2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 (of 146 pages)
Sule. If shes a harlot. It means ub |
Just ordinary 3m wey nor fit buy better 08 and above model tear rubber on seat s.u.v |
D guy don go take s.k See as dem play am. Im abba all start sneakers And polio sport shirt abba made Avegi. If fit be say she be opo. Dem neva talk wetin really sup |
Volvo na dead abegi |
My sony xperia m4 aqua packed up fully lastvyear. After runnin diff watwr tests. D watwr no gree dry away feom screen. Br u know it D phone begin do nepa. On off.on off. I vex enter ring road. D guy say men no level Say e don be But say men if i wan still try my luck dem for flash am 5k. O bobs.naso i zoom off go buy LG G4. I love LG die |
Liar. Like say your dick nor dey hard like stone when u hear her moan. Konji niggi |
Benin ore road. The best non accident rransport company. Eagle Line. Ive been flying them for close to 10yrs bro. No accident. Very mature drivers And friendly. Though na only a.c de vex me sometimes. Eagle line shud be usin a.c always abeg. |
Local nor dey pay. Me wry bill my maye 8k. She dey beg me 5k.i still dey reason am. Afonja dey always bill maye 150$ dey spread. I don bill maye 100$ before na. But by d time i tru wit the transfer work.i don collect 14k from am. How wish say na transfer.i for say e mature. Wetin be 600k. Wen men dey pick 10m 15m. Deybdo transfer .dem nor go hear. Bill maye block.dem nor go hear. Na too dey spread for 150$ dem sabi do |
Buy lapy go dey run online dating ymee: |
Abegi. Otobo fuka So whats big deal on 200k rent. E nor go pass face me ai face u house. Brown roof republic. I feel pity for them sha. But u make it public. U fuxked otobo and other aau students. I have an ex u bleeped her friend angela 4 years ago. You are a bastard. Nor go answer yur case for cana. Dey tour round the federation. If jesus comes now. Una remember dat tape wey ome african woman say God say make she warn sule..adeboye and co. Wey she say men she see her mama for hell fire. Well i guess its becoming obviously clear. End time. |
Baba its normal. Do u know what u will do. Go and buy dah lg home theater of 80k. It has about 9 speakers. Just place the woofer close to the corner of the wall. Buy small amp. When d guy starts bkastung his useless music. U jus chill Turn on the amp and on the lg home theater. Baba we. D thing begin vibrate. Just play 2face song. Myx guy na yur eye u dey shappun aong by 2face. Wen he hear vibrate.he go hail. I dey play loud music but only on volume 13 with my amp. My vibration na mature . Nor be by dey play loud music on 10watts bass. My bass na 2500watts bass with amp |
If u share my spirit dat nysc isay waste of time and also waste of lives as we have seen recently and shud be scrapped fully pls click like If it shud be ignored click share |
Only in naija will bus stop in the center of the road to carry passengers forgetting its express. Only in naija will okada be changing lanes from right to left like its motobike sport. Only in naija do commercial buses apply massive speed in potholes. Only in naija do lorry ply the road at drunk speed. Dsy and nite. Im a month an average of 15lorrys crush about 5 to 7ppl to death. |
Post stress trauma Its not a good job U can get blasted away Legs Hands Ears. To be a us soldier. Is the same thing as the day u join confra in naija. Cause bullet can meet u anywhere. Anytime |
Y r u blaming the deceased patents. How d fuc r they suppose to know how big or small d size of her anus should be. Can u see the hole of your anuses. Wtf. I can't imagine my dic getting hard for a 7yr old. I'm sure he may have been skin diving her all thru. Omg.God why do u allow such evil and wickedness over this innocent girl now shes deceased. Raping her anally. Not even a 25 yr old. For 3 good years. Jesus christ. No need to pity him. Give him lethal injection on his dick. If he survives it. Give him another one direct to the brain |
All of us na 1. Ost. Oya. Sleeping Time
|
Men my cousin dey serve for calaba He say men sem nor dey use gun o. Say everybody na cultist. Say na uk style dem dey run. Knives.cutlass.axe. Nawa o |
Me dey feel day men coti sleeping na highest. Until i come see our chairmen gather in group things Mama gif me and my guys 5 5 bottles. Toeday.we must turn up. . Truly naija don cast. Dia own na advanced sleeping. Like say men na witchcraft
|
Nawa o. Only them 1. Tramadol Ps Home theater Heater Rice cooker Igbo Tools and bullet D list too many. Why dem nor kukuma stay off k. Data d shiit with these low lifes. They send them to school to read. Them go begin spread Dey pose with earpiece Say dem be big boi and gal. Imagine keeping guns inside school hostel. I no say Yoruba boiz nor fit do without ogumeh. But wtf una dey camp ogumeh for school hostel. No wonder naso so dullards dey dah schl. Wen it was launched way back i think in 04 or so. I followed my guy go thr. The. Them never even finish d schl. We enter cafeteria mowi chop. Dem begin dey talk anyhow. Naso we vex zoom off say dis schl na for small pikin. Druggies. Letha weapon..aka lethal injection. These guys are nothing buh homos U guys are confirm druggies. Una do drugs and abuse drugs pass dem aboki. Fools |
As last as glo |
I got real money. Not drug money Fake wannabes screensaver money. Fuc u 4 asking me dah question. Fuc u r quoting me And fuc u once more time. Fuckin homo BrutalJab: |
Make dis guy carry im matter enter yankee. If truly na legit. He go sell like pure water goce whitey. Another God of Man loading E be like say ai go start dey believe oyakilomeh o. Jesus is coming soon |
Abegi. If jesus nor come . Who wan come . Abi u wan impersonate. Abegi God of Man who fuc sinach throway |
Benz na strong machine o |
H.i.v carrier. He 4don fuc am gif am 500k. D ozwo go use d owo buy iphone 7 uk use. Dey spread . based on opo tins. |
Timayas instrumentals. Tan nan tah na na na. Ukwu Echoing(ukwu) |
She don cast |
See idi araba. Jesu. Apostle must see this. If he see am. Him nor go ever preach again. Na 4eva nacking See bobby izua
|
40k close to 17m Dis guy 4don turn full chairman Hez nt a yahoo guy. Na aboki things |
(instrumental sound intro). Dan dan dunati don don Don don don.tin tin tin na na Dan dan dunati don don Its joe crack the don uhn Irv gotti. Ashanti. Terror squad niggis. Whats love..got to do. Dis charly def on crack coke |
All thwse women and they smelly pussy and dead breasts. Abegi |
