2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 186 pages)
Abegi.no be so tiwa savage do,muma gee nko,abegi all na packaging. Naija women are worthless and greedy |
Carry this your scam elsewhere fool. U no even get sense. U dey snap from one useless lapy,wetin make u dey hide the page address. Idiot scammer. Ppl should beware,dis na xmas period o. |
1.7 that what happened. Tell the owner i daid,he is not ready to relocate ok. |
If tour sim is tied to your bank account and the phone is in their hands,i can imagine the fear. I can never stay in lagos. Never. Deh fuc k. Once u starts seeing debit alert,your eye go clear. U dey talk of documents. Unfit get luck if dem evwr use am dey wrap bolli. The police,will extort u more. If you had switched on locate phone if stolen,u for dey relax now.but when you disabled it. Police can actually track it,but u should know better, they would extort u. Abi the phone na iphone 11 pro max |
Imagine of donald trump had that ffk arrogance. U go dey see clients dey cry https://www.youtube.com/watch?v=t7AMaKI0KLY |
And who will repay these useless,senseless,worthless loans back. We the citizens right. Fuc k shiiiit man gotta fuckin japa go UK. Leave me alone =loan. Nawa |
And who will repay these useless,senseless,worthless loans back. We the citizens right. Fuc k shiiiit man gotta fuckin japa go UK. |
Twitter security too tight,dia team day online 24/7. Imagine say twitter na Bullet,u know how many ppl for don die. Just like his lousy dad,he learnt it from his dad. However donald your time is up and biden time is now. I am a war,i am a fight, lol https://www.youtube.com/watch?v=oCg8hgNr9Uc |
Upon all the hyping,na one dead scrap e.o.d u fey drive. Wtf. When stuffs like that happens,its pointing to one lonely direction. Butcher that scrap and buy a tokunbo car. Thats wht the average person does. |
2nd phase protests loading. Angry ypuths should locate him and burn everything he stole down to ashes.Nigeria is cursed since i was born till now |
Sheybi u dey do shakara na fool. I know her type,they would bad mouth u,laff u,say u no get level. Hahahahahaha. If na man,he no get wohala,but u at 36 still not married. Its too late . Idiot |
Scammer.u are here again |
Me do all that,well I'm hoping on getting married to a virgin. Tired of all these free holes wey dey swallow pric k. Everywhere na freeway,wet o,dry o, na na na. I need a virgin |
Like say na 5k dem dey take use go dia. At least 70 to 100k u go burn am down. Na nice place for ritualists to come and hang out,thieves and polithiefcians children too,yahoo plus boys |
She stinks. Covwr your mouth when. So it must be a mad ass 3horse power mouth odour or vagina smelly shiiit. Dah one na infection From whr.. |
No be her fault. She no dey use elevator na. Why will u walk into a dark place,secondly elevators i know when engaged got the whole steel doors locked. So how come this one see where to pass. |
Time tobsay bye bye to 3hrs in and 12hrs out. Time to turn on the a/c. |
Wrexkless borrowing,wreckless spending. Cursed life |
All these one na 100 dollar giftcard boys,aka razz korean rubber clones slippers boys. |
E mar pariwo. Na just audio |
Toxic waste,dat is raw poopooo. I cant inagine the smell emanating from there. Na simple tin,make everyone within that perimeter begin smoke,make dem no dey hear the smell again. Ciga o,igbo o. E dey dia. Buy your bible here,bro u putting on white shirt,buy your bible here.lol |
I go like try dis colorado on 2 guys. I rem my own,i display,begin do left and right ,did like 29 push ups,last last i break my phone. I got myself within 20mins and drove home and slept for good 6hours.. I enjoy am but i no mad. |
U get luck say dem no finish dat 07 crv |
Yiiiiiihhh. Her hahahahahahha Yeeaaahhhhh. Triki tik krank Money goes into ma piggy bank(keh doom) Arrrrnnnnn,arrrnnnnnn,arrrrnnnnn, haann. https://www.youtube.com/watch?v=ANWznFGJe9w |
Angry youths should get ready,iyaganku station must go down |
Trunp time don up.abeg make dem enter,reverse all those stupid ban ban donald the mad trumpet laid down. Abeg |
Dem no rig am. Abi he wan dey do like ize iyamu. Why always supreme court why |
A nigerian girl likes me . They dont bro,they are greedy . God punish u OP. What nonsense. A naija gal go like u,i pray o. The other day i was at a super market,i noticed there was a hippopotamus infront of me,and the guy just dey pick dey pick,pick table water,i caused a lil scene for like 5mins. I come realise say na student visitor be the hippopotamus gal. Asin huge pile of fat. I say well i be done that in 2013,i broke after a month. Dey buy bottle water,dey buy big bug atuffs for supermarket cos one hippopotamus babe dey around giving u free pussy,. When the dic k gets hard,think with your head. They dont love us. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 186 pages)