Tunize's Posts
Nairaland Forum › Tunize's Profile › Tunize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 99 pages)
Truvelisback:Hmmm friends are fear most I call them "users" |
Partially though not enemies per say but when you see "frenemies" you give dem space |
Banks apps before proceeding usually ask and show you to verify before completing a transaction why make such a mistake? Anyway go to access bank and not ecobank to make your complain only access bank can help you. |
Mayb the pattern u dey use warn her na play ooh if your right or left hand is weak you can come borrow mine. My guy except sey e dey your eye to blow your blood if not that night you go give her two better slap. But note try get prove like anytime you dey your room she start the nonsense just use brain on your phone recorder so that when you play her she nor go accuse you of rape. |
How some boys dey manage date social media girls wen dey so dumb like this still surprises me. |
As if he was blind when he was the senate President hypocrisy kill all this shady politicians forming one thing. |
Iyaebe:You didn't just say this right! Make God pick ursher call? If God himself flash you number the way he picked urshers call you fit get duck as pet |
Boss graduate first make money join money you go shock as dem go begin call your number when you self nor drop everything get time |
Juliusmomoh:Why is your father's friend so suddenly interested about the paternity of the child and don't you think there's something he is still not saying. And why sey it now your papa nor get friend oooh confirm truth' you call me my friend bro when you see a deceit happening around me tell me and not conceal it. |
Wawelexy:The mother is to blame and not the boy because, the boy did not give birth to himself live the guy out of it |
Assuming the situation turns out to be "when the bushmeat go catch the hunter" waitn u go do? |
Totilopussylick:You think is all weird behaviour that is attributed to bad parenting? most times those with good parenting na dem dey wayward pass "it's just an individual thing or mindset" |
I can make any type of vegetable soup, banga soup, black soup, egusi, groundnut, garden egg soup, ogbolor "ogbolor my house gimme certificate" numerous I can cook every regular food expect mayb for the ones am not familiar with like some other ethnic groups kind of food. Cooking is fun shall |
muller101:Werey |
SmartPolician:Bro honestly especially that BBM chai top notch unlike whatapp anybody can just message you |
Till date am still searching everywr and anywr to see where it was written that two siblings cannot marry from same family? African and shallow mentality reason we're so backward in almost everything. Guy if you like the girl mke Una dey your sist can go and marry wen u don ready you too can marry her |
Really!! Na mumu dey go drink live am go piss or do something else all in the name of na my guy trust no one. |
Why dem dey spoil this guy name now abi na the dude buy her sniper or open her mouth drink am? A girl decided to be stupid and someone is tagging the guy "cause' love is blind to those that want to remain blind because dem nor tie anybody placenta join anybody own. |
Paragon311:I concur but still she doesn't deserve the humiliation it's dehumanising "lesson for ladies out there infact guys too" |
This film and money heist nor be joke |
As this life sweet reach so nor b sey die come I die but I come use my hand kill myself because of one girl or love or anybody in general, even for dream e nor go happen let alone reality. |
One of the reason I stopped following momcy to market again along time ago the pricing sometimes shame go catch me. My own code is when I notice she wants to price I just shift forward |
This wan don do court marriage hide cancel church and trad marriage dey look for help wat a funny situation bro keep it up you're already married. But wait you are not smart at all; |
How possible is it for a wife not to be so interested not to be having sex to the point that she could stay up to one year Either she doesn't feel her husband no more Or She's getting it from somewhere somehow or mayb self servicing herself cos that line of not interested in sex nor follow abi is sex not part of the marriage? |
Handsomejok:How Ur pastor take know say she be witch abeg? And please I don't want to hear God or holy spirit ministered to him |
Do not listen to anyone saying you should chase out your parents come to look at it we both know you are not coming to Nigeria to stay. You built/are building it so you could have a place to lay your head when you come visiting abeg live Ur papa and e babe Ur mama alone |
As I nvr entr plane before I tap into your grace but make my own just be when I wan jakpa comot |
Omicron007:You think say music be like acting when money nor day? Shows, tours endorsement, ring back tones e.t.c you think sey na change? |
Fantachapman:O.p this Ur question shock me ah shuuu judging from Ur write up u sound like a matured bro but you come dey talk like small boy sorry for this line. Bro this is life reason it's a misery things happen " one beautiful thing about life is that it is so unpredictable reason you should expect any thing from any corner and from anybody life na brain brain. And if you must trust bro trust urself 99% and give the last 1% to anybody cos the funny truth is that na only u go fit treat urself well without getting hurt and the realest love you can get in life is from two ways God's love and mother's love. Bros you be man u suppose know waitn to do u nor need advice I have a policy if you do me yeye beg me I go forgive you but definitely won't take away the punishment reason I dey always Yan my mind for relationship. If you do me sey na devil use you, if the devil live you e go use me too make e for balance. Rules of life is simple any thing when dem go do you web go pain you nor run am for person all in the name of forgiveness. even God run am to Adam and Eve he forgave them but still drove them out of the garden of Eden and still arrange their punishment rule of life. |
omonla10:Which brand of buzz u dey take Bros? |
sweerychick:Talk truth you go date this kind guy with this kind annoying behaviour? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 99 pages)
