Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,759 members, 7,817,101 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:32 AM

This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? (1872 Views)

My Neighbours Boyfriend Walks Half Nakeed Round The Compound / So Toto No Get Meter Wey Dey Read / The Revenge Of The Runs Gal Frm My Neighbours All Nite Bash (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 12:45pm On Jan 19, 2011
I just concluded decisions to stop bleeping a newly moved in neighbour and just last nite, another newly new one, i no no which kind salt she come collect for mid-nite wearing sagged boxers, exposing her bums. i don tire.

but this temptation is getting too much for me to handle. Make i bleep? 
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Creamish(f): 12:51pm On Jan 19, 2011
. . . . . like our views will change ur decision . . . mtscheeeewwww . . . fu**k de go!
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Mygoldie(f): 12:52pm On Jan 19, 2011
bug24:

I just concluded decisions to stop bleeping a newly moved in neighbour and just last nite, another newly newly one, i no no which kind salt she come collect for mid-nite wearing sagged boxers, exposing her bums. i don tire.

but this temptation is getting too much for me to handle. Make i bleep?





does this post comes with nuts and nut crackers?
is bacon written on it?
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Areaboy2(m): 12:53pm On Jan 19, 2011
Creamish:

. . . . . like our views will change your decision . . . mtscheeeewwww . . . [b]fu**k de go! [/b]

HAHAHA, words of encouragement. we all need that tongue


@ poster. it happens, na ur turn. enjoy it while it lasts tongue
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by ragdollz: 12:56pm On Jan 19, 2011
OP will you stop deceiving yourself! So if you bleep all the girls in the neighborhood plus their mothers, how does that add to your intelligence?? Yuck to guys who think banging around is a big achievement!!!
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 12:56pm On Jan 19, 2011
crazy thing is, the previous one was there watching movies, while the newly moved in neighbour came calling, e be like dem wan make i collect bad name for compound. and all of dem don see say i get fiance.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Areaboy2(m): 1:00pm On Jan 19, 2011
ragdollz:

OP will you stop deceiving yourself! So if you bleep all the girls in the neighborhood plus their mothers, how does that add to your intelligence?? Yuck to guys who think banging around is a big achievement!!!

we dont expect u to understand. it really is a guy thing. tongue
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 1:01pm On Jan 19, 2011
ragdollz:

OP will you stop deceiving yourself! So if you bleep all the girls in the neighborhood plus their mothers, how does that add to your intelligence?? Yuck to guys who think banging around is a big achievement!!!

brov, point of correction, i dont take banging as work. i dont go about looking for pssies, i only take it sometimes when its offerd to me. besides, am only concerened abt ma gud name getting dragged in d mud, am only seeking ur opinion. aight?
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Phate07(m): 1:08pm On Jan 19, 2011


Thou shalt not Bleep thy neighbour's wife. angry
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by ragdollz: 1:12pm On Jan 19, 2011
Area_boy:

we dont expect u to understand. it really is a guy thing.  tongue


Look I have brothers and I don't think they have ever manifested such low level of reasoning - like being "sought" after by many girls is a big deal. There is more respect and achievement in a man who lives a decent, upright lifestyle. Say no to temptation and stick to one woman (if you have one).



bug24:

brov, point of correction, i dont take banging as work. i dont go about looking for pssies, i only take it sometimes when its offerd to me. besides, am only concerened abt ma gud name getting dragged in d mud, am only seeking your opinion. aight?


Yep and I've given you it (my opinion), stop reasoning this way, like you have achieved something bc you're a "hot cake" in your area. Like you don't know girls are desperate esp when they see a single guy living alone and one who is easily seduced. Anyway I expect you to come here in a month's time saying that three of these girls have trapped you with unplanned pregnancy!!!
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Nobody: 1:16pm On Jan 19, 2011
Please go ahead. You can also bleep every girls that expose their boobs/ass. Nothing do you.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by alagha: 1:36pm On Jan 19, 2011
you deserve a quit notice immediately from the landlord because enough is enough and the landlord should pls subject all female residents to a pregnancy test before you finally leave. embarassed embarassed embarassed
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 1:40pm On Jan 19, 2011
alagha:

you deserve a quit notice immediately from the landlord because enough is enough and the landlord should pls subject all female residents to a pregnancy test before you finally leave. embarassed embarassed embarassed

grin
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Ournaija: 1:48pm On Jan 19, 2011
Another 2baba in the making! grin grin grin
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Coolabbie: 2:21pm On Jan 19, 2011
As u dey do so,make u no go near ur landlord pikin.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by patwhizkid(f): 2:37pm On Jan 19, 2011
Coolabbie:

As u dey do so,make u no go near your landlord pikin.

cheesy
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 2:47pm On Jan 19, 2011
Coolabbie:

As u dey do so,make u no go near your landlord pikin.

grin my landlord no dey follow us stay compound. so i can neva get into his troble. grin
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by LordReed(m): 3:55pm On Jan 19, 2011
@OP
What reputation are you talking about? You are already a randy goat so what reputation are you talking about
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by iice(f): 5:17pm On Jan 19, 2011
Ahahahahahahaha
You're not alone @ OP. Many guys are fine guys whether in truth or in delusions.
Carry on.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by candylips(m): 5:27pm On Jan 19, 2011
@poster

nothing do you. carry go !
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Spclst900: 6:11pm On Jan 19, 2011
Which good name you dey talk about? Your name wey them dey carry sing for your compound or the one wey all the gals dey talk about?
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by sawdeeq(m): 8:24pm On Jan 19, 2011
if person dey on dat kind of spotlight sometimes.u go feel like say u dey on top of the world,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,but ma broda na die small small thing, ma advice;do am small small
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by pwiz(m): 8:42pm On Jan 19, 2011
OP U see free pusssy u dey run.Abeg no fall my hands ooo,no wori i dey back u wit prayer!!!
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Mcleo007(m): 8:50pm On Jan 19, 2011
@op,I'm happy for u o! Just be smart about it cos when u dnt tighten up ur game,u get screwed and become a ridicule.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 9:10pm On Jan 19, 2011
Yay!!!

see ginger !!! grin
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by bug24(m): 9:30pm On Jan 19, 2011
i don die, dem don come again oooooo
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by furotex: 2:47pm On Jan 24, 2011
local champpy (aka pocket lawyer) carry go !
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by easy(m): 3:12pm On Jan 24, 2011
Please be careful, there is AIDS/HIV. One word for the wise
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by MMM2(m): 3:26pm On Jan 24, 2011
F**K dey go.
CENSUS continues.
Re: This My Neighbours Sef! Na Me Be D Only Fine Man Wey Dey? by Woke4all(m): 3:42pm On Jan 24, 2011
Creamish:

. . . . . like our views will change your decision . . . mtscheeeewwww . . . fu**k de go!
grin

Abeg shook every hole wey she get. Make sure you post the link for sexuality session latter sha grin

(1) (Reply)

Ever Met Someone Prettier Than Their Pics? / ........ / Funke Akindele Finally Opens Up: Says, I Am Still In Christ

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.