Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 92 pages)
chimah3:God bless u jare, I look d pix finish cum dey wonder wetin d mak dem LOL.... Its nt funny @ al |
GentleToks:Well, u r right sha.. Buh tins lik dis ar common in distant relationship |
Reason y I dnt lik distant relationship |
Can't believe am here... Lorbbish.... *walks out* |
Redoil:All ur questions are irrelevant..... |
After dem go say no sex relationship na him beta pass, u dey kip d babe while anoda guy go dey kolombi am anyhw anyway.... Story 4 d gods, wetin she find go dere in d first place.... Abeggi |
pinkycute:No offence ma'am, buh dis own definition of beautiful is awkward |
Lolzz I culd remember wen me n itunnu use to av prob cos of me playin baba ijebu.... Everytin changed d day I won 96k, got her a new bold 5 bck den wen it ws stil hot.... From dat day onward, she turns to my supplier... Supplying me dream numbers... Girls sha |
Hehehe..... Jailed because of chicken, na wa oo... I sure say d chicken go be AGRIC, na dos kind chicken u fit injure person untop cos dem dey big ful pot |
Him neva knw anytin.... Na after d dance, him go know wetin hit am.... #MARRIAGE, am nt a fan of it |
I ws scared n destabilize so we aborted it... |
ON POSTPONEMENT OF FEB 14 ELECTIONS!!! When your opponent is too skillful or excessively have an eye on goal, you shift the goal post. That is exactly the method that GEJ adopted to halt the commencement of the presidential election. But I have this to tell him, no matter how long a rope may be, it must always have an end. We shall remain resolute in our decision to change the face of bad governance in Nigeria. #Bewise!!! |
Help me understand this. Exactly 23 years ago ghana played a final match with ivory coast in Senegal. Abedi pele took Dede ayew and Jordan to stadium that particular day. If I'm still right it's 23 years now. Dede is now 24 and Jordan 22 yrs. How can someone be 22 years after 23 years? It's a beautiful Sunday but I'm confused. |
ANOTHER U.N.B.E.L.I.E.V.A.B.L.E AGAIN! March 1= M March 2= U March 3= H March 4= A March 5= M March 6= M March 7= A March 8= D March 9= U March10= B March11= U March12= H March13= A March14= R March15 = I March 16= Y March 17= E March 18= M March 19= I March 20= O March 21= S March 22= I March 23= N March 24= B March 25= A March 26= J March 27= O March 28=UP March 29=A March 30=P March 31=C Whether they like it or yes, Change is Imminent & inevitable! #GeneralMarch4Buhari If u believe in dis shout SAI BUHARI! |
Lolzzzzz..... Itunnu wil skin me alive if I try dis with her |
Blackett:Guy.. Thumbs up... I jus lik d way u dey answer anybody wit ur comment.... D tin dey swt me ehn... |
PervyByNature:Bros... He b lik say u don dey vex 4 d guy sinx.. Lolz |
Al dis wans wey una dey talk no even reach me.... Me jus wan knw weda he gt where u fit withdraw NL popularity as cash... Lobatan |
Its very hard to accept buh d OP said d truth.... OP, Jus b ready 4 NLders bashin sha.... |
Ovialekhe:Amen... Buh shey he gt where dem dey withdraw LIKES as cash... Jes askin tho |
And dey said he is broke.... Abeg if dis is their own definition of been broke.... I wil lik to b broke for d rest of my life.... |
[quote author=brito post=30485466][/quote]ND... Where is dat |
brito:If u dnt mind, where r u frm? |
brito:Ooooops, sorry bout dat... Tot u understand yoruba.... I dnt even knw wot it means 2 |
brito:Hmm.... My mate u say..... Alakoba ma nie |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 92 pages)
