Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,211 members, 7,818,715 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:37 PM

No Money, No Good Wife In Nigeria? - Romance (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / No Money, No Good Wife In Nigeria? (11029 Views)

There Are No Good Girls Out There. They Are All Scam!! (PHOTO) / "Dear Men, If You Have Hustled So Hard And No Money, Get Married"- Nigerian Lady / Man Caught Having Sex With His Manager’s Wife In Zimbabwe (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 1:13pm On Mar 08, 2019
Martin0:

oh just like i do check toogrin December Na holiday time for majority to travel nagrin wait will you have any other time outside December to travel down to far west Africa (Nigeria) to visit a total stranger who you haven't met!?
U never invite those wey dey naija finish na obodo oyibo based u Wan invite? Make mosquito finish her leg for that your area shebi cheesy
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 1:25pm On Mar 08, 2019
Famousqueen:
She is making sense, a woman can endure with a struggling man for a year or two, that doesn't mean she is a gold digger, i use to think it is easy until i find myself in it, i started dating my bf when he had nothing, i gave him virtually all i had just to establish him by starting a business since there is no job, , and it been one story from another, it looks as if i am just pouring water in the sea, i had to give him an ultimatum to be a man or i walk out of the relationship, my business has gone down, because i have been using the money that i am suppose to invest in my business, to invest in his business, i have been hoping things will change, true be told, i am getting frustrated, so i am waiting till the time i gave him, to either button up, or i walk out, cause i know that i have tried
why will a man jus sit on his butt and be looking up to a woman to lift him up.this will never be my portion..tufia.

1 Like

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 1:51pm On Mar 08, 2019
NwanyiAwkaetiti:
U never invite those wey dey naija finish na obodo oyibo based u Wan invite? Make mosquito finish her leg for that your area shebi cheesy

hahahahah hahahahahgringrin you eh, una nor dey take person serious na, for this Naija wey we dey if i invite you, u go come
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 1:52pm On Mar 08, 2019
lefulefu:
why will a man jus sit on his butt and be looking up to a woman to lift him up.this will never be my portion..tufia.

na wa for you ooogrin so woman nor go fit help you abigrin
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 1:59pm On Mar 08, 2019
Martin0:

na wa for you ooogrin so woman nor go fit help you abigrin
thank god i get parents and brothers wey go dey dere for me wen d chips are downcheesy. Familia is baecheesy. Any man wey jus siddon say na woman go lift am up b4 he go dey succesful is finished for life.

2 Likes

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 2:06pm On Mar 08, 2019
lefulefu:
thank god i get parents and brothers wey go dey dere for me wen d chips are downcheesy. Familia is baecheesy. Any man wey jus siddon say na woman go lift am up b4 he go dey succesful is finished for life.

Oga nor be that one i ask you oogrin my question be say, so woman nor go fit help you abi?

answer the question wey i ask you!ok my speak English, can't a woman,nwanyi,female assist or help you? I hope say i don try to break am well for you Bikogrin

za di ajuju nwokemugrin
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 2:12pm On Mar 08, 2019
Martin0:

Oga nor be that one i ask you oogrin my question be say, so woman nor go fit help you abi?

answer the question wey i ask you!ok my speak English, can't a woman,nwanyi,female assist or help you? I hope say i don try to break am well for you Bikogrin

za di ajuju nwokemugrin
the only help wey d woman go fit help me na to pray for me for my future endeavor but if i need serious financial help my family dey dere.
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 2:17pm On Mar 08, 2019
gloria34:
yes i'm a single mother
I like ur boldness. Bless u
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 2:18pm On Mar 08, 2019
lefulefu:
the only help wey d woman go fit help me na to pray for me for my future endeavor but if i need serious financial help my family dey dere.

Oga this question be no hard before oo, why you dey twist everythinggringrin see if woman nor go fit help you tell us make we just know! prayer nor be help!
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 2:24pm On Mar 08, 2019
Martin0:

Oga this question be no hard before oo, why you dey twist everythinggringrin see if woman nor go fit help you tell us make we just know! prayer nor be help!
of course woman go fit help me nau. Afterall my mom and my female relations na women dem be. But say i go dey meet girlfriend to give me money to set up sumpting my guy i cant do dat. Wen u don start to dey do such lady go start to dey look down on u just as dat one above wey dey yarn say im don giv her guy money to start business but she go soon dump d guy cos d guy dey mess up.

1 Like

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 2:38pm On Mar 08, 2019
lefulefu:
of course woman go fit help me nau. Afterall my mom and my female relations na women dem be. But say i go dey meet girlfriend to give me money to set up sumpting my guy i cant do dat. Wen u don start to dey do such lady go start to dey look down on u just as dat one above wey dey yarn say im don giv her guy money to start business but she go soon dump d guy cos d guy dey mess up.

hahahahah chai Lefulefu, maybe the babe just dey joke to know weitin we go yangrin
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 2:50pm On Mar 08, 2019
Martin0:

hahahahah chai Lefulefu, maybe the babe just dey joke to know weitin we go yangrin
wich kain yeye joke? She mean everything she say jorcheesy. D man wey go dey collect money frm her to start business na mumu man. I remember one of my guy dat year wey come dey toast one babe wey dey do phonebooth service. Na durin d period if u wan make call outside u go meet all these ppl wey dey do pgonecall srrvice under mtn or glo umbrella. So dis my guy come dey friend one babe wey dey do phonecall service plus recharge card biz and d babe was preparin for jamb as well. Durin d time wen im dey date her na so d girl dey allow am do use d her phone and dey even dash am recharge card. Until wen dem both come get wahala breakup na so d girl reach my side give me one long papersheet wey she write wetin dis my guy dey owe. All d free calls and free recharge card wey d guy collect from her durin wen dem dey date na so d babe tabulate everything. D tin was running almost to 25k. Na so i jus tell d guy to jejeli pay d girl d money or else if d tin involve police na twice im go pay. Though im come dey argue say d money no reach dat amount he still had to pay everything. Dem no dey collect money anyhow like dat from woman. If u must collect at all make sure na woman wey dey matured in mind or at most the woman na ur close relation. No go dey collect money from girlfriend ooo.

2 Likes

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 3:34pm On Mar 08, 2019

OK sir notedgrin
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by PaulAris: 4:35pm On Mar 08, 2019
lovelybugs:
If money is all you have to offer when looking for a wife, You'll end up with a gold digger who will suck you dry and move on to the next available option when the cash is gone.
Hmm...
Why do I get the feeling that this is exactly the attribute of the Pastor's wife
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by mmadu5(m): 4:41pm On Mar 08, 2019
Preshy561:
A man shouldn't think of marriage if he doesn't have atleast, 5m in his account.
Wedding expenses and luxury excluded.

make thunder fire your mouth , how much your papa when he marry your mama . foolish ashawooo,o this is the kind of mentality you fuvking Nigerian girls have that most of you are still single
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by pansophist(m): 5:02pm On Mar 08, 2019
Women will always see men as provider and a means for resources, it's a natural law of attraction. Nothing wrong with that, but men should know when to draw the line between natural attraction and gold digging. And there lies the problem . Although, Nigerian women are a special breed of women, like no where else. I recently arrived from Ghana and about 80% of the street prostitutes are Nigerians. The love for money in Nigerian women is something I'll never get. Its pathetic

3 Likes

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 5:28pm On Mar 08, 2019
Martin0:

OK sir notedgrin

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 6:05pm On Mar 08, 2019
pansophist:
Women will always see men as provider and a means for resources, it's a natural law of attraction. Nothing wrong with that, but men should know when to draw the line between natural attraction and gold digging. And there lies the problem . Although, Nigerian women are a special breed of women, like no where else. I recently arrived from Ghana and about 80% of the street prostitutes are Nigerians. The love for money in Nigerian women is something I'll never get. Its pathetic
Its a social problem.
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by tosyne2much(m): 6:33pm On Mar 08, 2019
Preshy561:

I never said you should spend 5million on wedding, I said you should save up to 5million aside the money budgeted for wedding and luxury.
5million should be fixed in your account.
And how many people have up to N1m in this country let alone N5m? According to CBN 88% of Nigerians dont have N1m in their accounts yet you see people getting married every Saturday

Pikin still dey worry you sha

5 Likes

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Preshy561(f): 6:35pm On Mar 08, 2019
tosyne2much:
And how many people have up to N1m in this country let alone N5m?

Pikin still dey worry you sha
Nawa.
Why do you guys see 5million as something that can't be achieved.
I don't know for your side, but for my side, I mean, where I come from, 5million isn't a big deal to guys here.

Double your hustle bro, and there's nothing about being childish in wanting to have a good life.
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by tosyne2much(m): 6:37pm On Mar 08, 2019
wetdick:

so i am asking you, how do you expect a man earning 100,000-150,000 monthly to save or budget 5 million for a wedding?

for your info, most wedding you see nowadays are sponsored by parents
Don't mind her jawe
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Preshy561(f): 6:38pm On Mar 08, 2019
tosyne2much:
Don't mind her jawe
This thing weh deh pain you like this? grin
Dream big tosyne. smiley
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 7:13pm On Mar 08, 2019
NwanyiAwkaetiti:
So a pastor's wife called one of my friend planning to marry that he shouldn't bother marrying now as he is still struggling. That her respect and love for her hubby really dropped when he was struggling but skyrocketed when things became better.
In her own words, "No Money, No Good Wife". She may understand for some months o but she will get tired of your excuses when you cannot meet her needs.

For those guys having hope in a woman's pockets, Oyo. She can Support you for a while but you gotta step up.

So do you guys think that is true? No money no good wife?

Pardon any errors, my eyes dey maintenance wink

No money, no good wife ANYWHERE!!
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by austyn0(m): 10:31pm On Mar 08, 2019
Preshy561:

I don't know for your side, but for my side, I mean, where I come from, 5million isn't a big deal to guys here.
Really?

1 Like

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Preshy561(f): 10:32pm On Mar 08, 2019
austyn0:

Really?
undecided tongue
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by khiaa(f): 10:35pm On Mar 08, 2019
Martin0:

oh just like i do check toogrin December Na holiday time for majority to travel nagrin wait will you have any other time outside December to travel down to far west Africa (Nigeria) to visit a total stranger who you haven't met!?

I said that I would like to visit Nigeria someday, I didn't say anything about visiting someone.
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Martin0(m): 11:08am On Mar 09, 2019
khiaa:

I said that I would like to visit Nigeria someday, I didn't say anything about visiting someone.

no no wasn't referring to that, it just like an illustration
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 11:12am On Mar 09, 2019
Martin0:

no no wasn't referring to that, it just like an illustration
Ela koko grin

Smackdown
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Ugosample(m): 11:41am On Mar 09, 2019
pansophist:
Women will always see men as provider and a means for resources, it's a natural law of attraction. Nothing wrong with that, but men should know when to draw the line between natural attraction and gold digging. And there lies the problem . Although, Nigerian women are a special breed of women, like no where else. I recently arrived from Ghana and about 80% of the street prostitutes are Nigerians. The love for money in Nigerian women is something I'll never get. Its pathetic

So you are in Ghana right now?

Are you a married man?

If you are not, why don't you check out hot gossip this night ? cheesy

tongue

Don't ask me what they do there, wfen you get there, you see what is there.

But I'll give you a tip tho
It's a "multinational" hangout" tongue

I'll be flying in this June to stay for a month plus
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Ugosample(m): 11:44am On Mar 09, 2019
Bidobado1:

No money, no good wife ANYWHERE!!

not true

certain cultures do not glorify material things and accumulation of wealth and all that undecided

1 Like

Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Nobody: 11:52am On Mar 09, 2019
Ugosample:

not true

certain cultures do not glorify material things and accumulation of wealth and all that undecided

Name them.
As far as there's a woman in that 'certain cultures' forget it.
Re: No Money, No Good Wife In Nigeria? by pansophist(m): 1:00pm On Mar 09, 2019
Ugosample:

So you are in Ghana right now?

Are you a married man?

If you are not, why don't you check out hot gossip this night ? cheesy

tongue

Don't ask me what they do there, wfen you get there, you see what is there.

But I'll give you a tip tho
It's a "multinational" hangout" tongue

I'll be flying in this June to stay for a month plus

I left Ghana already, married ke? Lol. I didnt check it out, maybe next time if I go to Ghana, I may even go back in May.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Is It Ok To Date An Engaged Man? / Why Do A Woman waste Time Before Saying "Yes" To A Man She Loves So Much? / Princess Amatarasha Is Back From Pre-honeymoon(photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 73
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.