Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,649 members, 7,958,965 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:23 AM |
Nairaland Forum / Wolexy14's Profile / Wolexy14's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 21 pages)
Politics / Re: Vice President Shettima Commissions Geometric Power Plant In Aba by wolexy14(m): 4:46am On Feb 27 |
Zupay:u dey mind dat fool ? After pascal dozie for diamond bank ,na Alex took d bank to anoda specific growth . |
Politics / Re: It’s Time To Work With Tinubu – Omo-Agege To Atiku, Obi by wolexy14(m): 1:30pm On Oct 27, 2023 |
accordadoga31:wat of the fraud transgendered??ole |
Foreign Affairs / Re: China Deploys 6 Warships To Middle East Over Fears Israel Crisis Could Spark WW3 by wolexy14(m): 5:18pm On Oct 22, 2023 |
nwabuwa:leave dat 10yr old boy...e no get sense 1 Like |
Foreign Affairs / Re: China Deploys 6 Warships To Middle East Over Fears Israel Crisis Could Spark WW3 by wolexy14(m): 5:16pm On Oct 22, 2023 |
Ola9ja23:wait una no dey think ? Wetin we yorubas dey do aside make we go school?we get biz mind? Who do u think the China, Japan and odas will patronise if we breakup? Yoruba or ibos? ....nawa for ow una dey think ooooo....if e sure for us make we grant ibos dere own country...aswear Somalia ll be beta Dan yoruba land....hausas go still try small sef 1 Like |
Politics / Re: How We Arrested Two Internet Fraudsters In Skales’ House – EFCC by wolexy14(m): 4:07pm On Oct 10, 2023 |
I can bet with my life that does boys were not arrested in his house ......am very sure that dis headline is made up....to paint dem innocent......if u arrested 2 boys at his place and u didn't pick him up too, like una dey whine us ??do dey think Nigerians are gullible? 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Pep Guardiola, Emma Hayes Win Manager Of The Year Awards In England by wolexy14(m): 9:19am On May 31, 2023 |
Mabizeka:So that dem go dey use dick worry am abi 😏...u do well 4 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: Falz Undergoes Knee Surgery In UK (Photos, Video) by wolexy14(m): 6:46am On May 11, 2023 |
Wait oooo but plenty mad people dey dis naija oooooo.....una dey complain say falz go do injury for UK...hin steal ur money? Has he ever hold any political seat? Wait oooo what kinda hatred is dis ? Pesin dey help u fight ur evil,u dey blame am? Una dey think at all? Na ur money he use go do am? He ask una 4 money? Abi e stole some magically? All dis imbeciles talking shit if u get money se na paraga joint u dey go drink or bar parlour? Awon werey ....abi na buka u go go instead of eatery? Fools |
Politics / Re: Photos Of Osinbajo With Peter Obi, Atiku, Okowa At Diri's Father's Burial by wolexy14(m): 12:30pm On May 07, 2023 |
illicit:how dem wan reach criminal level nah.....se o ti fa osogbo igbo ni? oro eee sad gan ooooo |
Education / Re: Okoli Ahize Chizoputam Killed By OAU Students Over Phone Theft Allegations by wolexy14(m): 10:04am On Apr 12, 2023 |
Make dem give dem death penalty too...e no hard....court shud do d needful asap 2 Likes |
Politics / Re: Tinubu Won Presidential Election - INEC Tells Tribunal by wolexy14(m): 8:42am On Apr 12, 2023 |
Praxtech:me wail ke for what Omo yoruba ni mi,mo ni hausas as friends ,ibos as friends so mi o mo ibi ti wailing fe gba wa oooo ....una need orientations.....my abokis calls me for biz so do ibos ,also yorubas I can tell u categorically dat d ideas I use in making money today na ibo guy dash free or charge. 1 Like |
Politics / Re: Tinubu Won Presidential Election - INEC Tells Tribunal by wolexy14(m): 8:25am On Apr 12, 2023 |
Praxtech:pls read the last sentence again if u no understand English.. |
Politics / Re: Wole Soyinka Reveals How Tinubu & Wife Helped Him In The Past (Throwback Video) by wolexy14(m): 3:05pm On Apr 08, 2023 |
ObiORBiafra:normal normal asiwaju no fit beat me for election e sure me die 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Soyinka Survived Dictators, He Will Survive You - Moghalu To Obidients by wolexy14(m): 12:42pm On Apr 06, 2023 |
ShaqFu:kuku ban use of fone ......dat ll be beta 1 Like |
Politics / Re: Nigeria's Debt Profile Under Buhari's APC. by wolexy14(m): 9:27am On Apr 04, 2023 |
iCauseTrouble:nobody voted for dem bro,only mumus did ..na select dem select give us ......people wey no go die well |
Politics / Re: Leaked Audio: My Name Was Wrongly Mentioned - Olofa Of Offa by wolexy14(m): 7:35pm On Apr 03, 2023 |
jaggabban:even if tomorrow be anoda election I go still vote obi as omo yoruba ....ma di fun ni emefa .....if una like make una no go respond to wetin e serve una ...ekun yin ma po gan ni ....audio ni ki e ma di kiri |
Religion / Re: Leaked Audio: I Will Not Campaign For Anybody Till I Go To Heaven - Oyedepo by wolexy14(m): 2:14pm On Apr 02, 2023 |
Babatunjo:oga leave lamba na which one is u voted for obi...ma mu wa si now ,,,a ki nse baby....even tomorrow sef I go still vote obi over that oloshi druggie....ti iya o baa ti su yin awa kan fe ki nigeria se yangan ni awujo ill....so no bring dat I support obi now am tiffnubu.... |
Politics / Re: Interim Govt: ‘They’ll See What Will Happen’ – Arewa Youths Issue Stern Warning by wolexy14(m): 8:38am On Apr 01, 2023 |
Christistruth03:as u are not intelligent enuf to see dat the country don collapse e dey baffle me .....even yoruba nation is waxing stronger..... konile di ile mu ni bayi ooooo......d only people holding nigeria from breaking is hausas .....naija tilo already 2 Likes |
Politics / Re: Peter Obi Visits CEO of Innoson Motors (Photos) by wolexy14(m): 2:55pm On Mar 26, 2023 |
kingthreat:mehn dis hate has eaten too deep into u ooo my broda....se o ni ku Lori obi bayi? O je fi le ki o ma ba ni hypertension......abi ki lo kan ee pelu wipe o lo ki eyan? Oga ooooo |
Politics / Re: Profile Of Alex Otti, Abia Governor-Elect by wolexy14(m): 10:53pm On Mar 22, 2023 |
As a yoruba boy the respect wey I get for dis man no be here oooo.....this man showed me love wen he interviewed me during my diamond Bank days .....abia people I can tell you that u ll enjoy my ceo aswear down .......best of luck sir ......congrats boss boss 2 Likes |
Politics / Re: Peter Obi Condemns Acts Of Violence At Guber & State Houses Of Assembly Election by wolexy14(m): 11:44am On Mar 19, 2023 |
ronalmagic10:u go front come dat day??I be yoruba boy omo alimosho ....I can bet with u dat u will chicken out come dat day .......we yorubas are cowards ...if war start now we go disappear like wax .....u come dey make mouth for here like say u get power...one on one se o le da won mu ni? Ode |
Politics / Re: 'Worry More About We Omo Ales, & We Plenty' - Mobolaji Ejike Danta To MC Oluomo by wolexy14(m): 1:07pm On Mar 17, 2023 |
Dentidon:omo alimosho ni mi ....omo eko ponbele for dat mata .....and na lp we dey vote for 4 alimosho so make una omo oko start dey drink sniper now 4 Likes |
Politics / Re: 'Worry More About We Omo Ales, & We Plenty' - Mobolaji Ejike Danta To MC Oluomo by wolexy14(m): 1:04pm On Mar 17, 2023 |
CilicMarin:oga we in alimosho ..we dey vote lp.....ma oro at all oooooo ....sanwo olu ti wo igbo .....we are even happy to be omo ale sef 2 Likes |
Politics / Re: Binani Printing firm: We decided to help local printers - INEC by wolexy14(m): 8:41am On Mar 17, 2023 |
DenreleDave:dey play.....chai dis obi's sickness don dey give u sleepless night oooo ...mama ku nitori apc bayi ....awa ti a wa ni alimosho lp ni ooooo....so ti o ba ma ni high blood pressure tete Bere bayi oooooo .....ireeee oooooo |
Politics / Re: Governorship Elections: INEC Completes BVAS Re-Configuration, Begins Deployment by wolexy14(m): 10:40am On Mar 15, 2023 |
E sure say we go hear plenty story come Saturday 2 Likes |
Politics / Re: Soludo Begs Residents To Vote APGA In State Assembly Poll by wolexy14(m): 10:06pm On Mar 03, 2023 |
Goodconcept78:dey play omo yoruba ....èè need ati gbe ibo or else olu ma wo ina straight 3 Likes |
Foreign Affairs / Re: Putin’s Speech On Annexation: What Exactly Did He Say? by wolexy14(m): 10:07pm On Sep 30, 2022 |
Instead make e face him country squarely,after dem don show am pepper for battlefield ...dis putin na clown ooo...ur people sef wey u claim to dey fight for are not ready for war....dem no want make u use deir life gamble .....Finland border don full already ... 3 Likes |
Politics / Re: Saheed Balogun: No Offer Can Make Me Stop Supporting Tinubu by wolexy14(m): 10:29am On Sep 11, 2022 |
Paulooo91:how far dis |
Celebrities / Re: Dm Me Your Drops Let Funds. Usa Drops, Canada Drops, Usa Cc, Postpaid, by wolexy14(m): 10:19pm On Sep 09, 2022 |
Wire? |
Politics / Re: Fact-Check: Disparity In Cost Of A Passport In The North & South by wolexy14(m): 9:45pm On Sep 04, 2022 |
rockmite:yes super true did for my cousin 1week collection for 100k |
Politics / Re: Libya's Instability Responsible For Banditry, Terrorism In Nigeria – Buhari by wolexy14(m): 7:58am On Aug 03, 2022 |
Craze man 19 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 21 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |