Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 92 pages)
matify: ......" Do the NEEDFUL ".And wat is d needful |
Congratulation OP...... God don butter ur bread , cum add 1 bottle of coke to am... Oya enjoy |
Die for her? *thinking*.... Mak I ask her first mayb she fit die for me, then I wil knw my answer |
D OP no complete d story jhor, him jus talk where ppl go support am... M sure he is hidin sumtin |
Stand still for heroin... I tink say heroin na ILLEGAL drugs, so dis celebration mean say dem don legalise am for naija..... Ha, na gbese b dis ooo... Boiz go dey high dey go |
I no knw y tins lik dis dey happen to guys wey no fit man up, d OP too cool...... Dats y wen sum1 on NL ask the reason y we date -- for love, money or sex ---- I said sex, I gat my reason.... U fall in love n dis shit appens... |
mencade5: hehehe...this gal want make i talk to this morning ooo. I will reply u back when am done with what am doing on net.Lolzzz... Mencade no dey ever run frm E-fight.... I hail u bros |
yungchop: Op nice one! Buh is there a madam you like and she doesn't give a fouRCk about you?? #just-asking_tho.Mayb or mayb nt...... I dnt even knw ![]() |
Kizmarty:my own babe no dey NL.... Hehehe.... |
Frm my church mind.... My answer is SEX..... *whistling* |
Even TOOLz herself go choose the bugatti... |
Ok ma..... We don hear |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 92 pages)


