Family › Re: My Wife's Sudden Change After Childbirth is driving me nuts! by ukaface(f): 8:01pm On Sep 05, 2023 |
thesilentman: ok i get you-i just mentioned the money aspect as latest in the sacrifices i make for her.I had believed it would make her respect me more.Reason with me. Inukwa sacrifice For the pikin wey Dey her belle, you for no do the sacrifice na make her blood and pikin blood Dey for your hand You made sacrifice for her by paying for CS Mtcheeew… see talk |
Family › Re: My Wife's Sudden Change After Childbirth is driving me nuts! by ukaface(f): 7:58pm On Sep 05, 2023 |
thesilentman: My blood is burning now as I write.My wife has now completely changed for bad, a few days after our second child.
An erstwhile submissive woman that i thought i had tamed for life has now become a thorn in the flesh to me. I just parted with over 300k unplanned fund for her C.S. I thought she'd be more respectful to me now but no,she has changed completely!
She dares me to do my worst,she cries over small issues that i wonder if it's witchcraft.Or she thinks I can't quit cos she's got two boys for me? The mind boggles. Am just mad and gobsmacked at the same time as all my Red pill O.T have failed and am even considering divorce right now.
I'm at a bar drinking my sorry ass away, brainstorming the best option for me. What could be outta place?
I need candid advice,folks. you know there’s something called post partum depression and postpartum psychosis? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 11:16pm On Sep 04, 2023 |
ColdHunter: I strongly disagree. They did a near perfect job. Nyash wey Dey be like say E wan fall for ground |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 11:05pm On Sep 04, 2023 |
Omashola is a foooooool😂🤣😂🤣🤣 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 11:03pm On Sep 04, 2023 |
Omashola using code for baye |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 11:01pm On Sep 04, 2023 |
The doctor wey do mercy nyash still needs training |
Education › Re: Mention That Topic In Mathematics, That You Still Do Not Understand. by ukaface(f): 10:53pm On Sep 04, 2023 |
abba190:
i know what u did Wetin I do? Expo? Mtcheeeew Because na only geometry dem Dey set for wave Algebra no Dey, arithmetic no Dey Other topics no Dey |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:51pm On Sep 04, 2023 |
Adekunle always doing like as if he knows everything with that his voice that never leaves from volume 2 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:49pm On Sep 04, 2023 |
Abeg Una wey fit vote please vote Baye back to back
I don’t want her to leave yet |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:45pm On Sep 04, 2023 |
Omashola na truetrue werey |
Education › Re: Mention That Topic In Mathematics, That You Still Do Not Understand. by ukaface(f): 10:36pm On Sep 04, 2023 |
abba190: how did u pass waec then? Oga lee me naaa |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:29pm On Sep 04, 2023 |
Jen96: I tire for d scene I swear |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:28pm On Sep 04, 2023 |
vicdom: But how did she get to know that Angel nominated her? she said angel told her |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:27pm On Sep 04, 2023 |
Kayode Abeg carry this geh comot How for this life you go Dey trust person Bbn will teach you lesson Crying like Wetin I no know Aunty go do make up |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:23pm On Sep 04, 2023 |
Na everybody Dey betray this Doyin Make she go check herself o Baye Fvck you up Now angel
Aunty go and wash your head |
Romance › Re: Ladies How Do You Feel When You Notice Guys Doing This To You(photos) by ukaface(f): 10:21pm On Sep 04, 2023 |
Ooops Wrong thread |
Education › Re: Mention That Topic In Mathematics, That You Still Do Not Understand. by ukaface(f): 10:20pm On Sep 04, 2023 |
Anything that is geometry All those cos sine and tan Gosh!!! I hate geometry Then probability Probability of head or tail… Abeg o Of any pikin being that thing come my side, na to turn deaf. Dumb and blind instantly |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:15pm On Sep 04, 2023 |
|
Family › Re: My Husband Has Been Doing Me Yahoo Yahoo! by ukaface(f): 9:40pm On Sep 04, 2023 |
abba190: show me some love Which love I don’t have any love for NL guys |
Family › Re: My Husband Has Been Doing Me Yahoo Yahoo! by ukaface(f): 6:41pm On Sep 04, 2023 |
popcykaylah: How many dey broke shame women? all the naija guys on NL ‘ what do they bring to the table’ ‘ they see marriage as poverty alleviating scheme’ ‘Out for guys to rescue them from poverty’ And so on and so forth…. Ain’t that all bout broke shaming Even the ones that are working and getting their money get comments like’ who is bank rolling you?’ ‘ which guy is spending on you’ ‘ who Dey dash you money?’ |
Family › Re: My Husband Has Been Doing Me Yahoo Yahoo! by ukaface(f): 2:01pm On Sep 04, 2023 |
popcykaylah: You women are too to call a man poor ,broke. I am not surprised. A man isn't a poverty alleviation scheme Wahala Calm down Poor is a word. A woman can also be poor Y’all men should stop feeling attacked or triggered over words. There’s nothing wrong in saying someone is broke or poor, I’m not trying to abuse anyone, it’s a fact if the person/man/woman is actually poor/ broke. Abi make I lie say person Dey rich when in the real sense he/she is broke? Abeg o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:09pm On Sep 03, 2023 |
Venita is just dramatic |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:04pm On Sep 03, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 10:00pm On Sep 03, 2023 |
At least the ship don sink To your tents o Israel |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 9:38pm On Sep 03, 2023 |
This couple Dey disturb oooo
Venita was crying earlier today, now E reach to settle issue she Dey give attitude
I just feel sorry for adekunle |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 9:34pm On Sep 03, 2023 |
Abi is my ear that is not hearing what angel and soma are saying  |
Crime › Re: Man Arrested For Vandalising IBEDC Transformer In Ogun by ukaface(f): 8:57pm On Sep 03, 2023 |
Rubbiish: Seem him face like ukaface I don notice you oga Happy Sunday |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 8:56pm On Sep 03, 2023 |
deewhydoski: Oga forget people dey wey dey vote for seyi oo 3%😂😂😂 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 8:56pm On Sep 03, 2023 |
Lauryn41: I get headache
But I will read from here
My TV is on mute , Venita accent wan blow my eardrum 🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 8:17pm On Sep 03, 2023 |
Doyin gerout with your opinion |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 8:16pm On Sep 03, 2023 |
Baye no get cloth |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 8:13pm On Sep 03, 2023 |
Thegamingorca: Venita dress like who go funeral She is mourning her love |