Stats: 3,165,928 members, 7,863,274 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 02:12 PM |
Nairaland Forum / Waistaa's Profile / Waistaa's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
![]() |
Served in uyo in akwa ibom state,ppa comm. secondary sch mbak-etoi.was fun coz ma cds was dance n drama. Right now ma lodge still dey awake courtesy of pop party.......christian corpers lodge,nsukara. As for savings,o mehn e no work 1 Like |
![]() |
Princesa,audrey timms don finish unfulfilled promises oooooo |
![]() |
Princesa if I get hbp u go dey pay for ma treatment ![]() |
![]() |
If ebola na part 1 n 2 then SALTY FRIDAE should be d title for part 3 n 4.......I love naija,we are creative |
![]() |
Abeg continue oooo.hmmmmm naija get story writers. Kudos babe |
![]() |
Chiamaka |
![]() |
I accept oooo @ unibenstudent. Glowingscenes n princesa r on break.see me dey reload page for new ones.no b ma fault sha |
![]() |
Princesa plz do u have a blog so I can follow d story frm there? |
![]() |
From taking chances ...... Y won't I relax. Ride on princesa....ada ndi anambra |
![]() |
I serve in akwa ibom and the head of cds said it live @ abia camp wen we went for nysc competition,he said "batch A n B ur clearance is on 2nd january whyl batch C is 3rd" ma dear if u r bigger dan 19800 u can stay back if nt put urself dat nu year and go to ur nysc state. Dnt worry after nxt year no more. Merry xmas and a happy nu yr |
![]() |
Ma father ma father ... God punish povety |
![]() |
Wiv ma eba n ofe ukazi mushroom soup |
![]() |
march 12 |
![]() |
oh yea...proudly pisces n 12th of march |
![]() |
plz what is da title of ur oda written tori.i ve read broken vows n am following these.plz abeg sha tel me odas n eku ise ma, jisi ike. may da gud LORD give u more insight |
![]() |
Fynestboi: Geminitrue of a fwend i once knew |
![]() |
asampete nwaanyi oma....u look dashing. ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I am dancing Adamma dance wiv my CTL paying #3150 n its cool |
![]() |
over to glowingscenes. and the secrets of the gods by frank3.16 wen i knw saw ur tori don finito i go cum round am up.njoy ur jobles comment wiv out update 1 Like |
![]() |
j-slimz:tnx o.mke i no go misinterprete am. |
![]() |
oga frank.abeg wetin be P.M |
![]() |
frank3.16:oga frank ow can u b free when matches r to b playd during d wkend buh plz try n update xmall afta d manchester derby.al d xame twaale 4 u |
![]() |
waistaa: i yaf enta d blog. ma wori ma@repogirl d stori wey i see i don read am tey tey.plz send d new one to ma email above. tnx n God bless |
![]() |
waistaa: plz o myne iz chimaxdegal@yahoo.comi yaf enta d blog. ma wori ma |
![]() |
papindinho: papindinho@gmail.complz o myne iz chimaxdegal@yahoo.com |
![]() |
plz plz and plz this is crap.its easy for the so called F.G to loot trillions but difficult to endorse billions.okonjo it wont be beta 4 u all coz the values placed on lecturers n teacherz iz lost.we sound like they dnt have families to tke care of. 1 Like |
![]() |
repogirl: Absolutely awesome Princessa, are we expecting more? I'm not doing longthroat o, just knowing if I should keep my hopes up for today or go into waiting mode.@repogirl plz we are waiting at false pretenses ooooooooooooooo. Do write ur ur own |
![]() |
Abeg make una no vex ooooooo.dose of us wey study business courses like accounting,economics,management dem nko.where we fit serve for primary assignment and how much dem go pay. 1 Like |
![]() |
Daisy yhur own don too much sef.what were you xpecting wen u sharp sharp gree to marry man wey never even knw u.if u were in grace shoes how u go feel say person jus come overtake yhu for bend wey u dey.na u go loose o coz dat ur fwend wey be brenda na unmarried candidate. Jus nyash dwn forgive jide mke una start to dey mke sweet fyn kids no be pikin oooo |
![]() |
@repogirl me dey dobale for yhu. Ekuse ma ooooo. May obanla bless yhu wella |
![]() |
Kite wetin dey make you do like crayfish.since ise sabi say yhu be beta sexy con artist abi tief eh,jus sit d oga down yan am wetin dey on board.shebi yhu be wan tell am yhur own bad life I'm no be wan gree kip ear for you. Gurl bobo's like dis scarce gan ooooo. Cucuma tel am sharp sharp |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |