Romance › Re: How To Control Your Urges As A Man by Tundex911: 11:13am On Jul 06, 2023 |
Abeg kini conclusion?? |
Romance › Re: Kiss-a-thon: Govt Bans Planned 72-hour Kissing Marathon Event In Ekiti by Tundex911: 7:58am On Jul 06, 2023 |
It's better dem ban it before it's result to Fuvk-a-thon
Awon weyrey gbogbo |
Crime › Re: We Have No Department Like Cyber Crime - EFCC Tells Nigerians by Tundex911: 7:55am On Jul 06, 2023 |
My point be say, why can't we use the money wey EFCC don get back from yahoo guys, yahoo politicians and the rest sort the issue of Subsidy? |
Career › Re: Man Leaves High Paying Job To Follow His Passion. Wife-to-be "Unfollows" Him by Tundex911: 7:42am On Jul 06, 2023 |
What is the passion? |
Jobs/Vacancies › Re: Nairalanders Please I Need Your Input On This Job I Have Gotten by Tundex911: 7:40am On Jul 06, 2023 |
Scammers everywhere
Bet watchful |
Education › Re: Top 10 Candidates In 2023 UTME As Announced By JAMB by Tundex911: 2:05am On Jul 05, 2023 |
Alexis11: 6 Yoruba
3 Edo
2 Igbo
1 AkwaCross I know say you dey find bubu tribe on the list, I sha get you lol |
Romance › Re: I Have A Feeling That My Wife Will Cheat On Me. Here's Why by Tundex911: 11:04pm On Jul 03, 2023 |
If I may ask you na just 2years of marriage and una dey get this kind of thinking o
Oluwa a wa pelu yin |
Travel › Re: Car Crushes Nursing Mother, Commercial Motorcyclist To Death In Osun by Tundex911: 10:45pm On Jul 03, 2023 |
Assuming it's youth, it's gonna be Ijapa Meta
Motor tuntun |
Crime › Re: Lagos Businessman Spreads Widow's Nude Photos, Demands Refund Of Love Expenses by Tundex911: 12:46am On Jul 03, 2023 |
This story too long abeg can someone summarize for us??
Wahala everywhere |
Christianity Etc › Re: Pastor Runcie Mike Dies Hours After Preaching At A Burial by Tundex911: 12:41am On Jul 03, 2023 |
At the end
Every single soul is a Dead soul |
Christianity Etc › Re: Modernization In The Church! I Felt Odd by Tundex911: 9:58pm On Jul 02, 2023 |
Op.....
99.9% nowadays na hell fire 🔥 we dey go
No cap |
Politics › Re: French Riots: Charly Boy Asks Nigerian Youths To Act. Twitter Users Slam Him by Tundex911: 12:26pm On Jul 02, 2023 |
Na war without peace and no peace without war... |
Food › Re: See The Perfect Alternative To Fresh Tomatoes. (pictures) by Tundex911: 12:17pm On Jul 02, 2023 |
Tomato snake abi na snake tomatoes
Tomato e le'jo |
Politics › Re: How Does One Survive With This New Utility Increment? by Tundex911: 11:34am On Jul 02, 2023 |
Subsidy: the poor pay more while the rich pay less
If you know you know |
Foreign Affairs › Re: US Supreme Court strikes down Biden's Students Loan Debt Forgiveness by Tundex911: 5:08pm On Jun 30, 2023 |
I'm 101% sure this will affect 9ja youth...
Awon lazy Nigerian youth lol |
Politics › Re: Why I Ran Away From Daura To London – Buhari by Tundex911: 5:00pm On Jun 30, 2023 |
Even if you run go JUPITER death go reach there... |
Romance › Re: He Wants To Quit From His Marriage Because Of These Reasons... by Tundex911: 4:57pm On Jun 30, 2023 |
Marriage no be rice and beans |
TV/Movies › Re: AGN Suspends Actor Jerry Williams Indefinitely Over Drugs Abuse by Tundex911: 4:40pm On Jun 30, 2023 |
Sooner or later them go talk say he dey sick bed, make dem contribution money for him...
Awon weyrey gbogbo |
Politics › Re: Adeleke Storms Out Of Eid After Clash With Ajibola Basiru, Ex-Senate Spokesman by Tundex911: 10:53pm On Jun 29, 2023 |
Issue cuz of sitting arrangement...
Awon weyrey gbogbo |
Christianity Etc › Re: The Hate On White Garment Churches by Tundex911: 10:52am On Jun 25, 2023 |
I guess it's the 7book of Moses tho |
Celebrities › Re: Throwback Photo Of Wizkid At An Event At The Igbinedion University Okada (pic) by Tundex911: 7:21am On Jun 25, 2023 |
Chocolate city boiz that year |
Education › Re: JAMB Proposes Mobile Phones For 2023 UTME by Tundex911: 6:58am On Jun 25, 2023 |
Every sector is now something else... Back then when men dey hustle to get 200 for cut off mark...
It's now pure water and bread smh |
Romance › Re: Nigeria Ranks 44 Globally With Largest Penis Size Of Men by Tundex911: 2:02am On Jun 21, 2023 |
Wahala everywhere |
Politics › Re: Profile Of Maj-Gen Taoreed Abiodun Lagbaja, Chief Of Army Staff by Tundex911: 1:44am On Jun 21, 2023 |
Just 2kids, whereas my Neighbor wey no get work dey born 4kids...
Issokay |
Celebrities › Re: Olamide Is My Favourite Nigerian Artiste, He Inspires Me – Osimhen (Video) by Tundex911: 11:01pm On Jun 18, 2023 |
No long cap
❤️ |
Crime › Re: NDLEA Official, Umar Bala, Accused Of Raping His Colleague’s Fiancée In Lagos by Tundex911: 5:47pm On Jun 18, 2023 |
Peter wey don dey nurse his gf na so this one use shayo BALA the babe...
Another wound to the heart, thank God say he no kill the babe sha |
Family › Re: Why Are There Too Many Poor People Who Cannot Take Care Of Their Families? by Tundex911: 5:13pm On Jun 18, 2023 |
Kobojunkie: OMGosh! Another batch of children in for a life suffering. Kai!  I'm telling you, small thing one of the kids as last week... Do I have garri at home |
Education › Re: Lasu Law Student, Aminat Yusuf Graduates With 5.0, Breaking 40 Year Old Record by Tundex911: 5:45pm On Jun 17, 2023 |
Nowadays lady's breaking records more than guys, wetin dey occur now |
Politics › Re: Fraud: Sirika, Sadiya Farouq, Other Buhari Ministers Tinubu Must Probe, Arrest by Tundex911: 5:34pm On Jun 17, 2023 |
That sadiya woman matter sef...
Lol |
Politics › Re: Court Orders Police To Produce Properties Seized From Matawalle’s Residence by Tundex911: 5:12pm On Jun 17, 2023 |
9ja can't be better a place with this shit ups and downs |
Crime › Re: Police Arrest Kehinde Adekusibe Who tweeted 'Let's Kill All The Igbos' by Tundex911: 4:58pm On Jun 17, 2023 |
Adekusibe...
He won die there lol
But if na for NUT nothing go happen |
TV/Movies › Re: Nigerians Marvel At NTA's Sudden Revitalization by Tundex911: 5:08pm On Jun 16, 2023 |
Like for NTA share for CHANNELSTV |