₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,346 members, 8,449,857 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 12:25 PM

Toggle theme

Youngreezy's Posts

Nairaland ForumYoungreezy's ProfileYoungreezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 45 pages)

CelebritiesRe: Portable’s Baby Mama Showers Encomium On Him (Video) by youngreezy(m): 2:18pm On Feb 06, 2022
Where she been dey wen dem catch am dey beat am say em thief?!!!my niggas in the house,if una like make una no dey successful for this life na sorry be una name
PoliticsRe: NDLEA Intercepts 22160kg Codeine, Meth, Loud At Lagos Seaport, Mushin Raids by youngreezy(m): 2:11pm On Feb 06, 2022
Don't know why I find this funny grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Cardiff City : FA Cup (3 - 1) - Live by youngreezy(m): 12:49pm On Feb 06, 2022
Liverpool go waya cardiff wetin no good,cardiff no go even get up to five shots on target sef....this na walk over match mtcheeew
CrimeRe: Blood Money: Nigerians Worried As Ritualists Take Over Major Cities by youngreezy(m): 10:30am On Feb 06, 2022
Politicians na dem do ritual and all sorts of nonsense pass but as usual dem go portray the youths as devils and with media backings,them they achieve their goals well...the average poor man always taking the blame and always prosecuted for bad things happening in this country...see all of them quick to blame and dish out advice to the youths but when our leaders the real satans commit, this same cowards no go fit utter any word....what the youths did is bad and they all deserve death but make we dey tell our sef the truth,all these things for reduce or even stop totally If our government was a good one
SportsRe: Who Would You Chose Among These Three For A Match Winning Free-kick? by youngreezy(m): 2:31pm On Feb 05, 2022
Omo na messi oooo
RomanceRe: How "I Nor Dey Come Person House" Made Me Collect 700 From A Girl by youngreezy(m): 2:34pm On Feb 01, 2022
hahahahaha5x:
I shouldn't stress myself writing epistles. grin

I met a girl recently where I went to chill. I got there and ended up not spending a dime for myself. So when I approached her she asked for a plate of pepper soup which I got for her 500 naira. Lol

The next day while we were chatting she told me she was out of data so I transferred 500mb to her from my SIM since I subscribed 40 GB.

PS that's how I transfer data to people daily. Both guys and girls. It depends on the first two people who ask me since there's a limit.

When I went there later she was singing that she was hungry. I didn't wanna answer her because she was beginning to piss me with her beggy beggy attitude lol. After much consideration I gave her 2h to buy snacks and she got it.

Today she told me she's always bored whenever she's at work so I felt I should go check on her. I started taking some bottles of beer while chilling with her. Not long she started telling me how she's damn hungry lol. I jokingly told her she hasn't come to know my house yet o yet she's always telling me to do this or that for her. She just told me "I nor dey come person house". I then asked her "yet you bill people abi?" She said she'd return all I've spent on her. Las las I've collected my money and she has stood up from my table to be alone. cheesy In her presence I've bought drinks for two guys.

Nb: For those who would come here to tell me today is a working day. I make my money online. I'm a crypto trader. I can trade and make money anywhere.
oboy subfor me abeg mtn....08101197189....no excuse ooo lol
RomanceRe: Graphic [trans Surgery Gone Wrong] by youngreezy(m): 2:25pm On Feb 01, 2022
argent412:
him never jam men...once him cup full, them go Dolph everything dolphable from am.....bloody 48
clear compass na,me and am don get banter here before na,em dey dey cap rubbish..I tell am to drop em number em no gree...I even drop two of my numbers make em call or WhatsApp me the mugu tench....if to say I see em facecap eh....I for track am asap drill am major
RomanceRe: Have You Ever Slept Hungry Just To Prove To Your Family That You Are Angry by youngreezy(m): 1:35am On Feb 01, 2022
Lmao this shit funny as Bleep... when I was young,I stubborn well well so most at times when dey beat me I go form James bond go sleep without eating just to show say I dey vex for my mama wey no even send me sef..but later for midnight,na so I go tip toe like rat go pot go thief food chop before hunger kill person...and that time two things are involved,is either them catch you,cast you sotey shame go catch you all you successfully thief food chop den Lock up go sleep like say you really sleep without eating...but na back den wen men were boys Sha,now if you like make me vex well,I go still chop your food ooo even demand for extra sef
RomanceRe: Graphic [trans Surgery Gone Wrong] by youngreezy(m): 11:43pm On Jan 31, 2022
argent412:
careless capping
you dey mind that jonsing manchi?I just dey observe am dey cap anyhow,manchi wey nothing gum am wey no fit ID himself if men block am dey here dey form commando
CelebritiesRe: Don Jazzy Reacts To Rihanna's Pregnancy News (Photo) by youngreezy(m): 9:55pm On Jan 31, 2022
mjuvey3:
ROCKY made her pregnant ASAP cheesy
damn!! Sleek line
PoliticsRe: NAF Acquires 38 New Aircrafts For Terrorism Fight by youngreezy(m): 9:50pm On Jan 31, 2022
Nice one by the Nigerian millitary,but I pray say One day this aircraft no go enter turji hand if not.....men wey no get aircrafts still dey give Nigerian army a run for their money talk more if say Dem come acquire one of this or still am from NAF hmmmm
CelebritiesRe: Bae U Apologises Over Sex For Skits Scandal by youngreezy(m): 5:21pm On Jan 31, 2022
Loewe:
Las las, those babes wey cast am sef fit be runs girls. But na man dem go blame... Go their IG na body most of them dey sell. Tueeh!

I don't think he should have apologized, he didn't commit a crime, no be rape and no be by force. He's supposed to do a skit about it and use it to get more fame...
See useless men dey quote me dey insult there mama say na me Dem dey insult... people wey no know anything
CelebritiesRe: Bae U Apologises Over Sex For Skits Scandal by youngreezy(m): 5:20pm On Jan 31, 2022
Profayo:
You will find yourself in prison one day
and every month you go dey lose one of your loved ones starting from your mama
CelebritiesRe: Bae U Apologises Over Sex For Skits Scandal by youngreezy(m): 5:19pm On Jan 31, 2022
seguno2:
Are you complete and alright, or did someone borrow any part of your anatomyhuh
Ask your mama that question idiot
CelebritiesRe: Bae U Apologises Over Sex For Skits Scandal by youngreezy(m): 2:17pm On Jan 31, 2022
Waakanda:
Issorite... but let's hear from the 'law' first.
Law for wetin?em commit crime?
CelebritiesRe: Bae U Apologises Over Sex For Skits Scandal by youngreezy(m): 2:15pm On Jan 31, 2022
Lust wan set this one up....em no commit crime,na just say em cast...
RomanceRe: To Wives Who Are Married To Violent Husbands by youngreezy(m): 2:09pm On Jan 31, 2022
hotwax:
your mumu no get part 2. Go to oju elegba and see weed smokers on the street...they are the cult carrying daggers up and down..

you are calling burna boy Jayz... e.t.c.. Jay-Z is a masters degree holder. He is doing his PHD program already....

Why not mention Zahzuh,,mumuli
chai na today I Know say you be confirm goat,he made it known that weed smokers are bad and I'm trying to educate Him that not all weed smokers are bad,oga everybody get bad and good side even pastor wey never taste weed for em life before dey beat em wife but since stupidity runs in your mother's vain and she had no choice than to birth stupid offsprings you had to quote me without even taking time to read what I wrote... idiot!!
CrimeRe: Ann: Nigerian Man Scammed My Heart, My Soul, My Money - American Woman by youngreezy(m): 12:55pm On Jan 31, 2022
okorosblog:
Bet9ja
how many odds?
CrimeRe: Ann: Nigerian Man Scammed My Heart, My Soul, My Money - American Woman by youngreezy(m): 12:37pm On Jan 31, 2022
okorosblog:
Touching.. but still we need to read a statement from the accused...

Play this game if you can

62ZDGWG
na betking abi?
PoliticsRe: Garba Shehu: Why President Buhari Didn’t Go To Zamfara By Road by youngreezy(m): 11:31am On Jan 31, 2022
Y
RomanceRe: Isn't Hate But Resentment.....it Being A Long Time COMING(must Read For Ladies) by youngreezy(m): 11:31am On Jan 31, 2022
Senomi:
Oya read my modified comment
comrade Lower your voice abeg grin grin
RomanceRe: Isn't Hate But Resentment.....it Being A Long Time COMING(must Read For Ladies) by youngreezy(m): 11:23am On Jan 31, 2022
Senomi:
You're capping saw dust oga
shut up your mouth block head,you no read,you rush come show your stupidity
RomanceRe: To Wives Who Are Married To Violent Husbands by youngreezy(m): 10:44am On Jan 31, 2022
You're talking absolutely nonsense,wetin dey worry una sef?Nigerians like morality still the country useless like this,weak useless men biirthed everyday...Jay-Z has dreads,has Beyonce ever come out with swollen eyes?burna boy smokes same with wizkid any lady don come say this guy's beat them? you're here proudly saying your uncle's wife slaps him during argument?!! pray make that bitch no kill am one day because na from slap punch dey enter... always writing epistles of how men should not be violent how many una don write for violent women?oga I no be saint ooo any woman slap me,I go blow am for eye I no dey joke...how many times u don hear say woman slap a dreaded cultist?or military man?or all those street touts wey no value human life?dey there dey do nice guy make Dem dey use you shine idiot...mtcheeew!!!!
RomanceRe: The Craziest And Hilarious Comments On Nairaland 2022 by youngreezy(m): 10:40am On Jan 31, 2022
K
RomanceRe: How A Friend Was Setup With A Free Sex And He Lost His Money And Phone. by youngreezy(m): 9:31am On Jan 31, 2022
That your guy na confirm klent AKA Jew with no orientation,see if you be fear fear man for this life you go suffer scatter, people go Carry you shine see paddy man no matter your money,fame,power,you have to be a little bit rugged because in all,rugedity supercedes... I'm not an advocate for cultism but the small time wey I bag up teach me something,even though I live useless life then but at least street wise, nothing person wan tell me wey I go fear or run oo..na wetin help me survive for school (orientation)..na old format them run your guy.. only me I for no gree oo I for ginger then ID myself before I reason with them
FamilyRe: Where Were You At 17 by youngreezy(m): 9:20am On Jan 31, 2022
I was fresh out of sec school and feeling fly,like I own the world,I just disvirgined so I was on heat!!! Looking for any available pussy to bang,I was jobless and also a jambito and I did all sorts of things from stealing to drinking alcohol and smoking secretly hiding condoms in different areas of my house, street fights, cultism,I be pure pH boy so e dey the blood and also occasionally giving my parents headache but still I thank GOD for the man I am today...A final year student(computer science) university of Calabar...and I've learnt some skills helping me now
CelebritiesRe: Davido And Chioma Spotted Together After A Long Time by youngreezy(m): 8:54am On Jan 31, 2022
E come be like say davido mouth dey smell,why chioma dey always do face something or cover her nose
PoliticsRe: Buhari Celebrates Onyeka Onwenu At 70 by youngreezy(m): 8:17am On Jan 31, 2022
Mama looking fresh and young at 70 unlike one old yellow teeth drug baron at 69....I know call anybody name ooo,make nobody mention me abeg
RomanceRe: Why Did She Rejected Me; Fear Or Delay by youngreezy(m): 8:16am On Jan 31, 2022
advanceDNA:
U are just a wicked somebody..
comrade Lower your voice abeg grin grin
RomanceRe: Why Did She Rejected Me; Fear Or Delay by youngreezy(m): 10:54pm On Jan 30, 2022
Which kain smelling English be this?
Nairaland GeneralRe: What‘s That One Thing You Love That You Can Never Outgrow No Matter Your Age? by youngreezy(m): 10:07pm On Jan 29, 2022
Mariangeles:
O ka re! cheesy
I'm not Yoruba, though I've been trying hard to learn it but it's hard.....so I don't understand what you wrote miss

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 45 pages)