Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,831 members, 7,820,913 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 02:23 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9820 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 3:39pm On Mar 06, 2008
nightnurse:

not that kind of CD, fool

You get GOLD CIRCLE MP3? wink
E still get as E dey do You? tongue
Otondoh! kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 3:42pm On Mar 06, 2008
u get durez durex
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 3:45pm On Mar 06, 2008
ruffryder?
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 3:48pm On Mar 06, 2008
answer nawwwwww, nightnurse abi ur cd don finish ewu
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 3:50pm On Mar 06, 2008
success123:

answer nawwwwww, nightnurse abi your cd don finish ewu

She and one of her customers dey test one of the CDs inside her office convenience. Test before purchase. grin cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by nenenwa: 5:40pm On Mar 06, 2008
what is going on in here pls
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 5:42pm On Mar 06, 2008
nightnurse want to sell her cds, pls by one.
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 5:44pm On Mar 06, 2008
success abi failure iwu anumpama, ode nie ni grin whish one make i supply u?
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 5:47pm On Mar 06, 2008
lol, laugh, laughing. gongo so pls
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 5:49pm On Mar 06, 2008
suces gongo go land for yaa head.

how far wetin dey hapen wth u
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 5:54pm On Mar 06, 2008
baby mi, have u gone back yet? missing u oo, I ve started the biz u and i talk abt the other day and am really making it oo
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 5:58pm On Mar 06, 2008
@NightNurse

Ehen? How was the testing session? Hope e no leak? Reply make I place order. grin
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 6:18pm On Mar 06, 2008
she carry expo
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 6:28pm On Mar 06, 2008
from you ba? efi-awusa
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:30pm On Mar 06, 2008
success123:

she carry expo

Busy body! grin

na Madam NightNurse I dey ask joh! angry
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:31pm On Mar 06, 2008
nightnurse:

from you ba? efi-awusa

Sweet Nurse MILF, no mind am joh. Na tatafo. So answer my small question joh make I for place orders and come do my own testing. lipsrsealed wink
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 6:34pm On Mar 06, 2008
u know need order just go ahead, anukporonku
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:35pm On Mar 06, 2008
success123:

u know need order just go ahead, anukporonku

Neju Onu cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 6:39pm On Mar 06, 2008
una no well
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 6:42pm On Mar 06, 2008
u know ye igbo
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 6:54pm On Mar 06, 2008
@Thuggy too many cooks spoils the broth
. . , kronk,d queue moves though slowly.so wait for your time pls wink
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:32pm On Mar 06, 2008
ifyalways:

@Thuggy too many cooks spoils the broth
. . , kronk,d queue moves though slowly.so wait for your time please wink

I am next in queue. I don stand here tire! angry

Na my turn ooo, I wan buy Enuf quantity.
. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . .

So Ify e get as E dey do You? wink grin
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 9:46pm On Mar 06, 2008
na you know ooooooh
Gil been fun having you around.am off to bed.
nite nite see ya morrow kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:53pm On Mar 06, 2008
okay my sista. The sleep don hold me too.
Sleep tite nd dream sweet abi tite sef.

Also try dream of me chasing you with . . . . . . . . . a very sharp machete, cuz I wan take you do gwongwo this night. grin

[s]**She thought I was gonna mention a rose- longer throat**[/s]
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 11:38pm On Mar 06, 2008
:d
Re: E Get As E Dey Do U? by jaymobb(m): 11:43pm On Mar 06, 2008
chei! i know say i late come

gilgee abi na u b last, my guy no vex o but i dey b4 u.

@ nightnurse

my african queen, e don tay wey e dey do me grin
Re: E Get As E Dey Do U? by dipo2much(m): 12:56am On Mar 07, 2008
IF E STILL GET AS E DEY DO YOU,GO USE FLUCOR-DAY. OR ALABUNKUN.
NA WETIN I PRESCRIBE FOR P-SQUARE BE THAT.
MY NAME? DR DIPO2MUCH
Re: E Get As E Dey Do U? by Nobody: 2:41am On Mar 07, 2008
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 8:10am On Mar 07, 2008
abeg. . .who dey follow me drag for queue. . .u wan make i drop d holy
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 8:42am On Mar 07, 2008
chei see drama grin grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 9:17am On Mar 07, 2008
dis 1 no b super story o
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:18am On Mar 07, 2008
See people wan over throw me ooo.
Pheewwww! All these old old men sef. Aristos!

Una don marry 3 wives each, come still dey chase the ones wey we wan marry, God is watching you people from a distance.
sad sad

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+ / Funny Temptation / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.