Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,002 members, 7,821,514 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 02:10 PM

Four Things Wey Sweet Pass For This Earth - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Four Things Wey Sweet Pass For This Earth (1319 Views)

If You Have Only One Day To Live In This Earth, What Will You Do? / Female Climax And Male Ejaculation Which One Sweet Pass. / Four Things You Cannot Change In Your Guy (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by hensben(m): 2:16pm On Jan 01, 2014
#1.Money

#2.Sex

#3.Food and

#4. To dey toilet dey shit cheesy grin smiley


Every other thing na follow follow.

Make una tell me if na lie?
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by zaziakoni(f): 2:20pm On Jan 01, 2014
u nid salvation
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by Matildachinyere(f): 2:21pm On Jan 01, 2014
SMH!!!
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by phr33man(m): 2:28pm On Jan 01, 2014
The feeling of been loved by someone you trully love.
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by hensben(m): 2:46pm On Jan 01, 2014
zazi akoni: u nid salvation
why you talk so bro? cool
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by LyfeJennings(m): 2:56pm On Jan 01, 2014
Money

PUSSYY

WEED

MONEYY
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by hensben(m): 3:02pm On Jan 01, 2014
LyfeJennings: Money

PUSSYY

WEED

MONEYY
bro i tell ya weed sweet nor be small, hapi new year
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by zaziakoni(f): 8:09pm On Jan 01, 2014
hensben: why you talk so bro? cool
those are just vanity and its lyk u can die for dem d way u are saying it

1 Like

Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by xager(m): 9:36pm On Jan 01, 2014
undecided
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by Aklofs: 10:24pm On Jan 01, 2014
5.Taking honey
6.Taking sugar
7.Being the minister of finance in Nigeria
8.Watching Januzaj dribbles.
TO BE CONTINEUD
Re: Four Things Wey Sweet Pass For This Earth by Nobody: 11:55pm On Jan 01, 2014
hensben: #1.Money

#2.Sex

#3.Food and

#4. To dey toilet dey shit cheesy grin smiley


Every other thing na follow follow.

Make una tell me if na lie?
maybe you are right..about the aforementioned things being the sweetest on this earth!..but have you thought of how to get to the sweetest place with the sweetest things ahead of the vanities of this earth?...

(1) (Reply)

Please, How Can I Unlove This Girl? / Story for the Girls; episode 1 / New Guy On Here. Show Some Love

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.