Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,511 members, 7,958,548 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:57 PM

Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. (1136 Views)

E Maa Dobo »»»*** {make Una Dey Fccck Toto}***««« / Abeg Make Una Help Me Judge This Matter / My Co-worker Is In Trouble Abeg Make Una Help (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 3:15pm On Aug 10, 2013
You quarreled with ur girlfwend and u went to her place to apologise wit Mr Biggs rice and chicken, she refused to forgive yhu and in ur presence,she gave her sister to throw it in d WASTE BIN, you left the house rejected and dejected. On the way u discoverd u left your key at her place,
so u turnd back to go pick 'em up. On reaching ur girlfriend's house u saw her eating the MR BIGGS RiCE/CHICKEN.

If na u be d guy wetin u go do?

As for me,i go laff taya den giv ha mney make she get more..
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Kaxmytex(m): 3:41pm On Aug 10, 2013
Hehehehe.....hungry lion


as 4 me,i no get any alternative dan to buy her a pack of sachet water o....
Atleast,she go wan drink sumtin afta finishing d rice & chicken
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by k2039: 3:47pm On Aug 10, 2013
LMAO!!!!

That's the reward for dating a food monger.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Nobody: 3:52pm On Aug 10, 2013
Typical naija broke gal
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by digitalgeorgy(m): 4:27pm On Aug 10, 2013
Lol...
9ja babes no dey throw-away chicken n rice for any reason ooo... Na only biscuit, popcorn and all those N100 snacks.
If na me, i go tell her say, i come to collect d chicken alone say make she eat the rice.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 4:40pm On Aug 10, 2013
Na to carry spoon join am remain na. Why should I allow only her eat it? Afterall, na my money buy am cheesy
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Popowaa: 4:42pm On Aug 10, 2013
Lol
Mynd_44: Na to carry spoon join am remain na. Why should I allow only her eat it? Afterall, na my money buy am cheesy
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Tolexander: 5:19pm On Aug 10, 2013
Odunharry: You quarreled with ur girlfwend and u went to her place to apologise wit Mr Biggs rice and chicken, she refused to forgive yhu and in ur presence,she gave her sister to throw it in d WASTE BIN, you left the house rejected and dejected. On the way u discoverd u left your key at her place,
so u turnd back to go pick 'em up. On reaching ur girlfriend's house u saw her eating the MR BIGGS RiCE/CHICKEN.

If na u be d guy wetin u go do?

As for me,i go laff taya den giv ha mney make she get more..
i go piss on the food!
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 5:27pm On Aug 10, 2013
Tolexander: i go piss on the food!
Wikid
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 5:43pm On Aug 10, 2013
Mynd_44: Na to carry spoon join am remain na. Why should I allow only her eat it? Afterall, na my money buy am cheesy
ds bro no dey smile o
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 5:44pm On Aug 10, 2013
Odunharry:
ds bro no dey smile o
Make I come waste money?
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 6:21pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
Make I come waste money?
wink
Mynd_44:
Make I come waste money?
u for jus fashi her make she eat am na
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 6:30pm On Aug 10, 2013
Odunharry: wink
u for jus fashi her make she eat am na
Wetin she want trowey before? Lai lai
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Jman06(m): 6:51pm On Aug 10, 2013
She don 4give me be that nau,abi she gi chop my food no come 4 give again?I go just buy her soft drink make she take wash d food down.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Nobody: 7:10pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
Wetin she want trowey before? Lai lai
lwkm... Crazy guy. Your wife don enter one chance with you.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 7:12pm On Aug 10, 2013
idnoble135:
lwkm... Crazy guy. Your wife don enter one chance with you.
Guy, you sef think am na....
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Nobody: 7:22pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
Guy, you sef think am na....
no be her you bin buy the food come for?
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 7:50pm On Aug 10, 2013
idnoble135:
no be her you bin buy the food come for?
But she for don trowey the food na
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Nobody: 7:57pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
But she for don trowey the food na
lol... Bad guy.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 8:01pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
Wetin she want trowey before? Lai lai
lol...guy u be corect guy,u na dy take nonsense
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Mynd44: 8:14pm On Aug 10, 2013
Odunharry: lol...guy u be corect guy,u na dy take nonsense
At all

1 Like

Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Omobarca: 8:27pm On Aug 10, 2013
get your keys and leave wink if she's not a runz girl, she'll beg
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 8:32pm On Aug 10, 2013
Mynd_44:
At all
chop knuckles padi mi
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by tpia5: 8:42pm On Aug 10, 2013
Today's relationships, una try.

Men 6 women half dozen.
Re: Questions For The Guys-abeg Make Una Talk Una Mind. by Odunharry(m): 10:33am On Aug 11, 2013
Omo_barca: get your keys and leave wink if she's not a runz girl, she'll beg
y i go leav lyk dat?i go laff ehn

(1) (Reply)

I've I Been Too Unlucky With Luv / Help! She Wants To Abort My Baby! / My Greatest Achievement Of The Year 2013!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.