Whoeppme's Posts
Nairaland Forum › Whoeppme's Profile › Whoeppme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Akpos come see efe paleh and maleh.....no wonder efe face strong like shit wey sun beat. Well no Mara Leroz coman be going back to gaint Uncle Caban .... No joke oo |
Akpos you see any difference between this guys and the police ? |
[quote author=last35 post=54839644][/quote]For your dream abi where? |
Akpos I bin dey think say this woman na Afonja ooooo....ehen this thinking say world is a small place oooo ![]() |
With brobisky on the loose wetin una been dey expect? Mtcheww Akpos lerus coman b Going jor |
LTC still dey game With the way u are orgasming now if you had started back then even akpos know say by now na cotton wool for they fill up the excess part wey for make your bleeping machine overly widest not even wide. Yeye girl see her face like olden days pot for abraka |
Well am speechless on this one but nevertheless thank you all for gracing me the chance to comment Last No laugh even fayose no get work other than to be eating around like bambiallah boys dem |
McBrooklyn:This is too much for us, Akpos let us comman be going ![]() |
When I say make dino look for buhari ask am how e take solve him own certificate saga people thought I was joking now its about to play out......just watch and see what's about to play in the Nigeria senate concerning this issue. LTC boss from the back Akpos how you dey reason me self |
So sad. What a world. I pray this things would come to pass one day. 3TC still dey game sha |
Akpos imagine say Trained Army man leave herdsmen wey dey kill innocent bunue indigenes come shoot young school boy infact e just leggo the boy, no plenty talk, Akpos no lie I mean am no just lie , Abeg that one na Army? |
Gold I do not have Silver I get only small hand chain wey I take dey follow up Bronze I do not have Diamonds na jay z say e go dey forever Range Rover that na davido toy House : na my friend akpos house we follow dey Iyabo Iyabo Iyabo how many times I call ya name All I can say is just
|
Akpos abeg go check wetin this mama bin dey carry for class cos I just can't figure this one shuuuuuuuuuu wetin na mama |
Since it takes about 15mins to cum am sure the perpetrators or suicide vest wearer must have had all his 7virgins and must be drinking heavenly kunu right now in preparation for second round Akpos go look time |
Great news......kudos girl . |
As if I go follow chop the pepper soup or the banga soup u senators have been eating since ...... Rubbish Akpos abeg make we go turn small monkey tail use reason life jor |
If PDP was still in power u would have heard the nonsense APC has to say .....rubbish Albeit R I P to the victims not the idiot who wore the suicide vest o he can die for all I care |
Ehen e Don reach PH ? Hymnnn Fulani heardsmen beware of eleme boys oooo .....those ones cut suya pass una ooo ask my guy Nwolu Ajuriobari for warri e go tell u oooo. |
No p. TLT(Tin Lying Tony) You and lies are like 5&6
|
Brother akpos come let me advice you . Oya sit down Take a deep breathe Now relax Repeat after me Exercise and fruit Don't joke with this two |
What's my own when u won't treat him well what do u expect? Have u asked why he can't exhibit such behaviour in the foreign team he plays for ? That saying that u can't eat ur cake and have it back you think its just for saying sake? |
Call fayose to come and see........no be to dey distribute rice of 300 naira up and down with short nica |
Who hasn't seen what money can do? U need to see this people then have a rethink . I bet u if this family was poor ...this wouldn't be the case |
Where is Lai Mohammed ......what does he have to say now? |
Hymnnn TTT TTT TTT how many times I call ya name? No try the God wey ur wife they serve oooo Retract that statement before I go send akpos make e nock nonsense comot from your head. So even after eviction u still dey lie? OK na the Nigerian Family u deny or we nairaland family na him u deny. Mtcheww yeye dey smell AS FROM TODAY I BLESS U WITH THE NAME TLT (TIN LYING TONY) |
Akpos no be fejiro passport be that? |
Akpos am having a feeling that after he bleeped her last night he refused to cum inside her hence the post she made today on her wall.... |
Saint judethadues Have mercy on us sinners |
Good stuff. Always loved this lady and her movies. You know there's this maturity you will always sense in her movies, ways of doing things and now a music video. No be all this gragra wey tonto dike dey pull up and down as if say she mature self |
Its never right to take another mans life. I wish every Nigerian can be brought together under one roof and made to understand the importance of life. We should stop silencing potentials and sending them to early graves. |
Akpos u done fit register for jamb? Whoeppme I see space even stand? |
I wish them a happy married life. Akpos abeg pray for many fat fat children for them too Its overly obvious |
