Ablejesus26's Posts
Nairaland Forum › Ablejesus26's Profile › Ablejesus26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 247 pages)
Wait make we check if sense dey dis thread. No sense at all.
|
Atifku is only coming to your house ![]() Tell him to publicly denounce Islam first. It's the turn of Southern Christian,se tick kata dey block una ear ![]() |
Fahdiga:This shameless mugu wey dey recieve 10k as ipob sm defense squad member dey open mouth talk too� I don't like Umahi but the people of Ebonyi adores him Guess what he stands against your occult taliban wannabe fraud ipob yet the people stand with him,that simply means that the people of Ebonyi stands against your occult taliban wannabe fraud ipob� Igboland rejects a destructive agenda. Igboland rejects a taliban wannabe agenda
|
Happy birthday big man |
Parachoko:See guy there is money in this land,see ehn the kind money wey dey dis land ehn you no fit finish am I just invested in one small business with a woman selling poridge beans and yam Omo I shock when I got to know how much this woman makes in a day. Now I am feeling cheated by the initial agreement of my own share from the business Money dey oo just pray make God give you better navigation. |
Mumu ![]() You no go shut up play ball abi ![]()
|
7 pm to 12am |
donbachi:You are wrong. Do you know the level of unrest and fear heavy military presence instils. We don't want a situation where the military keeps flooding into Imo State,they should just stop the senseless killings. It's not worth it. No be Imo State hold their onye oshi London scammer forming freedom fighter biko �. |
This boy take style resemble the woman
|
SwissMass:Only seven likes. Guy rest this tribal gbasgbos is not your calling you suck as hell at it �� It's not a must that you must join that useless person you quoted to do tribal gbasgbos � Shun tribal bigotry,you suck as hell at it �
|
Camelot65:Asin Putin will just use broom and parker to clear Ukraine and NATO ![]() E no hard e easy die if you reason am in the way of a chain loud smoker ![]()
|
pansophist:Beautiful news ![]() Them tink se dem wise�� I so much love this Ukrainian govt,very vawulent govt�
|
Iyaebe:You no dey tire to dey write senseless shenanigans everytime ![]() On the left side of your brain there's nothing right and on the right side of your brain there's nothing left....if you like no go trap pesin husband marry, very useless local evening newspaper wey the frontpage don tear scatter Oniradarara oshi ![]()
|
I declare that he will have extreme running stomach ![]() Can't this baba just rest with his badluck�
|
Great and awesome initiative. |
Fahdiga:Creating a militant sect and bringing it into the peaceful Region with the intention of attacking govt security formations and intimidate Igbos who do not support his occutic taliban wannabe fraud ipob, even when the leaders of the region told him to desist from such destructive agenda that will certainly drag problems into Igboland,but as an idi Amin/abacha buhari wannabe he told the leaders to shut up and went ahead to bring his brainwashed militant sect into Igboland,now he has lost control of them and all we keep getting is problems upon problems �. Igboland rejects a destructive agenda. Igboland rejects a taliban wannabe agenda . |
Marriage is like ofe onugbu � Bitter sweet it all depends on the spice you put into it. It's been 11years now and still counting,and I must say it's been a sweet journey all the way. |
Babanla wizzy. If you are big you are big no need to dey make yeye noise upandan. |
Na wa oo this one is just too much Bubu should hide his face in shame ![]() The said he was a general and he would handle insecurity,but here we are,his incompetence has turned the country security force into a big joke. Are this killers spirit that they can't be caught? |
LeoDeKing:That guy wey you quote na very useless human being But e be like se you useless pass am oo ![]() Se una go die if una no do this tribal gbasgbos wey una dey destined to do for one day? Shun tribal bigotry.
|
Bodmum:How can someone be senseless all the time � |
sotall:Na Putin face him go just dey see through out the match ![]() |
Iyaebe:He will fear you bcus of ban? ![]() You sef dey take style mumu yourself sometimes ![]()
|
iLoveYouToo:Na 600 Something wey be 200 before oo. Chia this suffering wey apc carry come no get mate at all� |
Boogyman557:Nna eh abobi zukwanuike, zukwanuike for Christ sakes. Person suppose tell you sey you dry die?�
|
PrinceOfLagos:Tell him to publicly denounce Islam first. Southern Christian turn. Doing another 8yrs Muslim rule is going to be a slap on the face of Christians. |
Senseless Nigerian police � Get information and go after the people you are looking for,is that very hard to do. Now the innocent people will be the one to pay for their incompetence. |
Realists:Your shamelessness dey shame me. Na this kind thing wey you write na im oyinbo man see call black man monkey be dis� People whose head are not carrying dead brains know dat crime is not a tribal thing but a human flaw,originated from ones personal state of mind. Its a person thing not a tribe thing for goodness sakes � Like you now the fact se you no get sense no get anything to do with your tribe na abi how you take see am ![]()
|
Op just imagine how you managed to make not a penny sense after so much prattle,gabble,hokeypokey and codswallop� On the left side of your brain there's nothing right and on the right side of your brain there's nothing left....if you like no go trap pesin husband marry, very useless local evening newspaper wey the frontpage don tear scatter[/quote]
|
triple996:Chia I dey shame for you,� How you go dey like dis the only thing wey your sense fit produce for this thread na tribal gbasgbos,you no even condemn the act your life just depend on the location wey the crime happen so you fit masturbate away your future with your yoruba vs Igbo gbasgbos � Others destined na to be something in life, your own destiny na to do tribal gbasgbos all the days of your life na wa oo�� Shun tribal bigotry.
|
Kajaard: Enyia biko rest that guy don already give you maximus emotional brutality �You will learn broda you must learn that there is no more room for peace again,get vawulent to survive in this times when vawulence has taken over the land��
|
tutudesz:I dey tell you ![]() Vawulence has taken over the land ![]() My wife been dey complain about her army man customer wey never pay her today,baba I no know when why didn't you beat him and let heaven fall comot from my mouth,my kids just look me one kind asin when this one start cus normal normal I suppose dey calm things down �I kukuma turn everything to joke ![]() Nairaland wan use vawulance spoil me oo� Vawulence has become the order of the day o
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 247 pages)




which kind NONSENSE b dis NAA!