Whoeppme's Posts
Nairaland Forum › Whoeppme's Profile › Whoeppme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Akpos am having this feeling say TTT Don already put the bomb inside the womb before he come go our big Broda Africa go dey practice how to live like person wey never marry before. Its seems to me that he must be practicing this lifestyle once a while. On the other hand TTT check well ooo, cos e fit be say as u bin dey rup ororo all over bisola body may be just maybe one smart guy been dey give ur wife efor chop ooo. Am just saying Akpos wetin u think? |
Akpos go check weda e cum before he die? ![]() |
soberdrunk:Abeg which of the revenge academy you attend? The one for ekpoabasi abi na the one for wuse market? ![]() |
Clears throat..... Now soma inside the house you refuse to get sense Outside the house again woman Don dey allow u rest such a whole knowledge on top ordinary breast and u are almost falling asleep I wonder if this nightmere called eviction never still clear for your eyes to see say woman na him be the very thing wey go bend you like crayfish as u tall so. Bobiboi Igwe noble Konji is your next rated name |
Allah this is bad fa. In Lai Mohammeds Voice |
Akpos bring marker.....red one....e get one bros wey I like make u for tatoo him eye red like the red devils inside ekpan shrine. Where that ycee guy? |
Livefreeordieha:Mr know know oya tell me....as it seems to you that having a perception of the stats of divorces appluses your naive ruling if your level of ignorance was to be accessed. I won't talk much since I will be keeping an eye account waiting for the nonsense you will type just to tag it your response. Shitboi |
Dino like I advised u before look for small pami drink then relax after that carry phone call ur president beg am make he tell u how he take tackle him own certificate saga. Your case shouldn't be different... ![]() |
Dino just go and ask ur president how he silenced his own certificate saga.....lol ![]() |
No na me and you fa To the poster below me |
He no dey hard this guy to easily behave as if him no get wife ooo sumbori draw this girl ear o before ttt go seal her lips with the kind of kisses bisola has been experiencing lately o |
drfav: |
Akpos go check weda the beans still get water, then add small ororo n salt...no be poetry una wan hear? |
After the celebration go and start working on that your big tommy if not no man I repaet no man will .......lemme stop here first |
Looks like she must have been going through hell tho |
What a country.....? How much to construct good drainage system instead only one man will steal 9.6billion dolls and stack same in a house at Kaduna. Shame on who ever has ruled and is still ruling Nigeria. I hope one day the youths can rise up to the mantle of making Nigerian a more better place. Who go EPP me if I no EPP myself? |
Akpos go check weda him prove him mama right? |
See as I dey bother as if na me help person .....wetin coinsign me |
Nigeria education system sha....ordinary protest them go send u packing from hostel I wonder what will happen if they had caught the students pants down fucking one another |
[quote author=stunningjudy post=54800467] FTC feels good mehn! Mama, I made it!! Meanwhile earn money while you sleep...Can't wait to be like u one day |
Who e EPP? Akpos bring beans make we cook jor |
What else if not to have that Yoruba girl bisola suck Tin Tall Tony s sumtin. If not where else she for fit get chance or see am suck? No u reason am now |
I feel for the guy.....wait ooo mercy of God no dey this guy family ne Choi what a sad way to die. R I P brother |
Nack him head with pestle ma make we see weda him go die ....even if e die make una still go hang am. He must die again |
Ehen so just because of you and your family members in one corner of this Nigeria our dear big brother should be stopped ? Akpos where that water cane? Oya go comot him colleague from lagoon come make we start the flogging from him person first then after that concentrate on him blokos flog am till one blokos egg drop down.Yeye dokitor |
Which hell who told you Satan even wanted such a fat ugly thing in between your legs abeg go find pit toilet rent. Yeye |
Now that your family is already dead as you so mentioned where u want come go now ?? Eh TTT what kind of foolishness was that? |
Just tie chains to each hand and leg then have the idiot man stretched until he gives up the ghost. What a world |
2moro now some girls be wondering how come they having Cancer. See the girl pic closing one nostril so as to puff out shisha from just one nostril. What a life when some girls are sleeping peacefully on their beds. Life sha |
Ambrose Ali University Ekpoma .....father of sorting, lecturers sleeping with female students so they can pass them and what rubbish. If u wanna see where female student will pay for room and have lecturers come and sleep with them in that room...please go to AAU |
Choi
|
Now its all about the tenants only abi......why don't the Senate help the landlord by refunding say 5% of the total sum he used to build his house so that people can just come and be renting the house anyhow they wish to.....yeye senate |



make we fry beans ni
Choi what a sad way to die. R I P brother