2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 187 pages)
Who is marvellous. It's Jesus, Who is wonderful, it's Jesus. |
Like say na u get car |
Even for 1m nobody will buy it,na 1.5m u rush go put your pricw. Every nigerian is greedy sha. Registered car for 1.5m when toks na 1.7m |
Lol. 4. Wetin . Wen toks na like 4.2m max. OP u are a greedy thief Dis dar 2nd hand value no pass 2.5/ 3m. Thief Cant pay for paid ad,but come 2 free nairaland site wt bogus price Fool |
Me i Bleep my gal so hard n good she cant leave me. But never beat her 1day |
I pray make dis benz no enter copart last last forget am,dem no dey buy motor 1day for yankee,unlike naija. She go pay thru her nose for the rest of her life for yankee. Hahaha. And probably have bad credit score when it gets to copart back frm insurance company as repossessed. |
Hood what Hoodlum in uniform |
A.A O.L.A.A Aboki Arena Operation Loot Anything Available |
Olden days abestos,not even suspended . Nawa o. Dis one go get motor like dis. Charles awurum, |
Fear go catch am,when he heard we are ending you. He go feel say na mobb action. A drunkard |
No vault was broken into,just bloody 1g network clogged naturally slow to respond to touch atm machines that are always unable to dispense real time cash. Banks to dey talk lie abeg. Any bad egg bank manager that did dirty deals,go dey happy right now.
|
Abegi, p.o.d.f Pile Of Disgusting Fat |
My kind of man,i hate single parents with passion,they are filled of hate and self entitlement shit,same with single naija ladies. To hell with you all that have children out of wedlock. Hahahahahahaha. Yall should die of hunger |
Pls how can i be a car dealer pls. |
I cant imagine the shock on the angry youths faces E go be like dream
|
He rush go buy benz.maybe he paid 1.5m downpayment. Sold it after benz started giving him issues,and downed the proceeds on bitcoin that has dropped. Story. 80 percent naija na packaging. Let sickness or sometin bad happen,na thr we go see account number. U no see corolla buy,na dead c300 u rush go buy,u nwver broke so |
Why tell lies,why . Why are nigerians used to lying on a daily. |
No diff between u with obaseki. You say wetin,so oba dey hold china made all these while,yet he don already dey threaten men dem,i mean come on sheybi u say the staff of office wen dem move na dagbo. Ehn no problem, he no get wohala. Hahahahahaha. Aypa go sleep abegi . You are not oba,you are not God.... kabaka's words |
Bich. See where your life end. Promiscuous woman,rebellious woman,stubborn woman,arrogant woman,life of prostitution. Na pikin outside wedlock e end.ti tmrw not married. To her lagos is new New York. Bich |
So no one saw that planted invisible holy ghost cam aside fashola, not even aboki,i mean not even a hoodlums,or regular civilian. Na a whole bigger thief like fashola come see one useless cam. Nigeria is cursed for life. The cam was not discovered lets say 10 15 feet into the air like on a pole or something,na under one place for ground e day. Be like say na ants on cam documentary dem wan collect give discovery channel for dstv |
My bro stfu,hypocrite Shinfuluan: |
Fool no put price cos na bogus price he wan sell am,thief |
Police go Bleep dem,rape dem and cum in dem tire. Both smelly pekus and fresh ones. |
Ladipo stra8 |
Fool chipet67: |
Na naija we dey,na wetin we see,we dey believe Abegi. Go buy golf 2. Yhemzie: |
Ford edge 08 na motor. Abegi. Once rain starts,e go turn flooded copart then it will be advertised on nairaland as cleaner than toks,used by female banker,owner relocating. Abegi |
I hardly cum .one day i was shocked incame in 10mins. I later forgot i downed pepsi plastic like 2bottles. I felt ashamed |
I will buy it 5m |
Hez one of those broke boys driving camry le,not even sport version full options. |
I went to food market with 7k yesterday,i went home back with 1500. Tins don cost abeg |
No be infinity or lexus gx be that So dis man no get money |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 187 pages)