Youngreezy's Posts
Nairaland Forum › Youngreezy's Profile › Youngreezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 45 pages)
Advocate500:guy I go blow your mouth oo, people like your mama na em you dey talk about idiot |
Make this woman no make me hate her oooooo,I Know say money don exchange hands na why she come here dey cap anyhow....I respect and believe most of her news but make she no use because of money come fall her hands ooo |
Green light says go!!!!!,you gerrit?if you don't gerrit then forget abourit |
, |
You fit no sabi fvck and she no fit tell you make she no go shatter your ego,or she be lesbian wey enter relationship with you make she no cast,you know say lesbianism in nigeria na big sin.....so op is either of those two....gaskiya....my advice? try sit her down ask her wetin you go do and how you go take fvck her wey she go enjoy am and cum over your dick or you suggest a party with another girl,girls know each other well, then observe who she give attention to pass between you and the girl �� from there you will see wit your eyes.....you gerrit now?if you don't gerrit den forget abourit |
Real love there, they've grown from lovers to friends to helpers,the marriage may not be all that rosy as portrayed but at least........you gerrit?if you don't gerrit then forget abourit |
:Dstar boy wiz!!!!! celebrity amongst celebrities no cap!!!this guy, even genevieve dey happy wenever she hang out with wiz!!!
|
In dj khalid's voice"another one",another certified and verified simp gone because of toto...prince harry reloaded.tell them, dy wont listen,they'll call u misogynist and all sorts of bad names and backed firmly by the media,they keep brainwashing and breeding more simps,women stil winning the game...chai!! To the few real niggas out there,dont pity dem simps because dy deserve it and dy refused to learn...so congrats wanda,ur toto has paid u,and am proud of u bitch.. |
. |
ubunja:yes,redpill has come to stay...are we expecting new redpill topics?cause i aint got enuff |
frbona:lmao,she cant help her brother,because the sisterhood to them,is stronger than blood and she cant break the rules...she knows he brother's gf don japa,she just wan create scene online..and talking about ubunja,he changed our lives bro...simps wil continue to suffer |
[quote author=ubunja post=107580155][/quote]longest time brotherly,i have not been seeing ur posts for a long time now.. |
Lmao @ she has not settled...u sef wey be babe wey know how una dy run am if una wan dump a guyman, u dey follow claim say dis one pass u?that is make ur brother(your blood for that matter)continue to dy get hope SIMPly because she has not settled?truly the female SISTERHOOD is a strong bond among bitches...i no dy pity simps again because dem no dy ever learn..jah bless ubunja wherever he is |
Mrsimini:no be everybody get smart phone,abeg dy drop d codes here no mind dose people |
Funny enough i dont know anything about this npower,make person explain am for me na....na buhari abi na seun get am?and wetin d thing dy all about? |
NarcissistKing:pained?lmao,ur mama |
NarcissistKing:i quote another person, u carry am for head..me and ur mama hu be block head now? |
Your name alone show say u be pussy ass nigga,but i believe say na cruise u wan catch sha,if your'e being real den u are a disgrace to manhood and on behalf of ur father,i disown u as a son..i spit on ur cuck tueh!! |
kinzation:ma niggi!!,u sef na gunner?lmao..i agree the dude's trying of recent but earlier this season and last season oga wanted to gve us high blood pressure...den talking about ramsdale,at first i thought he was the usual overhyped british player but the dude have won my whole heart i swear,leno should be sold to fc ifeanyi ubah |
kinzation:oga park well jare, person wey wan finish our career last season, because em don win like 5 matches now we no go hear word....for now yes em dey try,but me I no trust am.... |
Lordofalmajiri:Mr sabinus, oga face your fvcking front joor..what are you saying? guy I'm a die hard arsenal fan,and arteta na big mugu, arsenal has the worst record in history under this goat,one fa cup na em you dey use make mouth, something Wenger turn to in personal trophy still carry us go Europe still we dey vex for am,dey shout make Dem sack am...what is community shield? trophy wey no comot road, guy arteta is like ole,a big waste...em don dey win of recent now at least but I still don't trust him |
Hmmm...nice one but premier league no be scottish league o,first of all, dat unbeaten u achieve wit rangers fit no work here oo,and dis league dem dy shock people here..u do well as player for d league no mean say u go do wel as a coach,ask lampard,veira,ole,or mugu arteta although of recent em dy try..wish u d best sha |
The truth is always bitter,see as nairaland bitches avoid commenting on this topic bcus dey are culprits of everytin the op is talking about..anyways na man wey decide to comit to woman na em dy suffer am,we na "ejaculate and evacuate" bus we dy... |
KingDash:I swear eazi na big thief |
Na wao,dis gal like prick o,dy fvck all kinds of men...even bus driver fvck am,she no fine sef, na thief all those guys cum thief |
Vinnie2000:lmao,my nigga u are a sabo., ![]() Vinnie2000:lmao,my nigga u are a sabo., |
You did u cal him to check on him too?did u try to calm him down?women and self centeredness mtcheew...Wetin una dy gain for relationship sef?una no fit just find person Bleep am go una seperate ways?anyways as d poster above said,my darling arsenal dy in mad form so na dat one dy sweet my belle...smith rowe for ballon d or 2022,chelshit,loserpool,penchester united fans avoid me. |
Tall girls no sabi do doggy in my honest opinion and dem too big to turn anyhow ontop bed hence my dislike for dem,but u see those short bitches ehn,as u give dem "face down ass up"jeez!! Especially one wit round onion booty.,first spank den gve her some gud backshots!! Den pul d hair den spank again stil gving her d backshots.,if she cream ur dick u go mad...abeg i be spoilt boy oo |
Lmao,my brother even one round of sex wey no last reach 45secs fit cause pregnancy...ask tonto dike ex husband wey no dy reach 40secs how em take pregnant two women |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 45 pages)
:Dstar boy wiz!!!!! celebrity amongst celebrities no cap!!!this guy, even genevieve dey happy wenever she hang out with wiz!!!