Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,461 members, 7,816,082 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: (62341 Views)
Poll: Whats Ur Take on The Bar Thread?Crazily Funny: 33% (7 votes)Not Quite Funny: 0% (0 votes) Got Sloppy Courtesy of Guapo: 19% (4 votes) Invented Ideas and Served as ground for New jokers: 14% (3 votes) Total Disappointment: 33% (7 votes) This poll has ended |
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (103) (Go Down)
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Nobody: 12:21am On Jan 09, 2011 |
all this because of me?i go wound o Efemena_xy: ok, bye bye why would i follow you sef? u get milkshake? ID, my dear, no mind her, sho ti gbo? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 12:24am On Jan 09, 2011 |
you this half wit of a man - see as u dey shine eye like tilapia fish dem don hook proper! you sure say you fit handle the excess baggage you wan carry for head?? just make sure you get the emergency services number handy cos wen she deal wiff you finish, you no go see leg to take stand, let alone crawl comot from her bedroom |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by eldav(m): 12:27am On Jan 09, 2011 |
efe abeg n0r carry dat ur negative anointing kum my side. jst dey ur lane o. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 12:28am On Jan 09, 2011 |
Efemena_xy:our dear grandma , all u have to sey is u wanted us to donate money for new dentures , pls efe since u bin on nl na only d bolded curse u sabi , dulling gal , na wah shey na inheritance cus u hold am wiv pride o, gal u not on my page , beg vicks to train u , u hia sey goliath kill david @bobo yekini sharp boi , u make sense joor y u carry wrinkly wey me dey hia with d firmness |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Nobody: 12:30am On Jan 09, 2011 |
u girls get bad mouth sha, chai! na una be the stuff of wet dreams |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 12:34am On Jan 09, 2011 |
^^ Pervet!! @ Eldav - negative anointing is way better than none at all, abi?? I look you 'cos you dey laff even wen I dey for ma corner, dey mind ma own business jeje @ Bobo - e g tire you, trust me just make sure you remain some of the white stuff for your madam sha @ID, I nor wan say something I go regret towards you trust me, e plenty for ma mouth - but I nor want the aftermath feeling of regret e happen once b/w 2 of us, and I nor like am then abi you don forget na child's play Efe dey do. I'm just toying wiff you and measuring you up (for now) I wan make sure your biscuit bone done harden enough to handle me. . . |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by eldav(m): 12:37am On Jan 09, 2011 |
huh?? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Nobody: 12:41am On Jan 09, 2011 |
wetin be Aftermath? na film? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 12:41am On Jan 09, 2011 |
awwwhhh efe scared me , i is sorrry bulllshit mama talk make we ginger terry g fit sign us , come u dont regret o , d last time i was laffin but u refuse to join , and i sed efe i wud get u bck oya join me in lafin cus na ur nite o , i jus dey celebrate am , dulling babe me bicuit bone , no b ur fault u chop chicken dis christmas u dey happy eyah na wah o , he good make person dey chop better tins al d time o , c as u value christmas loool , gal jus teasin u jare , u wanted d thread to b interesting , and i chose to bring it using u , oya cum massage my ikebe cold dey catcham |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by eldav(m): 12:45am On Jan 09, 2011 |
wetin b ikebe? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 12:46am On Jan 09, 2011 |
my oke bakassi , |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by eldav(m): 12:47am On Jan 09, 2011 |
hell0 babycake. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 12:47am On Jan 09, 2011 |
hi my tequila sunrise |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by eldav(m): 12:49am On Jan 09, 2011 |
u doin gud i can see. u sure knw hw 2 heat it up. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 12:49am On Jan 09, 2011 |
Idowuogbo: what??!! Me masssage that thing?? Na plywood now! But you fit get Bobby and El to help you wiff d task at hand girl - no hard feelings. . .I just dey roll wiff you and find your mouth and yes, who nor like betta thing - na turkey I do dis xmas and new year - not chicken now relase my Vicks come - slave labour was abolished over 200yrs aga |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Nobody: 12:52am On Jan 09, 2011 |
dont tell me the fight's over already! you girls only just started na |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:53am On Jan 09, 2011 |
Efe and Idowu, could you girls act like ladies? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Nobody: 1:01am On Jan 09, 2011 |
aight, ladies! its been fun hanging out with u fine psychopaths, but i gotta go |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 1:03am On Jan 09, 2011 |
shuurrrup u acting innnocent u worse tz , c am convetional pretence @bobo efe and me na water and fire , she bring fire and i bring d extinguisher @efe eyah u chop turkey , wow dis deserve thanksgiving o halleluyah sumborri |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 1:04am On Jan 09, 2011 |
Idowu, wetin na? Why you wan start this new year with insults na? You don forget the Badosky resolution for this year? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 1:07am On Jan 09, 2011 |
badosky small go joor i jus dey baptise u ni now , insult ke , omo oloun oje o jeje mi ,mon lo mi o kolu omo eleyin |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 1:08am On Jan 09, 2011 |
she nor know the meaning of new year's resolution she can't help herself na! |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Idowuogbo(f): 1:10am On Jan 09, 2011 |
efe if i catch u |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 1:12am On Jan 09, 2011 |
then?? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 1:14am On Jan 09, 2011 |
And they are at it again. Idowuogbo: I no take style understand some of ya preachings, but I wan believe say you dey talk good things about me. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by sledge406: 2:03am On Jan 09, 2011 |
E good to siddon for fence they look as things dey happen sha. Idowu just dey beef Efemena becos of award, chei! Efe sef too like to dey control things. I hope say her award for winning Poster sorry Joker of the year na to be moderator so she fit BAN Ben-10 and some of her haters when they obvious too Make una fight oo. We dey look as e wan end. Tanimz my girlie, how ya doing. Missed me? Oya here's your goodnight |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by EfemenaXY: 2:09am On Jan 09, 2011 |
sledge406: you don start to dey mis yarn now, abi? I resemble control freak for your eye?? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 3:08am On Jan 09, 2011 |
sledge406: Sledge my boyie, I'm doing good, better now that I've read from you. I don miss you plenty. Goodnight to you too. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by ElementG(m): 3:57am On Jan 09, 2011 |
chei see full house |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by Pharoh: 7:36am On Jan 09, 2011 |
^^ You done forget how man wives and pikins wey yo get ni? |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 11:40am On Jan 09, 2011 |
Phate is not a bot afterall. |
Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 1:46pm On Jan 09, 2011 |
Happy Sunday! |
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (103)
Who Will Not Have A Nice Sleep Out Of These Two People? / Sexy Sister-In-Law / Who Is Seprating The Fight? 1 2 Or 3?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |