2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 186 pages)
If na alcohol,e for don dey vomit. When u hear dem say pour am water. Its only pointimg to one madly laced drug.... kolorado. Her hahahahaha. For him mind now,him be bat and he dey on top sky dey fly with back against . Drunk people dont fall to the ground, hyperactive kolorado with mad hallucination rolling in. They must always fall to the ground and suddenly become extremely violent and start seeing more wicked nigerian evil spirits on a 6G highness network.. Kolo wetin Kokorado. Her hahahahaha https://www.youtube.com/watch?v=zT-q6cvZVfU |
God punish you there, im sure u were highly discouraged bedore embarking on a journey of no return. All those work and live in dubai and all other moslem countries na always the same story. |
We all know that they own this world,u never travel reach yankee,naso so dubai. O bobs u never travel. Seal team came and did what they always did,sneak up in the dead of the night, 3 4 days b4 they strike. It makes me wonder,why aint the NA making boko go thunders. From pillar to post,no cover. Seal took just couple of days,a kidnapper got dropped,while the police and NA stuck up, we pay ransom over ransoms non stop. |
Woeeewwwww. Ma niggi. The biggest, The biggest. I'm your neighborhood dope seller. https://www.youtube.com/watch?v=zrlI-j4-gTk |
The fact still remains you are poor and earn peanuts for a living . From hand to mouth. Her hahahahaa. I dont sound frustrated,you do. Modafoka owoe mi dah. jayautos: |
When 2009 is 3m |
1.3m . Hmmmmm available cars ...acura mdx 03/04... Honda crv 03...sienna 98/99....4runner 03 naija used,infinity fx 05 naija used,volvo suv naija used,ml 350 04 u fit get luck see toks 1.5m, lexus rx 2000 model. |
Normal naija ladies with their greedy self entitlement shiit.. marry a naija gal wey eye don tear na heavy risk. Ungrateful bitc h |
Based on. Abegi. They dropped the bag,us seal kor,nafdac nos ni. They dropped the bag. African jazz go turn us seal to mumu. Sirmwill: |
Trump too like money,he no gree chest the 1mil billing. One tin i hate na stubborn client |
No big deal,na dem dull pass.Abegi Expo/bomb things |
Like i said, you are a greedy goat,even cars 4t dont sell at bogus prices. You are poor, that 1.4m na small money to me,u get reach 5m for your acct. Greedy goat. Hahahahahahahaha Hahahahahahahaha. U even get timw dey check up my page. The tin really pain u greedy goat who wan sell dead archaic registered cars at bogus prices cos na we send u message. So many poor ppl here. Send me your acct nos,my donations would come in handy. JayAutos05: |
Stfu. U no get money.i will feed u for 15years Seyi62: |
Get lost u bastard scammer oliseh247: |
What happens to the exibit. End ndlea/customs extortion. We got so many protests to make man |
I dare u to show me your account statement,you this poor hopeless fuc ktard. The tin pain am Seyi62: |
Ikweremadu don get him own pound of flesh,na u remain. Uk things |
Naija swat training without krav maga na nonsense https://www.youtube.com/watch?v=yeXQcsgDgTM https://www.youtube.com/watch?v=1_k4wYrx3Jo |
Aftwe showing us your ugly skinny ass. In her words. Modofocka. Toto mi dah. Modofocka. If client hammer, the n u hammer Na percentage things,so no bother https://www.youtube.com/watch?v=izLta12MCyA |
Most nigerians dont build their bones,nor do body push ups,all we do is eat,sleep,drink,eat,sleep. Sorry but nawa o. I have been hit bt okada at about 70kph wrong lane,i collapsed for like 3mins,got revived and did 15 push ups on the spot. Ppl were shocked |
New training and tactics on how to extort and check guys phones,harass, intimidate,take them to ATM machine,illegal checkpoint,etc. Na God go punish all of una. Bastards..#endSWATNOWOR# |
Rarn. Darn darn darn fone done dawn. Okpo oh.. okpo oh. Darn darn darn darn darn ,darnor nor. Ham ham I'm speeding. https://www.youtube.com/watch?v=kCeEN-VVSac |
Nawa o |
Soldier go,soldier come,. Overtaking don overtake Overtake. Heya..... Heya... everybody run run run Heya...everybody scatter scatter. Heya... Someone juzti die. Porn porn. Someone nearly die. Police dey come Army dey come. Confusion everywia. Hoorn hoorn horn. 2mins later, everywhr burst, boys disappear. Dem regular trade mark o. Police man go check your phone,u no go shout. Army go whip your yansh,u go dey do like donkey. lol https://www.youtube.com/watch?v=iyHHok4CrqM https://www.youtube.com/watch?v=F4ZUnPWxgvc https://www.youtube.com/watch?v=WSRkRc3lRjk Ah fela. God bless the dead. |
Dis gen wey no wan read. I rem thise says back then in 2004. I enter bus,go lesson,enter exam hall,i finsh them tho na b and c sha. But i still put my head down,read book, no distractions, Who know fb then,who get time ,how many p fit afford camera phone as at 2004,talk of say u wan buy data. U go old. This new gen are all lazy ,all dey know is to do yahoo,buy car,drink,begin do fast and furious on highness and then end am for under of lorry. Dem no wan read again,expo here and there,make dem hold more abeg. U go dey shame ,if u wan see ppl wey never enter school. Gather on jamb day,enter fed uni,survey crowd. U go shake head |
Hoodlums should also mistake yhem for bokonharam and waste them. Their own don dey too much. We thought police na our friend,army na our enemy o. Angry youths,where are you guys. |
The same boring movies epic shows these days. Its always about plot of land,king and queen movie inside one tight 50 by 100 compound at asaba, going to the city to make money, i mean wtf is that all they gor to offer. Same old shiit.. even the nigerian movies of the 90's into the 20's were so cool, video cassette days,na then everybody dey struggle to act better movie. Unlike now. Nonsense stupid senseless movies and their pooreat camera phone acting,its always asaba. . So true true ipobs dem dey kill dem self on top one useless plot of land. |
All my experience with these fools,that they raped me off my money. I was never man handled one day,infct it got to a point i stopped logging out of my device or i enter road as from 5pm. I no get time for statement,who are you and what you do for a living question man. Oga officer,follow me ,make we go atm. Thats all i tell them. |
They are like spare tyre on a bumpy pot hiled road. No unlimited data, no free data,just bunch of useless youtube data bonus. Mtn no get signal like that . Unless u go buy signal repeater put for house |
Which dirty hospital go attend to am. He looked like a wicked man zuto4u: |
Time for angry youths to burn them down. I wss shocked to see 12k as my monthly estimated from 5k. Na ogun go kill them last last,for dat i refuse to off my ac. Its permanently on,i go top up gas this week sef. Nonsense |
I'd pay 10k |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 186 pages)
