Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 92 pages)
The story been dey swt dey go buh d endin na him spoil matter... He jus b lik d nollywood film wey I watch xtady..... |
God knw say I dey confuse here... Abeg person fit break am down for me... |
He depend on d kind of man una dey talk about oo... because una no fit tel me say sum1 lik BROCK LESNER, one woman go wan stand am..... Na die b dat |
MizMyColi: Somebori should bet me, this OP is not more than 16 years of age*clears throat*... Hw much u wan bet? |
*bites finger while shakin head*.... Ur wife don follow oyinbo... Lobatan |
I fit bet my salary say she no dey carry her weak point cum ur ouse..... Oya who wan bet? |
Clubbin tins Chai... N today na friday oo, dis guy wan spoil my moral sha... Y I even open dis thread sef.... |
Bros, u no complete am well... U for let am pay wit her kitten..... Buh u try sha.... |
Liability: do you think there is a possibility for me to meet him again?Yes... He nw stays @ obalende... Dnt ask me d ouse address cos I wnt tell you |
3cycle: So sadU shuldnt be.... It happens... NL is full of surprises, who knw wat wil happen next |
3cycle: It is wrong for a guy to judge/refuse another because of his past experiences with them other girls.Dat is wat u tink.. he said twice, so there is a probality dat it might occur d third tym.. He does nt want to tak chances |
Tallesty1: You are wrong my bro, very wrong and it obvious that you haven't dated a girl that made the first move. I have been with two of them and the experience was not a good one. They port anytime they like especially when they see someone that is better than you.I dey feel you... If no b say u b big boi already, I for say mak u send me ur acct number make i wire moni enter for dis comment wey u drop |
Tallesty1: I doThe culprit is here... I HAIL THEE |
Wat can I call dis OP oo.... *thinkin*... I giv up |
Wat a waste of tym n MB |
fightforchange1: THE GIRL DON'T WANT HIM!!Ok, I hear you.... *dusts hands* |
Adaeze003: There's a difference between chasing "puzzy" and asking a lady out...Sis, dats wat you tink.... Askin her out means he does nt av any intimate intention?... Or askin her out means it wil lead 2 d alter?.... |
Stand up straight in front of him, look into his eyes n say--- GUY, u didn't qualify for CHAMPIONS LEAGUE nxt season... #lobatan |
Imagine a guy running after one particular PUZZY for 8yrs.... dat puZZy must av been made wif gold... |
After 8yrs, she still dey do shakara.... Wen water cum pass garri nw, she go cum carry leftover go giv d poor guy..... |
chemystery: Picture or i don't believe it.Even wit sum pictures, I still dnt xpect u to believe dis.... Han an.. |
Chilug: Y re u so bitter, u like the beckybeky too? U don't have to insult the guy in other to make ur point. U guys should grow up.HUH... Lik beckybecky u say, I dnt even knw who she is..... M jus sick n tired of hw sum guys wil jus create a thread jus because of a girl dat doesn't giv a BLEEP bout dem |
Confession14: One more insult again and i will report u to the admin...i am not jobless and i am not an ethiopian...my views must not appeal to u and vice versal...for the last time...no insult me...if u are not ok with my topics do skip.Bros dey para |
Anode dude showin his STUPIDITY on NL.... M nt surprised.... Fightin a lost battle |
*yawns*.... Too lenghty, is too early for me to start readin lenghty posts..... I wil cum bck in d afternoon, dats is if I remember |
DATE ME... So I can knw d reason Y... Anytin apart frm dat, I dnt av a clue y ur guy cheats on you. |
Can sum1 help me with another word I can use in place of FRIENDZONE....... OP, truth b told. I tink u av been turned into a ZONAL DIRECTOR..... I dnt see anytin changin her mind, better dnt waste ur tym |
Djicemob: Why cant these kids just PM these girls and stop creating st#pid threads everywhere?I tire ooo |
starpon1: aren't u stupid 4 been stupid to coment on my tread*yawns*..... Still d same ST#PID act... |
Still can't understand why some guys like comin to NAIRALAND to show their STUPIDITY... Lik dis OP.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 92 pages)
