Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,643 members, 7,816,645 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 02:23 PM

Naija Babes And Their Forming With Blackberry. - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes And Their Forming With Blackberry. (5712 Views)

Nairaland Babes And Their Forming / Blackberry Babes And Grammatical Blunders / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Natasha2(f): 4:09pm On Nov 01, 2011
freecocoa lolz I'm not bidding for sexkillz I don't have to cos next year we are getting married so every other girl you see right now is just for fun cheesy cheesy
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 4:14pm On Nov 01, 2011
calid16:

Sexkillz ? ? grin grin Sexkillz sexkillz sexkillz grin. how many timez i call that your name wey be like Nigerian girlz wig ? grin so na true say you be "come escort me boy" ? To make matterz worse you dey do am on an international level too eh ! grin  grin Your case don critical ooooo oo grin
[size=14pt]Na so you take taya to call albino and red dicck? SMH! You give up too easily.[/size]  grin

freecocoa:

Na wa o,Tasha sef don join the bid for sexkillz.
@sexkillz,Bia nwoke'm iji ogwu?ife nkea akaria.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 4:15pm On Nov 01, 2011
grin grin grin
Like so dem dey behave everywhere o. Lasu, unilag, uniabj, uniport even unioluwole sef. Like so them even carry the fight enter twitter disgrace this struggling country. Every where na to de fight for [size=24pt]ARISTO & OTHER FORMS OF OLD PAPA[/size] grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by freecocoa(f): 4:22pm On Nov 01, 2011
Natasha,,:

freecocoa lolz I'm not bidding for sexkillz I don't have to cos next year we are getting married so every other girl you see right now is just for fun cheesy cheesy
just yesterday cuddlemii backed off,well I'm backing off too cos this one wey marry don enter the talk,I no fit shout,I hope una go invite me to the wedding?
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 4:39pm On Nov 01, 2011
[size=14pt]No one has put a ring on it yet! Am free like "pepeye". . . cool[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Idowuogbo(f): 4:44pm On Nov 01, 2011
Cuddler:

All the guys keep attacking sexykillz when he is busy abducting all the hot chicks for himself. keep the hate going while sexkillz keeps getting female admirers from around the globe thanx to the platform Nairaland. Why y'all use your wicked claws on him, he has clinched the best deals ever here. Whatever he is doing, its working, that is the true player right thur. Girls love the good guys wink wink cheesy cheesy

I know I did cheesy cheesy grin grin

Madam u have gbamed it oo , wey d sallah ram of a poster . Come and learn from Badosky and killz Entz i promise ur life will neva remain d same
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by freecocoa(f): 4:47pm On Nov 01, 2011
sexkillz:

[size=14pt]No one has put a ring on it yet! Am free like "pepeye". . . cool[/size]
kuku choose one person marry na cos the way the thing dey go,bursting bottles go soon start cos of you o. grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 4:53pm On Nov 01, 2011
kuku choose one person marry na cos the way the thing dey go,bursting bottles go soon start cos of you o.

[size=14pt]E don tey small wey i watch fight last. . . [/size]grin grin grin

Idowuogbo:

Madam u have gbamed it oo , wey d sallah ram of a poster . Come and learn from Badosky and killz Entz i promise your life will neva remain d same
[size=14pt]Gbammed wetin kwanu? You follow plan this thing, ehn? angry[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 4:56pm On Nov 01, 2011
Da Boss and Ishmeal88 abeg thank una for una support jor cheesy.The ones wey no wan see the truth and insist on crucifying me make dem still dey crucify me becoz afterall even jesus christ na im village na im crucify am for cross.me na the lone soldier wey go stand for the truth grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Cuddler: 4:59pm On Nov 01, 2011
lefulefu:

Da Boss and Ishmeal88 abeg thank una for una support jor cheesy.The ones wey no wan see the truth and insist on crucifying me make dem still dey crucify me becoz afterall even jesus christ na im village na im crucify am for cross.me na the lone soldier wey go stand for the truth grin

My hubby. You have been chosen by the oracle to take Sexkillz place. Hope you have the strength sha dis one wey na stupid female issues dey make u lament. if no be hair, na bb or na t-fare. u go fit?
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:00pm On Nov 01, 2011
haba sexkillz na morroco u smoke?
how many times i go tell u say me and calid na different person shocked.Chei e be like say sexkillz need a strong concortion of Agbo Were(medicine for madness) grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Cuddler: 5:01pm On Nov 01, 2011
Idowuogbo:

Madam u have gbamed it oo , wey d sallah ram of a poster . Come and learn from Badosky and killz Entz i promise your life will neva remain d same

You know whats up. Were u won over by skillz too? Him don chop?
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Idowuogbo(f): 5:02pm On Nov 01, 2011
freecocoa:

kuku choose one person marry na cos the way the thing dey go,bursting bottles go soon start cos of you o. grin
Madam cool down o , d tribal mark for my face no b tattoo na d hardlife for base cus am o

If i decide to enter queue, na acid me go use soak una up& down like say i dey season fowl
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:04pm On Nov 01, 2011
Cuddler:

My hubby. You have been chosen by the oracle to take Sexkillz place. Hope you have the strength sha dis one wey na silly female issues dey make u lament. if no be hair, na bb or na t-fare. u go fit?
she who has ears let  her hear and she who has nose let her sneeze grin
naija women make una listen to my advice because this broda get love for una.Remember say na person wey dey critisize u na im love u pass smiley.Anyway forget about sexkillz jor that guy no fit carry the weight wey i dey carry dey stand gidigba for ground grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:08pm On Nov 01, 2011
nchete na babes like u i dey respect because dem dey ready to accept the truth wink
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:16pm On Nov 01, 2011
calid16:

grin grin grin
Like so dem dey behave everywhere o. Lasu, unilag, uniabj, uniport even unioluwole sef. Like so them even carry the fight enter twitter disgrace this struggling country. Every where na to de fight for [size=24pt]ARISTO & OTHER FORMS OF OLD PAPA[/size] grin grin





Bros,sexkillz dey accuse me of being u grin.You sure say dat guy well so? grin grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Cuddler: 5:16pm On Nov 01, 2011
lefulefu:

she who has ears let  her hear and she who has nose let her sneeze grin
naija women make una listen to my advice because this broda get love for una.Remember say na person wey dey critisize u na im love u pass smiley.Anyway forget about sexkillz jor that guy no fit carry the weight wey i dey carry dey stand gidigba for ground grin

skillz na dynamite in small package O. Sexkillz means after im action, u must kpeme. Don't mess with my ex O, I just wan demote to a lesser power tongue tongue :-. I cherish my life
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:19pm On Nov 01, 2011
Idowuogbo:

Madam u have gbamed it oo , wey d sallah ram of a poster . Come and learn from Badosky and killz Entz i promise your life will neva remain d same
see dis one sad
better ppl dey talk u sef dey open ur mouth wey dey smell like pit toilet wey dem never wash for five months.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Idowuogbo(f): 5:21pm On Nov 01, 2011
lefulefu:

see dis one sad
better ppl dey talk u sef dey open your mouth wey dey smell like pit toilet wey dem never wash for five months.
Oga no b ur face curse mass death for Tokyo , half dier population wipe wen u land for dier airport

Frankenstein tongue
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 5:22pm On Nov 01, 2011
Cuddler<----- Isnt that cuddlemi grin grin grin. Wetin dey worry all dis gurls self. which wan be cobbler again grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:23pm On Nov 01, 2011
Cuddler:

skillz na dynamite in small package O. Sexkillz means after im action, u must kpeme. Don't mess with my ex O, I just wan demote to a lesser power tongue tongue :-. I cherish my life
your ex?
i be think say sexkillz na virgin abi na fake virgin? grin grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 5:28pm On Nov 01, 2011
haba sexkillz na morroco u smoke?
how many times i go tell u say me and calid na different person .Chei e be like say sexkillz need a strong concortion of Agbo Were(medicine for madness)  grin

[size=19pt]CAPSIDEDDDDDDDDDDDDDDDD grin grin grin. [/size]



Bro, cobbler sey sexyshitz don catch all the gurls finish, who is interested in NIGERIAN MONEY HUNTING GURLS?? angry grin grin grin. Mmmmbanuuuuu angry angry. Im out of it, i dont want any nigerian gurl as gurlfriend, let alone WIFE embarassed embarassed
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:29pm On Nov 01, 2011
Idowuogbo:

Oga no b your face curse mass death for Tokyo , half dier population wipe wen u land for dier airport

Frankenstein  tongue
No na the time when i take u out for one resturant for tokyo and u come mess na im half of their population die out of suffocation due to the high extent of sulpur for ya mess cheesy.
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:31pm On Nov 01, 2011
tellwisdom:

[size=19pt]CAPSIDEDDDDDDDDDDDDDDDD grin grin grin. [/size]



Bro, cobbler sey sexyshitz don catch all the gurls finish, who is interested in NIGERIAN MONEY HUNTING GURLS?? angry grin grin grin. Mmmmbanuuuuu angry angry. Im out of it, i dont want any nigerian gurl as gurlfriend, let alone WIFE embarassed embarassed
Sexkillz don catch all the girls grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
man dat guy must be using juju because no be ordinary hand ooo grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:41pm On Nov 01, 2011
[size=14pt]Calid16 a.k.a Lefulefu, My eyes are on you! wink[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 5:41pm On Nov 01, 2011
SEXYSHITZZZZZZZZ, FINE BOI LOOKING ALBINOISH grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


U DEY CARRY JUJU GO CYBER CAFE?? embarassed embarassed
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Cuddler: 5:47pm On Nov 01, 2011
@lefulefu & tellwisdom, his juju is the insult & stigmatization u guys give him, it draws ladies pity, compassion & care. Una never soji the game, una still be nna in the making. Learn from Sexykillz and u wld never regret it. him sabi wella
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by calid16: 5:49pm On Nov 01, 2011
My master , king lefulefu cry i hail you . You don come ? Na now all these sexkillz and im witches go know say khaki no be leather, whether na for banana republic dem buy am

meanwhile, why dat olodo sexkillz dey call me you, or dey you me ? That boy na real swegbe o angry
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:55pm On Nov 01, 2011
tellwisdom:

SEXYSHITZZZZZZZZ, FINE BOI LOOKING ALBINOISH grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


U DEY CARRY JUJU GO CYBER CAFE?? embarassed embarassed
[size=14pt]SMH! Intellectually dumb and moronically motivated dimwitted statements from you as usual! My pic is up, your is not! Quit thinking i care about what you idiotically type and call comments! I'm having fun and loving every minute. You are typing in capital letters and obfuscated smileys, like the discombobulated character that you are! You dont know how many people that are loving every minute of your show of hard earned ignorance. . . Keep entertaining, while i get busy . . . Cheerio wink wink[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by tellwisdom: 5:57pm On Nov 01, 2011
Cobbler, babe, i dont need any NIGERIAN GURL to like me, cos it takes money out of my pocket so i hate it embarassed embarassed. Im sorry to dissappoint you embarassed embarassed
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Nobody: 5:58pm On Nov 01, 2011
calid16:

My master , king lefulefu cry i hail you . You don come ? Na now all these sexkillz and im witches go know say khaki no be leather, whether na for banana republic dem buy am

meanwhile, why dat olodo sexkillz dey call me you, or dey you me ? That boy na real swegbe o angry


[size=14pt]Logging in to 2 browsers may seem smart, but Dont push me to show your IP lefulefu. . . It wont help matters! And you could be banned for it! wink[/size]
Re: Naija Babes And Their Forming With Blackberry. by Cuddler: 5:59pm On Nov 01, 2011
calid16:

My master , king lefulefu cry i hail you . You don come ? Na now all these sexkillz and im witches go know say khaki no be leather, whether na for banana republic dem buy am

meanwhile, why dat olodo sexkillz dey call me you, or dey you me ? That boy na real swegbe o angry



Low quality brother, didn't your elders teach you how to use different browsers so that you can log in with your multiple IDs. Why the lefulefu Off and Calid16 On. Na Mackintosh computer or hybrid lappy you dey use, you can't afford an intel core processor. I so divorce you, I thot u were intelligent no wonder babes dey use ur head. Mumu osi, ano fia.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Dating A Girl That Stays In Same Compound With U / A Lady Seen Giving Head To A Man / Why Do Single Ladies Insult Guys At The Slightest Minute?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.