Crime › Re: Abuja Under Siege Of Unchecked Kidnap Rings by Tundex911: 10:22pm On Jan 27, 2021 |
Attention needed in the aso rock I guess |
Politics › Re: Aso Rock Cabal Asks Buhari To Place Tinubu On Security Watch List Before 2023 by Tundex911: 11:12pm On Jan 26, 2021 |
Who be this people again? |
Properties › Re: Man Builds House With 14,800 Plastic Bottles In Kaduna (pics) by Tundex911: 11:09pm On Jan 26, 2021 |
Rain!!!
Go away come again another day little yahaya wanna... |
Crime › Re: Niger Republic Arms Dealer And Sons Arrested In Katsina (Photos) by Tundex911: 10:55pm On Jan 26, 2021 |
Las Las the relationship wey dey between bubu and this Niger gonna open yansh one day |
Politics › Re: Herdsmen Storm Ekiti Forest Reserve, Destroy Multi-million Naira Maize Farm by Tundex911: 7:15pm On Jan 26, 2021 |
I thought their governor said, ekiti na fulani territory...
Una never see anything |
Business › Re: Egypt Leads Africa In Foreign Direct Investment In 2020 by Tundex911: 7:10pm On Jan 26, 2021 |
Fuvk up
My nation just dey go backward in everything |
Politics › Re: Profile Of Major-General Attahiru Ibrahim, The New Chief Of Army Staff (Photos) by Tundex911: 7:09pm On Jan 26, 2021 |
thorpido: Will bokoharam and herdsmen killing stop now? I taya cuz of monsters dem don made |
Politics › Re: President Buhari Replaces Buratai, Others. Appoints New Service Chiefs by Tundex911: 7:04pm On Jan 26, 2021 |
Information just got to aso rock since pass 5years |
Foreign Affairs › Re: Italian Prime Minister, Conte, Resigns by Tundex911: 6:58pm On Jan 26, 2021 |
If na my president now...
Na war |
Politics › Re: Northern Group Demands Arrest Of Tinubu (Video) by Tundex911: 2:34pm On Jan 26, 2021 |
Issokay
Bubu don hear una
Fools |
Politics › Re: Nigerian Police Officers Are Seen As The Best In The World - IGP Adamu by Tundex911: 1:42pm On Jan 26, 2021 |
All this modafuckers go dey talk anyhow
I pity una kids |
Politics › Re: 40 Children: When It Rains Africans Think Of Women Instead Of Agric- Reno Omokri by Tundex911: 12:30pm On Jan 26, 2021 |
200mil to 67mil
And someone told me we aren't ripe for separation in this nation.
Though it's not easy but sooner or later we gonna experience it |
Jobs/Vacancies › Re: 30,000 Graduates Get FG’s Agriculture Extension Service Jobs by Tundex911: 12:13pm On Jan 26, 2021 |
Are you sure say no be audio??
Rather 80% goes to the NUT |
Politics › Re: Lagos Police Deploys Special Constables To Formations Accross The State by Tundex911: 12:02pm On Jan 26, 2021 |
Omojolaray: So na the feeling of first to comment be diz..... Not impressed at all.... Think say I go see alert for my fcmb account....... What rubbish Do you forget say na police matter be this? Maybe another person don collect bribe, I mean the money wey you suppose collect |
Christianity Etc › Re: Faith Edeko Denies Sleeping With Apostle Suleman by Tundex911: 11:54am On Jan 26, 2021 |
Social media
Smh |
Food › Re: Despite Importation Ban, Foreign Rice Floods Nigerian Markets by Tundex911: 7:56am On Jan 26, 2021 |
Why foreign won't enter the country, shey Herdsmen allow us to farm on our land again  All I sight na WAR |
Politics › Re: Solomon Dalung: APC Failed Nigerians On Security by Tundex911: 5:20am On Jan 26, 2021 |
Abeg who hear from Aisha Buhari |
Politics › Re: Makinde Faults Call For Herdsmen’s Exit From Oyo by Tundex911: 12:21am On Jan 21, 2021 |
No be this makinde fault..
I guess he dey fear oga bubu na why e dey disguise ode |
Politics › Re: Adegboruwa: Herdsmen's Actions Illegal, Presidency Misinterpreted Constitution by Tundex911: 12:12am On Jan 21, 2021 |
|
Celebrities › Re: Gossipmilnaija And Celebrities Celebrate Tunde Ednut On His Birthday Today by Tundex911: 1:28pm On Jan 20, 2021 |
To that stubborn blogger
Happy birthday |
Christianity Etc › Re: Pastor Goodheart Val Aloysius: "To Be Stingy With Your Pastor Can Lead To Death" by Tundex911: 1:27pm On Jan 20, 2021 |
May God almighty forgive all mankind |
Politics › Re: Ondo Herdsmen Quit Notice: "You Are Wrong" - Shehu Sani Tells Akeredolu by Tundex911: 1:24pm On Jan 20, 2021 |
Tolexander: Sheu Sani was misinformed here.
Probably Garba Sheu was also doing “first to comment” and decided not reading the whole content between the state Governor and Herdsmen Na reason why most of those spokesmen just dey jump into matter without checking the core issues people like BABA LAI LAI |
Family › Re: What Will You Do In A Marriage Like Mine? by Tundex911: 11:21am On Jan 20, 2021 |
Your story sef too long |
Politics › Re: INEC Planning To Make NIN Compulsory For Voter Registration by Tundex911: 10:58am On Jan 20, 2021 |
If dem like make dem talk say na nin be new bvn..
Hmmmmmm, me wey get strong head |
Politics › Re: Osinbajo: Lifting 20 Million Nigerians Out Of Poverty In 2 Years Within Reach by Tundex911: 9:49am On Jan 20, 2021 |
I dey enjoy the reading from thr start but when e reach sadiya point...
I stop cuz it's gonna end embezzled |
Politics › Re: Don’t Sell Your SIM Cards Linked To NINs - FG Tell Nigerians by Tundex911: 8:23am On Jan 20, 2021 |
So, bandit, BH, kidnapper too gonna register too for una traceable right  Govt ode |
Sports › Re: Lionel Messi Handed Two-Game Ban For Supercopa Red Card by Tundex911: 8:19am On Jan 20, 2021 |
Referee Jesus no even have mercy on Messi
Smh |
Family › Re: Man Marries Dead Woman With N2,000 Bride Price In Bauchi by Tundex911: 11:03am On Jan 19, 2021 |
Igbo amaka don arrive bauchi |
Phones › Re: Outdated NIMC Facilities Stalling NIN-SIM Linkage by Tundex911: 10:58am On Jan 19, 2021 |
This govt since 1960, dem go want to implement rather carry out some exercise without even thinking or reason or sit on board before embarking on it...
Failed nation |
Romance › Re: Pregnant Nigerian Lady Marries Old Man After Man Who Got Her Pregnant Absconded by Tundex911: 10:16am On Jan 19, 2021 |
Everyday with different drama |
Politics › Re: Senate Kicks As Petroleum Ministry Spends ₦98.4 Million On Flyers by Tundex911: 9:42am On Jan 19, 2021 |
Shey na today una don dey do una MUMU act??
Mtchewww |
Politics › Re: NIN : We Leave Home Early, Abandon Work To Get NIN Without Success — Applicants by Tundex911: 8:09am On Jan 17, 2021 |
Abi I dey crazy ni, me wey no take this govt issue serious since Jonathan first year administration |