2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 146 pages)
Baiscally. If i tell u how much i spend on diesel. Its crazy. Light is the major cause 2of our fuckin problem Justicemy: |
What are we working for When theres no lite to chill in Nothing Fuc |
So dis is how he has become a role model A hero. I weep for this country. What xoes he do for a living. naija nelson mandela By fire by force. And see who he ended up with a whole ffk. Nor worry when buhari well finish. U go hail Enjoy your freedom now. At least no more cages A/c go blow u well na. Enuf fuking and clubbin now right |
Afonjas go wear fake gold for neck Buy clothes Fake shoes Bags Expensive pef Lace. U go see them for party. Dey form aoft. Meanwhile na dis kind place dem dey come out from. Dirty asses men. Wtf Dis 1 na aous. |
Lately fayose the king critic Has not been blowing his trumpet Wassup wit dat. Ffk..the new fayose loud speaker |
I'm vwry angry. Today of all days. Nepa nor bring lite. What kind of country is this. What is the fruit of oir Labour if on a whole workers day. No lite. And we have a president working from home. This country sucks All those work from home and earn a living scam So we never ever imagined a whole president. Even trump sef. Nor fit work from home. Na street he dey onto Abi wetin. |
God of Men So u mean dem dey pop bottles of mow and cheap ass champagne for church. Jesus os truly coming soon 4 yur get rich by church members money or die lying pastors |
Fuc. Ive had one watch for 15years. Yea we see that watch on your bank acct tho 6 zero zero 6 oooz Abegi park well |
Dumb fuc Who needs a gal. When we speak the truth E dey pain una for body. texazzpete: |
Only when i speak the truth . cococandy: |
I dey consider to buy volvo. Chai. See as volvo sit down gidiba. No dents no shaking Nawa o.altima na dead abeg. See as e jus bend like corner. Japanesse cars na shiiit |
Its eida shes an opo Runs gal Prostitute Pr something Warri for rituals na d way now o. Politicians.yahoo plus ritualists and shiit Wen u tell them put they head down. Do a business and do not look outside. They wud be forming Na me wise pass. Dem go dey do yanga to guys See where it ended |
Does this add value to my life Or bank accnt Abegi |
Y not. Whitey dey pay like church business o. Dem dom bill dis one better block Wit beta fuc D maye don dey confess Dey talk Say e go like fuc ova and ovs Say teo of them for dubai Dis key Just like tonto and her divorced hubby Must lock dia padlock Maye don dey sonwo o |
Thank God no more efe shhiit Or sule shiit Now its bout dat time for dis aigbe story. Bich |
While othr country sars dey battle crime Robbery Terrorrists. Intruders and whay have u. Naija version is to smoke sk Indiscriminate killings Harass iphone and big phone users. Ive been to iyagankun. Highest time i spent thr 25mins. From 500k To 5k. Those guys dey suffer abeg
|
Nigeria my country Sars my enemy. A country where a Gun has no value. A country whereby sars whobare to combat crime have deviated frm they roles to start chasin street niggis Unarmed guys Men bro always wear bullet proof vest If u drive a flashy car. Get that self defense shiit. If they see u with a gun. They will allow u go But thwy venture see iphone. Lapy Or andriod on u. U r in for it. Call it yahoo boy Suspected internet fraudster Suspected stolen laptop Laptop with no receipt G Unlawful possession of cellphones.lapy. I know all they shiit And im gettin close xo fuckin close. Sorry bro Welcome to naija No one gives a fuc if u from d states. D moment u leave dat fuckin intl airport Just know dat your chances of gettin killed is very high. U can get robbed Killed Wasted Duped. And shiiit. If u got a hard face. Always play safe. Ive only been slapped once by dos fuckin ewotubu sars coti dis was like years bac cause i was chatin wit a maye.stop and search shiit. What do u do for a livin is shiiity question bro These sars are pussys. If u a g niggi. Dont go out with big phones. If u wanna do. Wipe off or log our all info. Act mature. If u got a hard face. Dont be scared of sars They niggis like u Relate wit them one on one U feel me bro. Fuc d police |
Niggi u razz. Shows hez a loco..wassup with the stiffness Pusiboi. See as u dey form stiff for a fuckin selfie. Adeboye dey tweet ahiiit Sule dey form stiff 4 selfie. So no time to preach again ba. No wonder o toto abi na otobo Say man dis sule na dagbo Wey dey run online social media shiiit. Dey twist bible upandan E nor even cit u sef. See as u stiff dey squeeze body. If dat chair dey tight u. Y u nor buy your own jet. Public shiiit jet While the other chair dey chill for limo. All fuckin pastors belong to illuminati. Rem dah iluminati video and shiit. Fuc it. Dey tired of dey lies. True colours comin out now. Fake ass God of men everywhere Thsy on rampange 4dat i must be wealthy through church members by fire by force. So if jesus was around he Hed start wearing blings Driving big cars Living in mansions His school and uni fees wud be 3m Updatin social media Flashing and wearing Big ass jewelry Taking fake ass selfies Fuckin his members raw If dat kind Jesus say he is the way..the truth and light And we shud get closer to him I swear na Jungle justice shaply
|
Niggis like me aint peter.. Fuc u if u wit her. If a gal dont wanna flow with me. I always delete am Neva repeat am. |
Nigerians are neva vigilant Why not take down the nos of tbe sienna and trace its owner. As usual they wid deny it. Its a fske soldier Unknown soldier my dhic |
He must have been a cultist on the target list for so long. If u aint gor cache of ammo. Bullet proofs Shiny tools And shiit Den stay d fuc away from confra. The day u join confra. Is the same day that bullet waiting for u. U know wat dat means . Death |
E mean say e don tay weh dey be fuckin o. Oritshe. Jesu Femi sef dey dey spray without no condom soo. Hmmm.now ai see where d@ marriage came from all of a sudden though. |
That's why we remain dumb. His brother killed him. I mean al d fuckin years of study and shiit His pussi ass culdnt swim Learn how to swim and shiit Wich sensible person goes close to water And at that 4 fuc sake a river. When lots of private swimming pools full town. Free things..esp free risky shiits always got a prize |
Honestly i think pastor chris is right. Jesus is coming soon. Wtf so h3 has finally joined the things of the world. Tweeting and shiiit. Wtf |
3-1 |
Fuc your wife any style bro. God aint watching |
We all know they killed her already. Abt long time ago. Its now the death came knocking. Wtf Jesus christ Prince of peace Have mercy on ua all. Withcraft too much in naija Fuk |
Soemrhing must kill man. But worse off is d ugly fact that u wanna do direct. Abegi Fucking hypocrits2. All dem wizkid Davido 2baba Wey be say condom dey hard dem to carry follow body. Last thing na to go dey nack opo direct without cd. Fuk |
We are nothing but hungry dogs. Chec this out. U got dogs in cages. Starving to death. Wondering d fuc drm left to right. Hoping and waiting for food. Guess waht. U throw about 20 big ass boned ass pieces of meat the ground. Wheda heaven like am or notthose angry dogs wid break they cages and fight over the pieces of meat. Thats what we are known for. Consumption. We gor no brains. Do we even know if dat shit is poisonous to our system. Everything na chop chop. Bleep |
U mean these crack head got justt 5 naira acter the sale of a fuckin sienna. What they sold it for 20naira or wat. How d fuc wud a whole IG giv u knuckle head 5k afta sellin a car. U guys dumb men. So na buhari whisper make una go dey rob dey thief. Nor be only I.G go waste una.na buhari go giv una direct headshots men. Fools |
Thwnk God. No more efe this Bisola that. Another fake ass lifeste celeb talk. Mercy aigbe na opo. Naso edo women be. Dem like fuc die |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 146 pages)