Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 92 pages)
Giv her 5 naira |
I will start buyin album when WAPTRICK might hav closed down..... 4 nw, I b bad market |
KARMA is really a BIATCH..... D guy don finish other ppl's sister, nw he's scared for his sister..... |
Hottest u say... Han an, bros u sure say u clean ur recommended galss dis morning.... |
If I tell una say I understand wetin dis OP dey write, na lie I dey lie..... |
The first 3 letters of ur name says it all --- LIA-- mak I help u add letter R.... U r a big LIAR |
Abeg he get where dem dey exchange NL likes to money 4 lagos..... Cos d guy beggin gt as he be |
donglazy: Chiamaka is part of ur experiences..make I continue?*surprised*.... Chiamaka u say.....u sabi lie |
donglazy: Yeah,that's so true,y'all better believe what Valdes has said cos he's talking out of the experiences he has had.*scratches head*.... Huh, wat xperience r u talkin about |
Phemsy: whaaaaaaatttt.....you mean it would bite my eyeeeeeeNo ooo, no b u he go bite... I don program am to knw him oga.... Buh any oda intruder, hmmmm story 4 d gods |
Phemsy: thats good.....i want to keep it as a petHen no p den..... But him own policy na, bite on sight ooo.... |
proxillin: See proffesional liars oooooLolzz... M nt ooo.... Valdes no dey dull 4 dis kind situation |
When I tried bleepin her on d first date, she said no valdes. I can't allow dat, I ask her why n she said m gonna look cheap to you..... Cheap u say, after u alow me do many nasty tins, u cum hang me for dormot..... |
Nobody tell me say ANDYBLAZE gt female acct.... |
U for use zonal marking nah..... OP no sabi act.... U 4 jus change am sharperly ---- watch this *** oh, wats wrong wit dis emeka nah (ur friend). Hw him go forget him babe bra for here*** she wil ask who emeka is, den u wil tel her ur friend brought om a babe to ur ouse n u xcuse dem...... Lobatan.... I trust valdes |
Tallesty1: Do your dreams ever come true?Yes.. My dreams do cum true in my dreams bt nt in reality.... |
Phemsy: hope your dog is tested and trustedOf cos... N he dey sweet for egusi n okro soup... |
Dis wan wey dis aunty carry matter cum NL, he b lik say he don red for am..... *shakes head*... |
*walks into thread with helmet on head* omo insults flyin around, thank God for dis helmet... I tink my head is safe.....NL guys fit mak person commit suicide, dem gt bad mouth... See as dem ambush d babe... |
Na only guys number I jus dey see here, al NL babes r married abi.... I nid to run out of dis thread, cos I value my ass... |
Omo.. Dis wan na table for 2 ooo, m out.. |
3cycle: I'm hereWelcome, I hop u don write does tips down... Who knws, it might b useful 4 future purpose |
donglazy: So na you no dey let the music pay abi...today I must make sure say COSON. ,no infact BON must ban you from singingBut dem go allow me dey sing for church abi |
Yes.. It happened to me in my dream |
donglazy: Ahhhhh,piracy without notice,COSON and BON where at thouU wan hear am also, d rmx balm die ![]() |
Tank u spacegoat, buh d problem na who I go use d tactics on.. |
I dey xpect to see 3cycle for here, she nids to see dis. Mak anoda guy no use am wash lik Tallesty again. |
Its nt rude buh 90percent of dem girls wnt dare tell u their real age.... |
Phemsy: Menh....i'm so bored here...i think i need a dogI get 1 to sell ooo... Beta price |
Dis early morning na him I go start to read dis lng post.... *shakes head*.... Abeg who go summarise am for me |
donglazy: See ur life,are u expecting him to say they ended up having sexHaaaa..... Y u wan rope me nah, God knw say I no talk so oo... Alakoba *continues listenin to PLENTY MONEY rmx by valdes* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 92 pages)

