Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,678 members, 7,955,493 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:35 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (30088 Views)
╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 6:52pm On Mar 31, 2009 |
I dey watch |
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 3:24am On Apr 01, 2009 |
Watch wetin? No mind ma partner jor. . . He dey ko,omental for hia |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 5:23am On Apr 01, 2009 |
Eh ya! make we give am phensic? I hear say one capsle dey remove d koloness 4 body. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:41pm On Apr 01, 2009 |
na una go use 10 capsules wen i comot una fron tit |
Re: The Pidgin English Thread by tommy2k2(m): 2:45pm On Apr 01, 2009 |
so una don even dey used to the drug nai make una dey do d advert here |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:48pm On Apr 01, 2009 |
abeg go ask 4 dia doormot |
Re: The Pidgin English Thread by Epi: 3:10pm On Apr 01, 2009 |
How Far? |
Re: The Pidgin English Thread by tommy2k2(m): 3:11pm On Apr 01, 2009 |
which doormot |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:13pm On Apr 01, 2009 |
epi: make i dance as i dey see my sis so *big hug* so iyale, i c u don use d phensic, e good like dat, cos we dey daylight nw |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:17pm On Apr 01, 2009 |
ow many doormot u hia me talk |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:41pm On Apr 01, 2009 |
doormot? who dey talk doormot? ohhhhhhhhhhh where maaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa twinny @ i go put u under arrest o |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:18pm On Apr 01, 2009 |
wen u bcome wetin u carry |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 7:42pm On Apr 01, 2009 |
All thisi women wen geti sistas for thisi place, unu no go help us to find broda too? All thisi my crase neighbours wen no see me two days, unu go go wonder where i go ? |
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 1:59am On Apr 02, 2009 |
Abeg! We kokolets no be Amebo's now. . So wherever una comot yaself, we fit not know |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:39pm On Apr 02, 2009 |
Pardner na who dey tich u dis kain pidgin self |
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 2:44pm On Apr 02, 2009 |
Uhm. . . heheh! No mind me jor! I just dey use it like nobody's business. I dont know where I dey learn it from . |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:41pm On Apr 02, 2009 |
just take sofry dey blow d gramma sha |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 5:47pm On Apr 02, 2009 |
lol abeg hw una dey laugh in pidgin? |
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 12:55am On Apr 03, 2009 |
O gaaa oo |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:03am On Apr 03, 2009 |
Lady gabry y u dey shine eyes nw? abi na so dem dey laugh in pidgin |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:07pm On Apr 03, 2009 |
na malay lafta she bin dey display 4 una |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:57pm On Apr 03, 2009 |
i saw |
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 2:15am On Apr 04, 2009 |
u see |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 5:08pm On Apr 08, 2009 |
mke i yan small where all ma peeps @ I dey feel deserted |
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 7:55pm On Apr 08, 2009 |
haba! no cry again na. how sweet persin like you go they shed tears? oya, make i kiss every single tear commot. |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 9:03pm On Apr 08, 2009 |
aww. . . . . u dey sweet . . . tears don commot. . . . . |
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 9:11pm On Apr 08, 2009 |
anytime just hala me and like danger mouse i don reach there. no cry again o. just make sure say u talk the magic word and blitz i dey your side to listen to you and make u happy. i hope say goodie no read this one o. |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 9:59pm On Apr 08, 2009 |
u think am, u write am, and u hope say ma temy no go read u go soon spell am out thx 4 d lookout jere |
Re: The Pidgin English Thread by MaiSuya(m): 11:18pm On Apr 08, 2009 |
/anybodi don see Goodass? |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 7:03pm On Apr 09, 2009 |
-ve |
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 8:40pm On Apr 09, 2009 |
hmmmmmmmmm. . . . . interesting !! |
Re: The Pidgin English Thread by cescky(m): 9:45pm On Apr 09, 2009 |
interesting ke! shey ogbo oyibo @ chi long time wetin dey shele ? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)
╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / How Many Of These Characters Can You Name / What Has Life Taught You?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |