Vyzz's Posts
Nairaland Forum › Vyzz's Profile › Vyzz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 226 pages)
Zeal0000007:Try to update us too on how she tried to reach u.... The story too sweet to be left unfinished |
kanupapilo:And wiz is? Reeky is? What is talent? Singing melody and harmony? |
How much is it? I am not using mine |
![]() You are not dreaming oh.. If u check well na one of our brothers from the West side wey full UK see u come welcome u their way. |
lovinagbad:Wetin concern me with PDP... You, APC and PDP are all evil. |
![]() Mama Don comot hand for anything wey concern forgive and forget. |
![]() Rubbish excuse as usual... This bridge no dey complete? E tall pass tower of babel? |
She might come back as a prodigal daughter... Or it might work out well for her... Just watch |
Jeon:You are a sick psychopath... I'm sorry for the children you will raise |
Ezewuzie01:He thinks every town hall is different from balablu |
![]() This same boy have done it again. I just got word that he attacked my roommate. And beat him up because he didn't give them anything, it's a forceful initiation something. I think they are trying to get us to join them. |
![]() God I seek ye first the kingdom of God and then the other things wey dem go add make my name follow join here one day |
I'm sorry I don't know where to post this. Something has been happening around me and to say the truth I am a bit scared. I am a student of one of the Southern Universities. I have only one year left in the school I am not a cultist, never has been, never made use of their handshake. I make sure not to wear the clothes of colors the claim to be theirs. Though I know a bit about it as an area boy but I have never been involved in any cult matters before. I'm the calm type actually. So recently cult happenings keep happening around me and to people around me. I came back to write my semester exam to find out that someone close to me was beaten by them. This keep happening and today was my turn. I was able to stand them off alone and warm the leader never to try such rubbish again because I know him. But I'm afraid this will get worst and might affect my life in a way I didn't plan. To be honest I am vengeful with pride but I will never cause a trouble first, I pray to God to lead me through this part. It's an interesting story and I hope this storms blows over but more importantly I pray to live to be the one to tell the story. I'm scared of what I might become of I choose to fight back. I will try to stay out of trouble for the meantime. I don't know if I need an advise or I am writing a diary. |
![]() Rap is the truest form of music... The most genuine.. Then followed by Reggae... But naija no dey appreciate Rap.. And wizkid who knows nothing about rap is not even supposed to be heard when speaking about rap |
If she go uni... Or she dey uni currently.. Not a good girl |
![]() You dey post about snake u no put photo... No FP for you |
I understand that you are excited to meet Jesus, who wouldn't? He is Lord Buh why u wan carry everybody go meet am? |
Na abroad girls now dem dey rush... Dem say naija girls are all..... Candidfowl go just dey waka around nairaland like Toro Toro... |
![]() |
![]() The way bloggers dey write things sef eh |
![]() |
![]() First there is not a prove yet that these planets were ever inhabited... But come to think of it, we seem to be the noisy house in the middle of a quiet hunted town... It's disturbing that we still have fools building nuclear weapons, for what reasons exactly, smh |
Your soup ma.. |
![]() We need it in a particular part of Lagos |
![]() Tinubu campaigned for Buhari... Shouldn't he be disqualified?... U dey think like the goat I ate yesterday |
![]() That's how we all feel.. |
nokia1000:When divorce dey.. |
![]() Indeed fear men my sister ![]() I remember when I was in secondary school, I sent Uche my classmate to buy bread for me and promised to give him half of the bread if he succeeds to leave the gate and buy it (Na for boarding school). I was surprised when I saw him coming back from the gate with the bread, I wanted to ask him "Oboy how far, how did you do it", but baba was more like "Nna cut my own bread let me eat it here". Me I was like, "guy wait nah, we still dey road. If we enter hostel I go run am for u". But he insisted I must cut his share for him there. Me I no sabi wetin to do nah, so I cut him own give am... Na so baba straight up reject bread suddenly ask me why I go dey cut bread for am.. I no understand wetin dey happen, untill I see say our school uncle dey come for my back and him Don sight am, so he dey act like me and am no get business. The uncle flogged me so bad for cutting bread and eating it in the middle of the road, na wetin Uche cause that day, but no be that one pain me.. After dem flog me finish this idiot still come dey ask me if I keep em share of bread for am |
Strength is in the mind |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 226 pages)



