Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,016 members, 7,817,995 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:44 AM

The Pidgin English Thread - Forum Games (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28897 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:48pm On Apr 17, 2009
dani go find ya girl & leave dis small one 4 me haba u just dey do kurukere waka follow me 4 yansh cool
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 1:52pm On Apr 17, 2009
romade
I dun dey date this gurl since i get 20 posts for Nairaland so leave am for me too cool
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 1:57pm On Apr 17, 2009
weh da gyal deh moi don miss road oooo
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:00pm On Apr 17, 2009
grin
orisirisi 4 NL! grin
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:02pm On Apr 17, 2009
abeg comot ya humpty dumbty head for road make i see dani wey dey claim my sikira
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:03pm On Apr 17, 2009
badnyash abi wetin you kal ya sef. .

Commot 4 road oh make i see the babe tomade wan claim frm me
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:05pm On Apr 17, 2009
if dem call fishes so cray fish lyk u self go follow i hiss on u
bad yansh no beg me 2day o
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:06pm On Apr 17, 2009
make una brk ya heads o, i fit supply d bottles
meanyl, me & chi dey here chopping pop-corn tongue
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:08pm On Apr 17, 2009
thunder fire dat ya flat krokro infested yansh
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:09pm On Apr 17, 2009
Gbam!
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:12pm On Apr 17, 2009
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy let da drama unfold ! ! ! ! ! vewiiee interestin grin grin grin
Re: The Pidgin English Thread by tobao(m): 2:14pm On Apr 17, 2009
Wetin dey happen 4 dis place na?
Why everybody just dey fire abuses at dem selves.
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:15pm On Apr 17, 2009
pomade, u b yansh inspector?
i fit fart on ur face o
berra take tym b4 i call gabby 4u

chi-b, make we continue wt our pop-corn jare
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:18pm On Apr 17, 2009
bad-nyash you better take-cover oh

Me & pomade dun dey come wift full load
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:20pm On Apr 17, 2009
he doesnt know d relationship btw we & Gabry
better go bak 2 dat ur sindodo wey get 1 k-leg & 1 bow leg kia kia

Re: The Pidgin English Thread by Bbeee: 2:21pm On Apr 17, 2009
na wa ooo shocked shocked shocked see as ppl dey fire dem sef wif cos, una don choko ni?
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:22pm On Apr 17, 2009
no shakement, Dani
d P.S.P waste truck dey standby
2 take both of u & d rubbish load wey una dey carry wakabt

Pomade, whu no know go soon know!
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:24pm On Apr 17, 2009
single ingrish u didnt spoke wen u learnt come bak & fazed me

dani nuttin dey sharpen
Bbee mama buy u coke last nyt so?
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:26pm On Apr 17, 2009
romade:


Bbee mama buy u coke last nyt so?

u wan knw so u go come still da coke abi?? ! ! ! we knw u naa. . . OLE !!!!
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:29pm On Apr 17, 2009
come uninducted tatafo if u wan know wetin we dey talk na to ask now
a bere ona kin shina
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:30pm On Apr 17, 2009
BB, wey u dey al ds yl? smurf no gree u comot?
wb
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:31pm On Apr 17, 2009
come no talk to my broda lyk dat
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:33pm On Apr 17, 2009
who dey yawa bbee, pomade hia angry
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:35pm On Apr 17, 2009
romade:

come uninducted tatafo if u wan know wetin we dey talk na to ask now


oya gist me jor ! wettin deh 4 bag naw?
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:41pm On Apr 17, 2009
see as amebo wan go level 2
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:43pm On Apr 17, 2009
she needs to be inducted though & tested to determine loyalty
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:46pm On Apr 17, 2009
ahh! u no trust again? na me still oooo. u don 4get those our dayz ehh. . . dunno wat happened sha undecided
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 2:48pm On Apr 17, 2009
amaka
two of una dun spoil. . . commot 4 road sef. . . i dey vex wift you angry

Pomade
Go do ya housework
gabry dun dey wait 4 ya
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:51pm On Apr 17, 2009
wettin i don do nw ehh cry
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:52pm On Apr 17, 2009
cho say person come do training under me for just 6 months na palaba again
abeg na tofu & green bean Gabry dey cook
Re: The Pidgin English Thread by chibaby5(f): 2:58pm On Apr 17, 2009
abeg ooo i need 2 bounce jor! i get book 2 read unlyk sum ppl weh no fit read. . .  lipsrsealedthey knw theirselves sha  grin
laterz err1 kiss
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 3:03pm On Apr 17, 2009
amaka nor 4get mail me oh wink

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles. / Reply Signatures 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.