Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,993 members, 7,817,929 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:11 PM

Help!!!!! I Cant Control My Heart - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Help!!!!! I Cant Control My Heart (7098 Views)

I Stormed His Wedding & Made Him Cry After He Broke My Heart / My Heart Has Been Torn Apart! / My New Girlfriend Says She Cant Control Her Self When She Is Alone With A Guy (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:39am On Aug 10, 2012
chucky234: Are they still asleep?

Moderator pls ban this guy off my thread he is not welcome here oo
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by Nobody: 6:41am On Aug 10, 2012
Go for a medical checkup
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:42am On Aug 10, 2012
D-Explorer:


My guy, na ontop sweetcocoa dem ban me for 2hrs. Wetin give you impression say i dey let go? Your answer better be convincing.

Because you be my real dude ni,unlike that enemy of progress
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:43am On Aug 10, 2012
gboss4sure: Go for a medical checkup

Chucky please heed to this advise
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by Nobody: 6:43am On Aug 10, 2012
Crown Prince: The ripe orange u have been keeping vigil for it to drop has already been plucked dude.
Though I am not holding brief for no body just to prevent emotional breakdown that triggers heart attack befalling you.

No be u say u wan marry a gurl from NL? Is it freecoca?
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 6:43am On Aug 10, 2012
ifihearam:

Moderator pls ban this guy off my thread he is not welcome here oo
You dey fear,haba even mod no go fit save you this time oooo
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:46am On Aug 10, 2012
chucky234: Ifihearam has failed,so him hide for my back go open a separate thread to use confuse you abi.
I don show na,may the battle for supremacy begin

I laff in unknown language,why I go hide for ur back ni I hv the connections to ban you from my thread but I didn't make use of it,u why because you are a sub zero in this race.
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 6:46am On Aug 10, 2012
ifihearam:

Chucky please heed to this advise
Na you the guy dey advice na
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 6:48am On Aug 10, 2012
====> Invasion grin <====
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:48am On Aug 10, 2012
gboss4sure:

No be u say u wan marry a gurl from NL? Is it freecoca?

Definately not freecocoa. Taken
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 6:48am On Aug 10, 2012
ifihearam:

I laff in unknown language,why I go hide for ur back ni I hv the connections to ban you from my thread but I didn't make use of it,u why because you are a sub zero in this race.
I dey slam PSquare's Danger for my car as I dey drive so oooo,I don dey enter red alert mode make you clear well well oooo
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:48am On Aug 10, 2012
chucky234: You dey fear,haba even mod no go fit save you this time oooo

I get the mod connection but I nor go use am
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:50am On Aug 10, 2012
D-Explorer:
====> Invasion grin <====

But come ooooo,how una tk discover this thread sef??
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 6:51am On Aug 10, 2012
chucky234: I dey slam PSquare's Danger for my car as I dey drive so oooo,I don dey enter red alert mode make you clear well well oooo

Am a moving train oooooo
I nor get break oooooo
U better comot from my railway face your coal tar oooo
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 6:59am On Aug 10, 2012
ifihearam:

Because you be my real dude ni,unlike that enemy of progress
IF I HEAR AM, my guy, you no get my point, i was ban because of sweetcocoa at a point she was about given me her address i paid a price for love grin Now i need a good reason not to push further.
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 7:02am On Aug 10, 2012
ifihearam:

But come ooooo,how una tk discover this thread sef??
You forget say na woman matter be this? grin
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 7:06am On Aug 10, 2012
ifihearam:

Am a moving train oooooo
I nor get break oooooo
U better comot from my railway face your coal tar oooo
Na old school song you dey slam na,wetin be moving train for inside 21st century.
Guy go discharge your CD racks joor
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 7:14am On Aug 10, 2012
D-Explorer:
IF I HEAR AM, my guy, you no get my point, i was ban because of sweetcocoa at a point she was about given me her address i paid a price for love grin Now i need a good reason not to push further.

Just select any other one I go ensure say she enter for you.
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 7:15am On Aug 10, 2012
chucky234: Na old school song you dey slam na,wetin be moving train for inside 21st century.
Guy go discharge your CD racks joor

I dey tell you sofry na oooo
I nor get break oooo
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by 190theclown: 7:24am On Aug 10, 2012
#smh

You men would be so disapppointed#
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 7:28am On Aug 10, 2012
ifihearam:

I dey tell you sofry na oooo
I nor get break oooo
Thank God say everything just dey work for my favour oooo,as you no get break na set trap for you so you jam Olumo rock.
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 7:29am On Aug 10, 2012
190-the-clown:
#smh

You men would be so disapppointed#
Wetin concern you for matter na
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 7:30am On Aug 10, 2012
ifihearam:

Just select any other one I go ensure say she enter for you.
You still dey off-track, na love matter be this na, see as you advice me like a loser. My guy, na me won withdraw, infact i go need to seek sweetcocoa consent but on your side, my guy i need a genuine reason grin
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 7:31am On Aug 10, 2012
chucky234: Thank God say everything just dey work for my favour oooo,as you no get break na set trap for you so you jam Olumo rock.
grin wish my guy well naw grin
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by 190theclown: 7:34am On Aug 10, 2012
3 of you would end up disapointed for sure#
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 7:40am On Aug 10, 2012
190-the-clown:
3 of you would end up disapointed for sure#

You and this your disappointment theory about cocoa,you don see her before ni?

Even if chucky will I will NEVER
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by DExplorer1: 7:45am On Aug 10, 2012
190-the-clown:
3 of you would end up disapointed for sure#
even if she no fine (your meaning of disappointment shey) i go use her username cover up grin chei, if i dey hear sweetcocoa awwww, i go dey smileeee. You grab? grin
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 8:01am On Aug 10, 2012
D-Explorer:

even if she no fine (your meaning of disappointment shey) i go use her username cover up grin chei, if i dey hear sweetcocoa awwww, i go dey smileeee. You grab? grin

My guy what are friends for?
Free my freecocoa for me na
U nor see wetin love dey do me so
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by chucky234(m): 8:10am On Aug 10, 2012
190-the-clown:
3 of you would end up disapointed for sure#
Guy e be like say disappointment na your middle name,haba since you just dey lay all your emphasis on disappointment disappointment disappointment.
Guy your bad luck go far joor
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by Nobody: 8:16am On Aug 10, 2012
The 3 of you should ignore the "clown". . .

That said, una just dey make noise here. Cocoa doesn't like noise making. She needs action. She has a weak point, and NONE of you are even a thousand miles close to what her weak point is. . .

Make una dey here dey make noise o. Berra get to work!
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by Jambsupport(f): 8:17am On Aug 10, 2012
sexkillz: The 3 of you should ignore the "clown". . .

That said, una just dey make noise here. Cocoa doesn't like noise making. She needs action. She has a weak point, and NONE of you are even a thousand miles close to what her weak point is. . .

Make una dey here dey make noise o. Berra get to work!
lol @ 3 clowns
Re: Help!!!!! I Cant Control My Heart by ifihearam: 8:19am On Aug 10, 2012
chucky234: Guy e be like say disappointment na your middle name,haba since you just dey lay all your emphasis on disappointment disappointment disappointment.
Guy your bad luck go far joor

I tire ooooo


@freecocoa
I hope you had the warmest night rest ever,bearing in mind that you were the only thing that occupied my heart.
Yesterday was good,today is better and tomorrow in perfection of today.
Same way the sun rises with obstruction and shines for all to see and enjoy,so shall we both rise against any obstruction(chucky)unhindered and our love shall blossom for all to see.
Good morning my senorita.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Evry Guy Luv Dat Ass / What Every Guy Need To Know Before Wooing A Girl. / The Way This Lady Dressed To A Party Will Make You drool - Photos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.