Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,563 members, 7,816,370 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:18 AM

Naija Babes And Their Forming With Blackberry. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes And Their Forming With Blackberry. (5710 Views)

Nairaland Babes And Their Forming / Blackberry Babes And Grammatical Blunders / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 6:21pm On Oct 31, 2011
Cuddlemii:

I threw him out already. You can have him sweets. At least he passed by my place first, I was the 1st. Then on to Rokiatu, the approved sexy second wife. The rest are just feeding on the remnant of what we enjoyed for 4 or 5months. Let me give you a heads up, he likes them tough & hard to get. Let him profess the love dear! So you have to dethrone Rokiatu, hope you are sexy sha.
Wislet:

@xk, adi m mma. Afuru m gi n'ebe nke ozo, nga m no gbalie gi elu. Hehehe. Lekwa nga ha no azo gi uzo, ka isi gi na-ebu.
freecocoa:

Na wa o,this sounds kinda fierce,anyways I don't have to follow the stereotype,I could profess the love first,you never know that may WOW him,as for him being your remnant,I don't see it that way,I just take you to be an ex just like Rokiatu already is,and hey trust me you no know say na for the bottom pot the better ingredients dey go hide.
freecocoa:

And hey I sure am very sexy,you need to see my nyash. grin
.
[size=14pt]Clowns!. . .[/size] grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 6:29pm On Oct 31, 2011
Where is natasha( sexkillz patner) ooooo!

Natasha is breastfeeding her 8yrs old daughter embarassed embarassed.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Njgirl1: 9:19pm On Oct 31, 2011
Lefulefu aka anti9jagal maniac I dont blame you I blame the charity home that thought it wise to build a cyber cafe in a psychiatric hospital.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 9:27pm On Oct 31, 2011
My! And i tot this waz conclud'd story. . .
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Dabss(m): 10:30pm On Oct 31, 2011
Actually the poster is right. Cos i see some ladies with two bbs and i wonder if they know what a blackberry is used for or they just use it to show/claim social status.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by ismaeel86(m): 10:39pm On Oct 31, 2011
I dont know why people dont like listening to the truth, the OP is saying what is actually happening but he is just passing the message in a comic way. Lefulefu keep up the good work, i dey your back gidigba. wa gbayi cool
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by toyemz(f): 4:01am On Nov 01, 2011
@poster
don't guys pose with blackberries too?
abi you don't see those ones?
take style do project, you self go surprise at the number of poising blackberry touting guys
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 4:26am On Nov 01, 2011
sexkillz :
Calid16, how your oyibo babe na? E don tey wey you yarn give us o. . .
Mr knack kpeme or whatever call yourself, u get head at all angry ? Why u dey call ordinary servant by him master name ? Lefulefu na emperor, me i be duke .
All these people wey dey vex dey carry black berry too, i dare una to deny
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 7:59am On Nov 01, 2011
calid16:

Mr knack kpeme or whatever call yourself, u get head at all angry ? Why u dey call ordinary servant by him master name ? Lefulefu na emperor, me i be duke .
All these people wey dey vex dey carry black berry too, i dare una to deny
[size=14pt]Lefulefu! How you chose to play on my intelligence is  something i cannot decipher.

Lefulefu is the same as Calid16! Only a fool doesnt know that! Na for this thread i see you finish. . .

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-787313.0.html

So, Lefulefu sorry Calid16, STOP deceiving your dimwitted self abeg. Oyibo neva dey clean your yansh abi? Yes o, because you neva reach airport for your life.

Again, Lefulefu, a.k.a Calid16, this your evil, blood sucking, aristo seeking Naija girl wey you nak give am belle don born? cheesy grin grin grin[/size]


calid16:

First and foremost, this girl wen i dey yarn about na my main bebe. We don dey together tay tay , since i de hustle to land jab . Things com better for me a few months back as i land jab wen de pay over a hundred k a month recently.
The bebe still de school for our home state but dey her final year sha. So recently she come spend weekend with me, we comot go different places see different things b4 she finally go back. Na last weekend na him she com phone talk say she don carry o, and she talk say for her family them train dem not to de remove belle o. I don gree say i go marry am but no be now i wan do am. The thing be say why she no carry belle all those days till now when man wan begin stand on him feet ? The thing de pain and vex me together i swear.
Abeg i no want all this akata with their pawpaw opinion that's why i use pidgin.


[size=14pt]Gallivanting Idiosyncratic Bullshitology!. . . Arrant Nonsenticology! grin grin grin grin


Ehen, biko how many Blackberry your girlfriend they use? Otondo!

Na you go mumuciously fall [b]mugu[/b]synthensis for Naija babe, come dey open nonsensical thread dey blab balderdash!
If You DARE open Another thread AGAIN! angry[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Dabss(m): 8:18am On Nov 01, 2011
toyemz:

@poster
don't guys pose with blackberries too?
abi you don't see those ones?
take style do project, you self go surprise at the number of poising blackberry touting guys
boys na unto iphone levels.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 8:41am On Nov 01, 2011
Knack kpeme, you be mumu o grin, i never see olodo like you before. You never see the thread where i dey complain about the girl wey lie say she get belle for me carry my möney run ? E be like say them come ban me for that thread sef. You be olodoristic mumurical odoyor
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 8:51am On Nov 01, 2011
calid16:

Knack kpeme, you be mumu o grin, i never see olodo like you before. You never see the thread where i dey complain about the girl wey lie say she get belle for me carry my möney run ? E be like say them come ban me for that thread sef. You be olodoristic mumurical odoyor
[size=14pt]Common Shut up your coagulated mouth dia! angry Nonsense! Monkey slap you? Which mumu thread? Who ban you? And why you no post am again? Hediot! angry And how much you get wey person go carry run? grin grin

No woder body dey pepper you! Your salary is equal to the price of Blackberry. So as you no fit buy am, you dey vex! grin grin grin

Morrafuka! angry[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 9:06am On Nov 01, 2011
Now, shexshitz, Let this be the last of your false accusation. Understood
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 9:10am On Nov 01, 2011
[size=14pt]Did i just read an inconsequential opinion of a congenital fool trying to sound relevant? [/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by seedord247(m): 9:20am On Nov 01, 2011
Tellswisdom . . .

I thought you said someone on Nl have already found you a Job at LASTMA . . . I think they resume By 8am . .


what are you doing at home by now?
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by nchete(f): 10:03am On Nov 01, 2011
My guy i dey your side most babes self they do terrible things just to get blackberry the truth is there is time for everything once the time is right you no go even take the blackberry to be anything naija babes make una change life na stage by stage
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 10:11am On Nov 01, 2011
sexkillz :
Did i just read an inconsequential opinion of a congenital fool trying to sound relevant?

seedord247 :
Tellswisdom . . .
someone on Nl have already found you a Job at LASTMA . . . I think they resume By 8am . .


what are you doing at home by now?
una well so ? The sense wey Tellwisdom get pass una own combined pass una times four grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by seedord247(m): 10:27am On Nov 01, 2011
calid16:

una well so ? The sense wey Tellwisdom get pass una own combined pass una times four grin

No be your fault na this faceless Forum wey Join me and you together. . .

Mon je sin aburo Oponu
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Woke4all(m): 10:38am On Nov 01, 2011
What's BLACKBERRY?
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 10:50am On Nov 01, 2011
Woke4all :
What's BLACKBERRY?
Pride of bush Naija girlz grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 11:13am On Nov 01, 2011
calid16:

una well so ? The sense wey Tellwisdom get pass una own combined pass una times four grin
[size=14pt]hehehe.

At least everybody don know say you no dey UK! So all that oyibo wey dey baff you, feed you for bed na dream! SMH. God punish devil, for giving you that kaind aggravated unrealism, say na dream! Dream wey fit make you chop your pillow, think say you dey chop bread! grin grin grin grin That one alone suppose dey shame you. Broke arse! So na frustration dey make you dey open mumu thread abi? Hediot! grin  Okombolistic Otondonialism! grin grin You don even touch blackberry before? grin  Abeg if na that kaind mumu sense wey tellpileptic coagulated fool get, i no want. E better make i die sef!

Lefu i hope say you don get sense now! wink[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 11:21am On Nov 01, 2011
seedord247:

Tellswisdom . . .

I thought you said someone on Nl have already found you a Job at LASTMA . . . I think they resume By 8am . .


what are you doing at home Cyber cafe by now?

grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 11:24am On Nov 01, 2011
^^ why this alligator nose nose person nor dey hear word ?grin. I dön ever tell u say na UK i dey ? Inferiority complex mugu like u wey think say to dey for Uk mean say person get cheddah. You no know many naija people for Uk dey do houseboy work ? grin . Na una type get brain like naija girlz wey boyz wen get lie for mouth dey use throwey inside gutter. Tomorrow we go come dey hear say naija men bad because una don pass una bus stop grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 12:48pm On Nov 01, 2011
[size=14pt]^^Lefulefu Keep your mouth shut!. . . No be you dey fool yourself? As you dey dream you dey type for keyboard abi? Baboon yansh. At least all those your pawpaw yarns about uk go less now. He goat! grin grin You no know say dem dey trace Ip address for internet abi? Olodo. Oyibo houseboy in nigeria. . . Nonsense. grin[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Idowuogbo(f): 1:09pm On Nov 01, 2011
Dis sallah ram don begin type nonsense again , u are in pain bcus d withdrwawal of ur isa account no fit afford blackberry ni.Ina i go advice u to sell ur manhooddd if u need blackberry and stop weeping for dose dat are enjoying deres

Kilzzz entz i dey here u wan kablooze dis thread wink cheesy
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 1:23pm On Nov 01, 2011
Dis sallah ram don begin type nonsense again , u are in pain bcus d withdrwawal of your isa account no fit afford blackberry ni.Ina i go advice u to sell your manhooddd if u need blackberry and stop weeping for dose dat are enjoying deres

Kilzzz entz i dey here u wan kablooze dis thread
grin grin grin grin grin

[size=14pt]Haba, I was waiting for you na. . . [/size]cheesy
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by freecocoa(f): 1:24pm On Nov 01, 2011
sexkillz:

[color=#000055][font=gabriola][size=14pt]hehehe.

At least everybody don know say you no dey UK!
Na today? All of us know say him no know wetin airport be like sef not to talk entering plane to jand.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by freecocoa(f): 1:30pm On Nov 01, 2011
Idowuogbo:

Dis sallah ram don begin type nonsense again , u are in pain bcus d withdrwawal of your isa account no fit afford blackberry ni.Ina i go advice u to sell your manhooddd if u need blackberry and stop weeping for dose dat are enjoying deres

Me baddest badosky,I hail o,whatz up you?I never see you for days now,how far our trip na,when we dey sail the ship?my goods just dey here dey waste,you know say na your hand I dey o so do something.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 1:31pm On Nov 01, 2011
[size=14pt]^^Where are you?[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Idowuogbo(f): 1:43pm On Nov 01, 2011
freecocoa:

Me baddest badosky,I hail o,whatz up you?I never see you for days now,how far our trip na,when we dey sail the ship?my goods just dey here dey waste,you know say na your hand I dey o so do something.
Oooh sweetness , oya as usual

Nneka show me your front  and let me see d ojoro for your front

D tin make man wan dey high, omo it dey make me high oo 

Nneka show me your bck , i wan see d caterpillar attack

D tin dey man harshh ooo
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 1:45pm On Nov 01, 2011
Sexshitz, Kano ALBINO with Red Joystick.  Be careful angry angry
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 1:48pm On Nov 01, 2011
Idohu-igboh, May your oriagbamu everly be decoded and your kpekus answereth to my Abunnah 7 times. Iseeeeeehh! wink wink

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Photos : Beverly & Angelo Finally Have Sex #bbathechase / Why Is She Good To Be Your Babymama Alone And Not Your Wife? / What Do You Think Should Be Their Punishment ? (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.