Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,024 members, 7,956,793 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 07:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? (1380 Views)
On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? / Na Wetin U Go Do If Ur Black American Wife Call U A Monkey? / Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? (2) (3) (4)
Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Nobody: 1:36pm On Feb 06, 2012 |
My very close pally wey we roll back then for street right now dey lament about im marriage.im don dey married now for three yrs to one preety yellow skinned igbo girl but omo the guy no just dey happy at all.Accordin to wetim im yearn me he say the babe just dey starve am with s3x.He say na one christian brother be introduce the girl to him and wen dem dey date she be lay down a number of rules which includes 1: no tourchin 2:no kissin 3:no holdin hands 4:no rubbin her ikebe 5: and of course no yanshin now as an upright bobo wey no believe in immoral behaviour im be follow all the rules but then since wen dem don marry and im suppose expect im reward the babe still no dey gree make dem yanshin.Even at all b4 dem wan do their yanshin(s3x) na so the babe go tell am say make dem pray to get baba God approval on wetin dem wan do.Na so she go pray oooo for two hrs dey call on holy ghostand na so my pally manhood go just fall.even at times in the middle of the night na so dis girl go jus jump on top of bed dey shout on top of her voice,"thunder by fire!! thunder by fire!!!, let all my enemies die! die!! die!!!, holy ghooooost!!! fiiiiiireeeeee!!! holy ghossst!! fireeeee!!!!!".the wahala never finish for there oooo.on fridays im wife no dey gree at all make im touch am because she say friday na a day wey dem dey meditate for their church and every first sunday of the month if my pally just touch dis im wife small na so she go jus halla and say,"get behind me satan!".Now my pally say the thing don tire am and he be wan take fight go im wife church go fight the pastor but i be come beg am and tell am say the thing go backfire if he take such foolish step.right now my pally just dey suffer and im no know wetin im go do so na im he come meet me for advice and me sef wan get advice from una on dis issue as well. |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by MrsChima1(f): 1:37pm On Feb 06, 2012 |
(farts profusely) |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Nobody: 1:47pm On Feb 06, 2012 |
yooo madam chima hws it hanging? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by MrsChima1(f): 1:53pm On Feb 06, 2012 |
lefulefu: You wants to know how are my nuts hanging? Why don't you come taste and see? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by 2kurupt(m): 6:16pm On Feb 06, 2012 |
LMAO lefulefu no go kill person Tell your guy to yarn her him mind then maybe her mama/pastor if she no gree. If every fail sharp sharp make him divorce make konji no kill am |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Mynd44: 6:21pm On Feb 06, 2012 |
Wetin pain me pass for the guy na the the no rubbing nyansh rule. No mind Mrs Chima. Im no sabi warfi na im dey do am. |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Nobody: 6:27pm On Feb 06, 2012 |
LOL |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by pendo89(f): 6:30pm On Feb 06, 2012 |
lef do u have a friend that is without issues?? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Mynd44: 6:31pm On Feb 06, 2012 |
Wetin dey make this one laugh? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Nobody: 6:34pm On Feb 06, 2012 |
pendo89:ehn so u wan tell me say u no get problem? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Mynd44: 6:56pm On Feb 06, 2012 |
Pendo no get problems ooo |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by drnoel: 7:36pm On Feb 06, 2012 |
Mynd_44: But ma guy dat one no be problem na. Even if the chick na born throwe dat one no be gbese. If dem pray finish, if in take 3 hrs 2 pray. When prayer finish, oga suppose tell madam. Eh! madam, God no go hear our prayer if we no thank am wella 4 keeping us alive 2 prayer 2 am. Tell am say oga God go dey vex say dey never collect dat something since dey marry, abi na man like u wey ur guy marry. If dat one no work, no be im wife wey she be. Oga suppose be smart about how 2 obtain d goodies. |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by ab1x: 11:53pm On Feb 06, 2012 |
I think the wife is a transgendered |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Mynd44: 12:23am On Feb 07, 2012 |
All this people with demand grammar self. Wetin be transgendered again? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by babsjnr(m): 12:28am On Feb 07, 2012 |
Lefulefu fable master u don come again bloody liar. |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by ab1x: 12:31am On Feb 07, 2012 |
Please check your dictionary. (transgendered) |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Mynd44: 12:33am On Feb 07, 2012 |
I have a dictionary of pidgin English and your word no dey there |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by ab1x: 12:33am On Feb 07, 2012 |
S-h-e-m-a-l-e |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by arrived(m): 4:23pm On Feb 07, 2012 |
Mynd, he be like say na juju you take enter higher institution. |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by arrived(m): 4:29pm On Feb 07, 2012 |
@Mynd, he be like say na juju you take enter higher institution. @mrs chima, did you eat a rotten egg & beans? Your farts dey smell like a dead rat! |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by arrived(m): 4:30pm On Feb 07, 2012 |
@Mynd, he be like say na juju you take enter higher institution. @mrs chima, did you eat a rotten egg & beans? Your farts dey smell like a dead rat! |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by drnoel: 4:49pm On Feb 07, 2012 |
Mynd_44: arrived:everyone knows dat ur dictionary of piggin english has no meaning cos piggin english is something that is still evolving |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by emofine2(f): 6:05pm On Feb 07, 2012 |
lefulefu: He should just gag her |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by bigprick(m): 6:49pm On Feb 07, 2012 |
please can someone summarise what lefool is saying? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Amya(f): 7:02pm On Feb 07, 2012 |
na wa for this mata o. Na im wahala be dat o. I sure say him don break correct girls dem heart say na religious person wey never do him want. Well, God don catch am! |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by tellwisdom: 7:08pm On Feb 07, 2012 |
Amyash, Hw re u fending? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Amya(f): 7:11pm On Feb 07, 2012 |
tellfoolish how are you feuding? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by tellwisdom: 7:19pm On Feb 07, 2012 |
Just saying hi. Hope u didnt smoke today?? |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by Amya(f): 7:25pm On Feb 07, 2012 |
hi too. . . you know i can't smoke alone, you are my smoking buddy |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by tellwisdom: 7:26pm On Feb 07, 2012 |
You care to be my Val?? Roseyyyyyyy is certain |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by onila(f): 7:46pm On Feb 07, 2012 |
this guy is 2 funny! |
Re: Na Wetin Be The Right Thin To Do To Im Wife? by DAY12(m): 7:51pm On Feb 07, 2012 |
Lefu, u don dey madt[img]http://www.sympato.ch/smileys/ane.gif[/img] Mynd_44: |
(1) (Reply)
Tech Industry / I Beta Pass You...the Tug Of War Between Ghanians & Nigerians... / Help Me Find Love!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |