aug 26, 2023 |
Funny enough, we don't know how dem dey use this money....
We don enter am, naija no fit good again |
Crime › Re: Man And Lover Killed Themselves During Fight And Not Ritual Killing (photos) by Tundex911: 4:21pm On Aug 24, 2023 |
Erigga voice
Ashawo die toto rest
SMH |
Foreign Affairs › Re: India Beats Russia, US To Become First Country To Land On The Moon's Lunar Pole by Tundex911: 9:13am On Aug 24, 2023 |
India...
I don't see them coming sha,
lesson learned: don't cast your movement so the outside won't overtake you |
Crime › Re: Sowunmi Ayodeji Kayode Wanted By NDLEA (Photos) by Tundex911: 9:10am On Aug 24, 2023 |
Movie don dey happen in REAL life
Waiting for part 2 |
Family › Re: Why I Dumped Farida Sobowale After ‘n100m Wedding’ – Estranged Husband, Odulaja by Tundex911: 8:55am On Aug 24, 2023 |
This Generation na shit
More shit still coming |
Culture › Re: Ifa Council Suspends Isese Festival In Ilorin by Tundex911: 9:03am On Aug 18, 2023 |
Ifa council no get liver  |