Angeldada55's Posts
Nairaland Forum › Angeldada55's Profile › Angeldada55's Posts
Hmmm... Iffa talk now, e go be like pesin no get respect. But na true she talk o !!! |
That's it !!! I'm done for the day...ki lo de ? Is this why we are here on nairaland.com ? And Iffa talk now, e go be like I too forward. |
MrBrownJay1:My niggar � Iffa no talk now, e go be like I no see you. |
He never even rape the woman o... I mean, even if he actually rape the woman sef, does that give them the right to take his life ? And later, pesin go say government dey !!! Iffa talk now, e go be like I hate speech. |
Lagos ( olosho ) gehz are capable of doing anything...you can't just underrate them on anything. The funny part is, they are mostly educated and most of them are married ( early marriage pipu dem ) young and smart. They live for the likes they get on Instagram and seek attention on other social platforms. Their husbands no dey get time ( office pipu ). They loose pass anything...dem full banks and their colleagues for office dey enjoy dem pass their real husbands sef Iffa talk now, dem go say pesin too talk. |
Ok... So, for your mind...ehn Make I tell una ; it's acting !!! Abi, una need make pesin come tell una again ni ? Iffa no talk now, some mumu go say the boy smart and some fools go say dem kee dia own pikin... |
legba1:Don't pity me please... I am not happy !!! Iffa no talk now, e go be like all of sleep come out head for one place. |
What has happened to this man after all he has done ? Instead, he's chilling...going here and there !!! Iffa talk now, haters will rise and fall like they never existed. |
@tenientertainer ori e ti pe ju !!! Iyalaya anybody !!! Omo oko ni e #ObaOrin Mo gba fun e jor !!! � |
Wey dat pesin wey yarn rubbish about the boy followers ? He forget say the boy big pass South Africa... Make he come talk put for this o before I vex !!! Iffa talk now, e go be like pesin find trouble. |
brosdoncome:I bin think say I get shame but as I see say na you dey sell ham, I come gree say I true-true no get shame. Yes, the boy say he no go enter dat side again ( but with condition ) I guess you missed that part. And as he come decide to go nko ; he sti say he go give some of the money wey he go see for the concert to those affected...e be like you miss that part too. He's human, just like you "Gazamba" However, who you epp, you don baff ?? And Iffa talk now, pesin go say I be dumb ass. |
Oya, se na because dem wan do ham for South Africa naim make dem dey yarn rubbish... Dem don forget say NIGERIANS ARE KINGS AND OUR KINGDOM dey follow go anywhere we go like MTN. Burna wan even epp dem raise small money but dey are too foolish to understand that. Se, the concert no go hold again for there ? And Iffa talk now, dem go say pesin naim carry #Phobia come. Like for Burna and share for Nigeria. |
Iffa talk now, dem go say I too sabi. Se dem need tell this one say naim village pipu dey do ham ? A ni ko t'ese'ile bo, o ni yahoo ni babalawo !!! Se injection fi cure this wound naim you never enter pitch dey play ball... Dey there dey mugu yaself !!! And Iffa no talk now, e go be like say pesin no like you. |
Ok...lets now clap for him � Wait o, why did he post the video ? Who is he in the media ? Wonder shall never end !!! Iffa talk now, dem go say pesin no get sense. |
Her body color is so original and unique... Make she no vex if pesin say she " narrowly escape albino " cx such pipu lack knowledge. I mean, what do I know... Iffa talk now, dem fi say I too like women. |
Shameless set of pipu !!! Iffa talk now, dem go say I no like as I be Nigeria. |
Is this all you can do ? See as dem sum up pesin life...imagine !!! Nigeria e ka re o !!!! Iffa no talk now, e go be like pesin hear ham e no come talk. Mtcheeeew |
I no wan know the kind religion wey the man dey do o but this is truly the type of things those claiming the title #manofGod should be doing. Abi how much Pst. Rapu collect to do the thing wey he do ? Or how much e cost ham ; inside everything wey GOD himself don do for the man ? I'm so touched with this... Imagine, he don safe life or perhaps, change a life !!! I pray for Pst. Rapu this moment ; more of God's anointing ijn (Amen) Iffa no talk now, e go be like pesin no wan appreciate God. |
Am I the only one that didn't see any news in this ? Let's gather here please... E get why !!! ...cx Iffa talk now, pesin go say I sabi find trouble. |
KanuSE:Iffa must cry over *SPILLed* milk, I condense it !!! |
Haaaa !!! O ti o ! How can you people say they are yahoo boys ? I no go believe until pesin show me their houses and cars, or the million dollars found in their possessions. Na which hotel efcc go burst them ? These boys are innocent I believe... Make dem go collect better lawyer face efcc for court !!! #feeddemboys Hit like...end corruption !!! |
KanuSE:Ahhhh !!! MOD comman see what this one is saying o... Hmmm, Iffa talk now, pesin go say I rude. |
This guy sabi enjoy life in style...he sabi pass every other person one can think of at the moment. See, pesin don dey vex already ; fool, that's in my OWN opinion !!! Hit like if you sabi drive � |
Issa lie ! Hmmmm... How can he drink dirty water ? Can he chop shit ? |
These people are friends and its none of our business when they visit each other !!! Abi which sense we gain inside say one pesin go visit another pesin ? Iffa talk now, pesin go say I no sabi talk... Chai !!! |
Hmmm... It's a lie ! You can't draw jor... ! Oya draw me, and I will know if you can truly draw � |
He do well make we no lie...but ehn, he for allow INNOSON do the supply of cars now. Abi how una see ham ? Nigerian made cars for Nigeria police ! Anyways, I hope you know what you are doing with the people's money sir ? |
What I your name and where are from ? Answer these question please...I want to tell you something. If pesin no talk now, e fi turn something else later !!! Agba o de ki nwa l'oja ki ori omo tun-tun wo. |
Somebody should quickly give me her whatsapp number ; I want to tell her something !!! Iffa no talk na bad belle dem go call ham !!! |
My guy, The kpekus is now yours...finally !!! The chat is there to prove she wants you ( your dick )... She wants sex...what do you want ? I guess you want to cuddle ; abi no be so ? "Ode, gazamba" in vector's voice |
Ok... Let's clap for him ���� ...cx if pesin no talk now e go be like pesin no like the man. #fearless |
Ok... As video no "cum" dey nko ? Make we start to dey imagine how e be abi ? Weyre ni gbogbo yin !!! And this thing enter FP...mogbe !!! |
