₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,361 members, 8,449,930 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 02:13 PM

Toggle theme

Youngreezy's Posts

Nairaland ForumYoungreezy's ProfileYoungreezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 45 pages)

Nairaland GeneralRe: What‘s That One Thing You Love That You Can Never Outgrow No Matter Your Age? by youngreezy(m): 8:38pm On Jan 29, 2022
doggedfighter:
Hahahahahahaha
Another person grin

How do you guys wave at pedestrians grin grin

You are driving and waving or how?

It's funny.
when I'm driving I just whistle at any random person man/woman and wave seriously and continuously and drive away,the person will be waving back surprised where dey know that face. Sometime I just scream"guy how far na I no come see you again"and drive off some will be too shocked to speak while others just reply"no vex abeg"and they'll still be surprised ooo...not knowing say I be werey wey dey catch cruise
Nairaland GeneralRe: What‘s That One Thing You Love That You Can Never Outgrow No Matter Your Age? by youngreezy(m): 7:48pm On Jan 29, 2022
SmellySperm:
Waving at pedestrians inside a car grin
werey.... I'm guilty of this shit
FamilyRe: 10 Reasons Why Your Husband May Be Cheating On You by youngreezy(m): 7:08pm On Jan 29, 2022
Everyday all of una for here get solution or answer to all the problems of life, everyday men vs women fight, everyday tribal war, every day broke shaming,body shaming..na una sabi everything pass still nothing gum una,no life,no money,no impact to the society, useless children talking nonsense up and down.Go to romance section see jobless boys and girls displaying stupidity of the highest order...them don write why men cheat see as girls rush to come attack boys rush to come defend and the hatred circle continue till year go end still none of una progress or dey successful na WA oooo
RomanceRe: Most Men Here Are Hypocritical Bastards by youngreezy(m): 7:07pm On Jan 29, 2022
,
RomanceRe: Should I Stay Off Campus Or On Campus by youngreezy(m): 1:17am On Jan 28, 2022
Stay on campus first,na there you go gather experience and toughness to hani off campus...shikena
RomanceRe: Married Couple: How Do You Have Healthy S7x Life by youngreezy(m): 2:42pm On Jan 27, 2022
Op it's a fvck up say you and your wife no dey fvck ooo na so e dey take start oo..I don notice say once e come to marriage and sex Matter,na niggas dey always complain pass abi this women dey purposely entice the man with sex during courtship den lock up as she use ring and vow trap the man?weak pussy ass niggas everywhere always coming online to rant like a bitch na why these women dey get power do anyhow...oga op, clear am say you no dey satisfied with the amount of fvck wey una dey fvck ooo,pikin wey una born no nearly be any stupid excuse,na only her dey train the pikin?no be two of una?my nigga call her tell am say make una fvck rate increase even though she no fit give you as she dey give you when una dey date, Make she try upgrade small....and another thing, abeg no be everything you go Carry cum nairaland...
SportsRe: Ivory Coast Vs Egypt : AFCON 2021 Round-of-16 (4 - 5) pens On 26th January 2022 by youngreezy(m): 12:37pm On Jan 26, 2022
Egypt go win ivory coast well.... Egypt na one underdog for this tornament wey people no know because them lose there first match to us people dey write Dem off but them go shock una today
PoliticsRe: Jigawa: Hisbah Arrests 92 Prostitutes, Seizes 1,906 Bottles Of Alcohol by youngreezy(m): 10:00pm On Jan 25, 2022
shortIGBOman:
I can bet my left Nyash that, Amarachi, Nneka, Nkechi, Chizom, Chizoba, Ngozi, Chinoso, Amaka, Chioma, Ufoma, must make up the list of those arrested. grin grin grin
lmao guy you no well
RomanceRe: Baghdad: Man Divorces His Wife At Wedding Reception Over Her Choice Of Song by youngreezy(m): 9:55pm On Jan 25, 2022
This man don drink forty cards of red pill capsule,rugged you my nigga make she carry her feminist dominant self go her papa house go dominate her papa....he dodged a bullet there if not the kain suffer em for suffer for that marriage ehn...
PoliticsRe: Olympics, Paralympics 2022: Buhari Wishes Nigerian Athletes Success by youngreezy(m): 9:49pm On Jan 25, 2022
E
CelebritiesRe: Mercy Aigbe’s Ex Lanre Gentry Reacts As She Reveals New Lover by youngreezy(m): 9:35pm On Jan 25, 2022
Dynmyt:
Can u do without puccii?
I dey deny am?
CelebritiesRe: Ejike Asiegbu's Father Is Dead! J.U. Asiegbu Dies At 100 (Photo) by youngreezy(m): 3:16pm On Jan 25, 2022
hatedisplace:
Frustration no good. The thing go kill you ooh.
I no ask you wetin kill your mama na lol
RomanceRe: Lady Uses N5m Out Of Her Fiancé’s N7m House Rent To Sow Seed In Church by youngreezy(m): 1:30pm On Jan 25, 2022
B
CelebritiesRe: Mercy Aigbe’s Ex Lanre Gentry Reacts As She Reveals New Lover by youngreezy(m): 1:24pm On Jan 25, 2022
Stenewiser:
no matter the money, a woman still needs a man to be complete.
you have said it all but feminist with bitter soul no go gree,Dem love and will Always need prick in there life nut pride no go gree Dem talk
RomanceRe: Drama As Slay Queen Runs Out Of The Room,after Seeing The Guy's Drilling Machine by youngreezy(m): 1:19pm On Jan 25, 2022
Toks2008:
90% of ladies can not handle any dck above 7 inches. Forget their bragadocio.
bro I say you no need tell me,I be living witness...I no dey brag but most girls wey I don jam no dey fit withstand especially wen na Doggystyle,my ex(craze girl) Carry my hands out for her belle when. I dey fvck her from back and I could literally feel my dick going in and out and she dey shout ooo...but before we started dating,you need see the bad girl vibe she dey pull off
CelebritiesRe: Ejike Asiegbu's Father Is Dead! J.U. Asiegbu Dies At 100 (Photo) by youngreezy(m): 1:13pm On Jan 25, 2022
The man marry better wife,and em children try for am...look em face you go see peace of mind to show you say the woman em dey live with,treat am like king till em old age....gone are the days wey women were virtuous no be all these daughters of jezebels bwey dey make man no dey fit see 70. Sef
CelebritiesRe: “Having Access To Me Is Rare” – Pere Warns, Shares New Year Resolution by youngreezy(m): 1:11pm On Jan 25, 2022
chatinent:
Having access to you is rare as in what naw? You bi thy rod and thy staff?
savage of the year
CelebritiesRe: “Having Access To Me Is Rare” – Pere Warns, Shares New Year Resolution by youngreezy(m): 1:11pm On Jan 25, 2022
Having access to you is rare?my nigga who goes you na?
RomanceRe: Drama As Slay Queen Runs Out Of The Room,after Seeing The Guy's Drilling Machine by youngreezy(m): 10:51pm On Jan 24, 2022
Hardquy:
this one shock me o
na true talk I dey tell you
SportsRe: Eden Hazard And Lessons For Nigerian Youths by youngreezy(m): 9:44pm On Jan 24, 2022
Emeskhalifa:
Make una no vex, someone should summarise it pls.
lazy Nigerian youth lmao
HealthRe: Why Men Suffer Erectile Dysfunction, Low Sex Drive As They Age – Experts by youngreezy(m): 9:25pm On Jan 24, 2022
V
RomanceRe: This Is What Brazilian Wax Looks Like On The Female Private Area(photos, 18+) by youngreezy(m): 9:11pm On Jan 24, 2022
silibaba:
Abi hypo you mean to say?
anyone,all I know be say the toto fresh
RomanceRe: Drama As Slay Queen Runs Out Of The Room,after Seeing The Guy's Drilling Machine by youngreezy(m): 9:10pm On Jan 24, 2022
BigYash:
50k for dirty STD filled toto o.. Na men dey spoil these girls normally sha. Some pay as much as 500k for pussy, and they won't even Bleep the think well o.. Tell me why the girls won't be rude..
son men needs to be shot on the balls
RomanceRe: This Is What Brazilian Wax Looks Like On The Female Private Area(photos, 18+) by youngreezy(m): 2:47pm On Jan 24, 2022
See toto clean like say them use detergent wash am...Choi!!!!
RomanceRe: Drama As Slay Queen Runs Out Of The Room,after Seeing The Guy's Drilling Machine by youngreezy(m): 1:09pm On Jan 24, 2022
Na there type dey Instagram dey shame men with small prick...I don see them taya na,na why all these girls wey dey for bad girls online no dey move me again.. majority of them na mouth Dem get once you spread there leg insert the head Dem don begin dey shake dey beg say e dey touch there womb....and to the useless simp of a man,50k for ordinary toto?!! something wey em no fit give em fellow man oooo.....I'm speechless
SportsRe: Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 by youngreezy(m): 9:49pm On Jan 23, 2022
They were performing well in the tournament until buhari talked to them with his failure vibes
RomanceRe: A Real Man.. by youngreezy(op): 9:36pm On Jan 22, 2022
Qatar2022:
I stand where you stand
you're blessed
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham (0 - 0) On 22nd January 2022 by youngreezy(m): 4:43pm On Jan 22, 2022
I no do again....make una carry una wahala go...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 45 pages)