Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,617 members, 7,861,916 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 11:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth (30229 Views)
How Do I Control The Urge To Have Sex / How Can I Control My Sexual Urges In School Environment? / How Can I Control My Boyfriend's Temper? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:08pm On Jun 01, 2022 |
There is this girl/lady of mine , dark tall and good looking, how we started talking and dating was a coincidence ,she was speaking rudely or not fairly to my cousin and I interrupt and cautioned her never to try that or repeat it again cause me get “gbana" for head i know dey take disrespect/nonsense. she later calm down and became gentle like pikin wey Dem shout for ,after advising her and her later gra gra like I do am bad thing but me know send , how we start dating is a history I don't know how it happened. Now she got this problem she get very sharp mouth how do I go about it ? It only when I'm around she tries not to do anything stupid and talk pass herself because I do give her this stare warning eyes and she go respect herself ,like the one wey “ my mama go give me if I wan collect sweet from stranger or person she no like when I dey small". She always feels she can get away with anything cause I'm around and no one will/dare to touch her .“ she get this kind mindset like nah cultist she dey date nobody got touch am". My cousin bro and sis sometimes are like I know blame you anytime your husband dey you dey get wings. She sweet and all to me and everyone but her mouth to sharp and ee dey off me sometimes , how do I manage her behavior I'm a cool / mind my business kind of person. 24 Likes 6 Shares |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Kollins11: 10:09pm On Jun 01, 2022 |
You better talk sense into her head because if she cross my path and she verbally abuse me with her sharp mouth. I will help her repair her leaked I go beat 20 years out of her life span... Me I no get joy ooo. Better talk sense into her head. I nor be gentleman at all oo. 276 Likes 24 Shares |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by God1000(m): 10:10pm On Jun 01, 2022 |
Don't ignore the red flags, she's a disrespectful chatterbox, look for another well polished giri if she refuses to change. I can't put up with someone that embarrasses me every now and then, she's a naff 198 Likes 12 Shares |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:13pm On Jun 01, 2022 |
God1000: Only one red flag bruh not like you will see another girl who no go get red flag/ flawless 37 Likes 3 Shares |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Ballzproblemm: 10:13pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69:tear am dirty slap her head go reset , no mind me o , waiting for elders 4 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by ojun50(m): 10:17pm On Jun 01, 2022 |
Marry and love her character by always advicing her about. In the end she will change 7 Likes 1 Share |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Medianna(f): 10:18pm On Jun 01, 2022 |
Ladies mouth are generally sharp na.. The question is not if you can control it or not. Can she control it? Make she no go talk the one wey go be police case one day. 40 Likes 4 Shares |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:19pm On Jun 01, 2022 |
Kollins11: Calm down it haven't gotten to this . 19 Likes 1 Share |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:21pm On Jun 01, 2022 |
ojun50: She dey hear word anytime I dey around 5 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:25pm On Jun 01, 2022 |
Medianna: She can control it Sha ooo , cause she not usually like that if am around but my cousin 's dey always tell me say them go beat am , argument go start again , she go come dey talk like say she did no wrong I'll be like I dun do no vex . See me see trouble oo chille boy 3 Likes 1 Share |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by ojun50(m): 10:27pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69:Any time you dey go out give her serious warning say you no won hear stories or complain 9 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Kollins11: 10:28pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69:I know but I just dey make you understand say.. Everybody nor be gentleman like you. Me.. I no get home training oo 47 Likes 3 Shares
|
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:30pm On Jun 01, 2022 |
ojun50: Shebi and anytime I come back make I ask am wetin she commit this time |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by ojun50(m): 10:32pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69: If you know hear any complain lock up 2 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:34pm On Jun 01, 2022 |
Kollins11: Before I start to parole am I tell you say I show am small chókó/ vawulence before I come advice am . 4 Likes
|
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Kollins11: 10:37pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69:Na so E suppose be.. 5 Likes
|
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by anthonyuncle(m): 10:38pm On Jun 01, 2022 |
she dey use you buga - no wahala. until the day wey she go do am for one soldier 2 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:39pm On Jun 01, 2022 |
6 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:41pm On Jun 01, 2022 |
anthonyuncle: It hasn't gotten to that odugwu
|
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Aklee4994(m): 10:41pm On Jun 01, 2022 |
I swear if care is not taken she will make you lose some respect and make you fight unaware of her behavior to others on a good day 4 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by anthonyuncle(m): 10:44pm On Jun 01, 2022 |
8 Likes 1 Share |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Aklee4994(m): 10:47pm On Jun 01, 2022 |
Dreadlock69:nothing like sharp mouth tell her to listen more than she speak...will always want to act as a person who knows all.she go Dey interrupt discussion self and more but you want know all this until she become a wife to you. |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 11:00pm On Jun 01, 2022 |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by fikayormi(m): 11:07pm On Jun 01, 2022 |
Padlock her mouth Na 1 Like |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by polite2(m): 4:02am On Jun 02, 2022 |
Kollins11: Bros shey you know the girl ni? 6 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by emetisuccess(m): 4:30am On Jun 02, 2022 |
Bros calm down. That's their ways of life, if u can't keep up with her let her go instead of having a problem that u can't solve. Na my advice be that ooo 4 Likes |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Jayrockk: 6:22am On Jun 02, 2022 |
Better warn her well o, one day she go land for trouble o |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Nobody: 6:29am On Jun 02, 2022 |
Dreadlock69: Dump her OP... By condoning this, you're giving her the impression that it's awk to disrespect your family and that's just sickening .... I don't know your cousin, but for her to tell you to your face that they will beat her up is proof of the venom she spits at them, and that's unhealthy man.... If this continues, I'm afraid that she will direct this venom towards YOU and your parents, don't decieve yourself into thinking, "you can control her", she's just bidding her time .... Godspeed chief... 26 Likes 1 Share |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Cutehector(m): 6:36am On Jun 02, 2022 |
Continue to give that thing to her constant . |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by bigpicture001: 6:43am On Jun 02, 2022 |
Please dump her..that thing is not correctable 1 Like |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by phemmyfour: 8:39am On Jun 02, 2022 |
Dreadlock69:Carry your cross, she is your cross. You ve got to live with it |
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Oturatetuala(m): 9:03am On Jun 02, 2022 |
Buy padlock and call welderman make them help u fix am but no go lost the key Sha. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Do Nigerian Girls Really Know The Meaning Of "Orente"? / Woman Narrates How Her Ex Who Forced Her To Do PDA, Died / She Can't Marry A Barber
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |