Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,659 members, 7,958,993 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! (11086 Views)
I Feel Single And Serching ,even When My Boyfrnd Is With Me / Etisalat Sales Girl Has Put My Relationship in Trouble / My Boyfrnd And My Salary!! (2) (3) (4)
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by 190: 4:53pm On Feb 16, 2013 |
Flygerian.: Rotfl Ure not human |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by ludasam222(m): 5:01pm On Feb 16, 2013 |
Nna una no go kill me wit all dis toto palava.....lyk ma guy said...190 we dash u all d virginz 4 dis world |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 5:15pm On Feb 16, 2013 |
Ucheosefoh: I understand u wella u no get time 2 be a mentor or a teacher 2 anybody u just want already made babe the tear eye ones no time to waste time cus time is shortGod bless u my broda! Ur head dey dier. I no know wetin dis ones dey yarn. |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by xyoung: 5:21pm On Feb 16, 2013 |
Prebaby.G.:From this post, the english suggest you are illiterate. Your priority should be attending a secondary school and then university. I have reasons to believe you are still in the village. How did you even have access to Internet (nairaland). Get yourself education and stop chasing villagers Goooossssshhhh |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by 190: 5:29pm On Feb 16, 2013 |
ludasam222: Nna una no go kill me wit all dis toto palava.....lyk ma guy said...190 we dash u all d virginz 4 dis world Punny is punny Why are u guys refusing 2see my point |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 5:31pm On Feb 16, 2013 |
190:Omo, I b human being o! A big nyash fan for that matter. U wont understand what I was trying to say until u try to get a 5munites NOW-OR-NEVER quickie from a virgin. After then, u won't need a dictionary to clearify u the real meaning of disappointment and anger. |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 5:43pm On Feb 16, 2013 |
190:Omo, toto no b toto O! Stop am, abeg! Toto get grade! Why buy a car of $1.2milla (bughatti) when u can easily get a Volkswagen beetle for less than $1000 and still have balance of $1.199000 ? |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 5:51pm On Feb 16, 2013 |
ludasam222: Nna una no go kill me wit all dis toto palava.....lyk ma guy said...190 we dash u all d virginz 4 dis worldAba o! Make dem carry am dey go, we no want! Which kain yeye sweetness dey for that fragile pink meat? |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by 190: 6:10pm On Feb 16, 2013 |
Flygerian but you knw say the more experienced the punny D more it looses it lasting sensation and grip# -itz more slacked, How can u compare sometin datz ova a decade old with a tear rubber cha-cha All because the oldie is more experienced, give me a tear rubber anyday I don't like sharing. My people make una forgive me oh I'm in d middle of a hot ranchy conversation |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 6:55pm On Feb 16, 2013 |
Ya, exacty! Then what are u still doing with ur gf? Abi she also still b virgin? If no, her toto suppose don slack by now na... abi u no know how many times u don piank am? U don't like sharing, right? U know how many times dem piank ur current gf b4 u continue? Did u ask her if she was a virgin, or how many prick pianked her b4 u continued from where they stopped? 190, d way wey I take dey reason u ehn, a gal wey don dey do ashawo for a decade, her meter go dey fair and manageable than urs O! |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Csami(m): 6:58pm On Feb 16, 2013 |
190: |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by miss20(f): 7:23pm On Feb 16, 2013 |
@flygarian,I dnt blame u sha ur just talking 4rm ur own perspective.probably bcus uve neva bin oportuned to sleep wit a virgin.uve made ur point nd I tink dats enof.u dnt have to go talkin trash abt virgins.dey made their chioce soo respect it. |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 7:25pm On Feb 16, 2013 |
Omo, it's 2:25AM Sunday morning, and I'm still awake discussing dis lame virginity thread. Make I sleep prepare for church 2moro on time jare. Unu gudnyt! *except the virgin pu-c's* |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by miss20(f): 7:37pm On Feb 16, 2013 |
Flygerian.:did d virgins tell u dat dey nid u to wish dem a gud nyt?ur just soo pathetic |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Ucheosefoh(m): 7:38pm On Feb 16, 2013 |
190: Flygerian but you knw say the more experienced the punnywith execise (I don 4get the name) toto go still de tight even virgin toto go later slack |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Ucheosefoh(m): 7:40pm On Feb 16, 2013 |
miss20: did d virgins tell u dat dey nid u to wish dem a gud nyt?ur just soo patheticbaby gal are u a virgin ? |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by miss20(f): 7:50pm On Feb 16, 2013 |
Ucheosefoh: baby gal are u a virgin ?dosnt matter.am just pissed @ d way he throws hiz trash abt dose girls with reckless abandon |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by babadey(m): 8:06pm On Feb 16, 2013 |
@poster...ur write-up is dangerous to the health, about "all guys are the same",u need an orientation and if u had then ur brain is too small to comprehend. Why would u date many guys in the name of "TESTING"?,it doesn't speak well of u dear. My 2 cent |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by timilehin007(m): 8:49pm On Feb 16, 2013 |
This is super storyyyyyyyyyyy........!!!!!!!!!!!!!! |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by 190: 9:49pm On Feb 16, 2013 |
Flygerian.: This boy don taya me- you know weda i meet my girlfriend as a virgin see bro, forget all the whole skills and bed show if you like make girl do gorrilla style for bed if you nor love am - you nor love am - there is nothing better than a girl who has diginty and self respect, you cant xpect me to see a girl wen don phuck over 15 boys and see one wen don phuck only one and u expect me to love the one with 15 ex boyfriends u smoke moro before you come here 1 Like |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Nobody: 12:11am On Feb 17, 2013 |
Flygerian.: bros u too correct jor, come sabi things join, infact na over-sabi de worry u. All those virgiins wey worst pass ashi's still de claim dignity + pride, plus the boring life wey dem go still choke u with after marriage. Mtchewwwww. Abegi, whether virgin or no virgin, marry who u lof, to be virgin no be guarantee for peaceful marriage or no promiscuity. Some of this man-made virgins wey don finger their ''toto'' finish with carrot wey wear condom go still de claim virgin...make una take una best time o, make i no take slap disvirgin person for here.... |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Nobody: 12:23am On Feb 17, 2013 |
xyoung: bros de there, u dont even know what time it is!! Its like u no know se na village chikito's rock pass, come de ping join. The OP na confirmed ekaete from one village like dt. The time that was supposed to be spent reading her books are spent on soft-pornn, no wonder all her little dull brain could think of was datin almost all the village touts claimin virgin for all the local champions. OP go siddon for dirty make we see road, and try to get a common-entrance form too |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 1:48am On Feb 17, 2013 |
miss20: did d virgins tell u dat dey nid u to wish dem a gud nyt?ur just soo patheticCompliment! Have anything else to say? *wonder y she took it personal* |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 2:37am On Feb 17, 2013 |
190:We ain't talking about love, oga. We're talking abt sexx with a virgin, if its fun or not! Ok, lets assume u met ur gf when she was still a virgin. How was the sexx experience? *that's all I wanto know* 190:Oga ade, we're talking about sex experience, not dignity and pride. Which kain yeye dignity and pride b dat? Who r they trying to dignitize n pridatize sef? No b dier husband? Abi dem go enta d middle of oshodi market go dey shout "I'm a virgin" for people to dingnify n pridatyz dem? Omo, to hell with their dignity n pride jare!Even with all that, naija neva win world cup, so wetin dey special inside? Abi ATM machine dey inisde virgin toto wey dey pump out money as u dey piank am? Luk, make I tell u... naija guys don smart pass all dis virgin puppets wey no wan gbobo wa, but dem wan collect moni for Brazilian hair and akpola shoe. With dis current state of naija now, wier u wan c virgin sef? Unless na 5yrs pikin O! 10yrs pikin sef don dey finger. Dis one wey boys go smoke Malawi finish con drink alomo join am, dier eyes go start to dey red lyk red sea. Dem go start to dey fyn pocket wey dem go socket dier rocket. Omo, gba gbe oshi jare! All dis virgin gals na wash. |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 3:18am On Feb 17, 2013 |
lrguru:Lol... ah dey feel u jare! D mata no b even to luv or marry hu I lyk sef, na abt sexx satisfaction. How pesin go take open mouth say virgins sweet pass non virgins naim taya me. Bros, imagine a situation wey agro wan tier my pipe. I luk around, nobody. I con c one girl wey dey claim virgin b4. I try luck go syk am she con gree (and i get just 5munites b4 pipu go com around). How pesin wan take scale thru? For 4munites, i go still dey try make d cap of my prick enta, na which tym d whole pipe go enta na? Shey na wen everybody don combak? But if u jam quickie wit pesin wey don blow b4, omo na carry-go b dat na, abi u no understand, bros? U know as e dey go na! One way thingz, no hold up. |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 3:37am On Feb 17, 2013 |
190, send me the numbers of all the gals wey u don blow dier nyash wide open finish. Na da type I dey lyk. I no want preaching! I no want hold up! I no wan hear "take it easy, I'm a virgin!" All I wanto hear is "com on babe, com on! Do it faster! Faster babe, faster! Right there! Right there! Right there! Oh yes, I'm Cummin!" Oboy, na da kain tins I wanto dey hear na, u no undastand? Naim go make my prick stand the more and keep powering her like 2day is my last. Not boring words like "do am small small, e dey pain me". E dey pain wetin? ... ur fada! |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by 190: 8:55am On Feb 17, 2013 |
Flygerian.: Too numerous to count If i begin list numbers for here - Girls nor go forgive me am talking of raw deal kinda girls the one wen fit make obama retire from office tomorrow morning |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by phrankie85(m): 10:52am On Feb 17, 2013 |
Take your time oo |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Nobody: 11:48am On Feb 17, 2013 |
Flygerian, i wonder the kind of ladies you date or the kind of ladies that date you.SMH. May God bless you with a village virgin that is absolutely not exposed. You will be her first boyfriend and you will be the one to show her where to put your troublesome 'stuff', and you will live happily ever after. AMEN. 190, sincerely, if we have more men that think like you, 70% of ladies will remain virgins till their wedding night. Thumbs up for u ojare |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Nobody: 12:40pm On Feb 17, 2013 |
Flygerian.: |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Nobody: 12:41pm On Feb 17, 2013 |
Flygerian.: |
Re: I End My Relationship With My Boyfrnd Cos Of Sex! by Flygerian1(m): 2:32pm On Feb 17, 2013 |
Rukemi291: Flygerian, i wonder the kind of ladies you date or the kind of ladies that date you.SMH.U don't need to bother or shake ur damn head about the type of I girl(s) I roll with. Just focus on ur bf, sweety! Rukemi291:Already have a gf, and I don't intend to leave and start searching for another, my dear! God bless u too! |
My Masturbating Experience And Why Am Forced To Quit It / Confused........ Experienced People Should Help / Husband Writes Down Every Time His Wife Refused To Sleep With Him [pictures].
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65 |