₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,739 members, 8,423,522 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 08:25 PM

Toggle theme

Angeldada55's Posts

Nairaland ForumAngeldada55's ProfileAngeldada55's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

CelebritiesRe: ‘I Got The Best Wife’ – Davido Shares Photo Of Chicken Pepper Soup Chioma Made by Angeldada55(m): 10:20am On Nov 20, 2019
yeyeosoronga:
chicken skin has it's own oils it emits
Meaning ?

Iffa talk again now...this one go say pesin no sabi talk.

Make I wait for your answer first !!!
RomanceRe: Bridesmaid Rocks Groom. Bride, Guest Step In (Photos) by Angeldada55(m): 10:11am On Nov 20, 2019
The guy don start to dey cheat...even on wedding day !!!

No be until dey begin fvck dia sef na...

I pity the wife o Cx e be like dem ( The husband friends ) plan ham so.

Some men dey enjoy other women pass dia wife...and this one come be like na the wife snatch pesin husband

...lol

Iffa no talk now, dem go say I dey support rubbish !!!
CelebritiesRe: ‘I Got The Best Wife’ – Davido Shares Photo Of Chicken Pepper Soup Chioma Made by Angeldada55(m): 10:01am On Nov 20, 2019
Something my new found girlfriend cannot do...I just dey pity myself Cx na only the "ororo" wey full ham she see o.

Me come dey wonder as she take know say ororo dey the soup o...abi na only me no dey see ham ?

Iffa no talk now e go like say pesin dey vex !!!
PoliticsRe: I Am Not Afraid Of Death – Olusegun Obasanjo by Angeldada55(m): 9:25am On Nov 20, 2019
Hmmm...

Baba wey *japa* go London after election say he no fear death now �

Anyways, I love baba Obasanjo Cx he keeps showing he has brain...

Even God say make dem carry Jesus run dat year ; who are you wey you wan fight every battle ?
PoliticsRe: School Feeding: Oyetola Inaugurates 2,210 New Food Vendors (Photos) by Angeldada55(m): 9:19am On Nov 20, 2019
Se na food we come this life come chop...

Oya na !!!

Oga what's next o...
Nairaland GeneralRe: Car Hits Man Pressing His Phone In Abia, While Crossing Express Road by Angeldada55(m): 9:15am On Nov 20, 2019
Local man is tired of life !!!

He no wan make una know say suicide ; he come dey press phone for express.

The driver get luck say he no kill ham Cx we for dey swear for ham like this so...

Iffa no talk now, e go be like pesin no know anything...
FamilyRe: Man Discovers Unclad Photos & Love Chat From A Woman On His Wife’s Phone by Angeldada55(m): 9:10am On Nov 20, 2019
Your woman don turn *licky-licky* simple !!!

Wetin make we come do ?

As you come expose your sef now nko ?

Se, if you dey do her well ( digging deep ) she for no reason to dey lick even if pesin try initiate her into it.

The dick is meant for the puss ( and e sweet pass )

Dick + puss = belle ( pikin ) ✅
Puss + puss = pussycat
Dick + Dick = dickhead

Hit like if you dey do your woman well...
Christianity EtcRe: Catholic Priests Support Ochanja Fire Victims With N25m & Another N100m by Angeldada55(m): 8:57am On Nov 20, 2019
125million don dey ground like this...

Na how we go spend ham remain !!!

I bet 70percent of the money dey go � ( make I no talk ).

My own be say make dem no fight over the money o Cx I know say "man pass man" naim go end ham.

@yeyeboi how far ; come sidon make we observe as the money wan take go down �
EducationRe: Lagos Gov. Approves Establishment Of 173 Private Schools by Angeldada55(m): 8:47am On Nov 20, 2019
173 PRIVATE SCHOOLS abi ?

I laff in ARABIC...

What will happen if government build schools ?

Now, na parents wan suffer ham Cx ordinary mouth no dey pay fees for these *private schools* especially Lagos wey everything na competition.

And some *mugus* dey clap say wetin...I pity una ; e be like una never dey pay pikin school fees sef.

After una go come begin know say "Na Dem" carry government money go build these schools, dem go come make ham look like say na the huge amount of money wey you dey pay naim go make pikin life better.

Instead make una ask ham wetin do the so called GOVERNMENT SCHOOLS IN LAGOS...

It's actually their intentions to make government look like hell so dem go fi gather una money put for pocket ; se una sef like better thing and una no go wan open eye see una pikin dem in some kind yeye *government schools*

Iffa no talk now, e go be like say pesin no know anything...
RomanceRe: What Do Men Offer In A Relationship? by Angeldada55(m): 8:26am On Nov 20, 2019
...is that a question ?

They *Offer heaven and earth* if you must know o. Abi, whose responsibility is it to provide *shelter* and *food* in the ( family ) house ?

Or why do you think God made man the head of the family ?

Iffa no talk now, e go be like say pesin no know anything...

And some ladies go even swear say dia money no go reach dia hubby hand no matter wetin wan happen.

Awon weyre gbogbo...

" WE have agree " and accepted the responsibility since *inception* so no need to epp.

Na man dey position woman ; if you new meet woman and she dey do one kind...just jeje go *factory reset* or download your own version of sense into her system #lobatan Cx na the one wey pesin *install* put you go meet there o and e fi no go well with you.

Any loose ball ?

Hit like if you think I'm a good player �
FamilyRe: Woman Beats Her Husband Mercilessly For Hitting Her by Angeldada55(m): 5:50am On Oct 24, 2019
Where their children dey ?

Husband and wife...una don see una sef so

CelebritiesRe: Tacha Mobbed By Fans In Festac (Video) by Angeldada55(m): 5:28am On Oct 24, 2019
We should stop attaching bbnaija "on" her name abi ? ...ok !

So, you mean she made it on her own after bbnaija threw her out of the dark to suffer abi ? ...How ?

so it's only fair you just call her tacha...ok !

she's now an independent brand on her own ? Ok !

"unlike others that you'll attach bbnaija before we know whom you're referring to." Ok !

God bless Tacha ( Amen )

..."not a "fan" though"...really ? So, na AC you be �
"infact I hardly follow celebrities" but you follow TACHA �
..."but I admire her fighting spirit and desire to go higher" � This is how I know you followed her ; otherwise, you wouldn't know about HER FIGHTING SPIRIT and HER DESIRE TO GO HIGHER.

Titans can lie o �[color=#000099][/color]

FamilyRe: I'm Worried About My Son's Behaviour. Is He Normal? by Angeldada55(m): 2:58am On Aug 21, 2019
...is he a human being ?

Otherwise, you can sell him on OXL.[b][/b]

CrimeRe: Men Insert Bottle In Lady's Privates For Stealing Phone [PHOTOS] by Angeldada55(m): 6:14am On Jun 03, 2019
Dey for kuku insert their d*** na...lol

CelebritiesRe: Samclef On Anthony Joshua Loss: "Nigerians Will Only Claim You When Winning" by Angeldada55(m): 6:16pm On Jun 02, 2019
Popular Nigerian singer, Samclef reacts to Nigerians blasting Anthony Joshua after his defeat to Andy Ruiz Jr. Gistvic Reports.

Samclef said Nigerians need to change their mental state of mind because anybody can fall.

SportsRe: Franck Ribery And Arjen Robben In Tears At Final Game In Bayern Munich by Angeldada55(m): 10:46pm On May 18, 2019
NwaNimo1:
Old cargo....

CrimeRe: DSS Arrest 59 Commercial Sex Workers In Calabar by Angeldada55(m): 7:15pm On May 04, 2019
DSS arrest 59 commercial sex workers in calabar and found...this �

CelebritiesRe: DJ Khaled Miami Beach Mansion For Sale For $7.9 Million (n2billion) - Check Pics by Angeldada55(m): 8:33am On Apr 26, 2019
grin

CelebritiesRe: Regina Daniels Adds A Mercedes Brabus To Her Collection Of Cars (Photo) by Angeldada55(m): 11:33am On Apr 24, 2019
How is this a news for US ?

We should now start to be hating or what ?

...lets even start asking question sef ;
What does she do for living ?
" self acclaimed actress " ; Wetin dat one mean ?
How old is she ?
Who she epp ?

Some pipu ehn ; dey are empty and dey sti get followers. YOU, yes...YOU ; don't be a fool !!!

CelebritiesRe: Olajumoke Orisaguna: I Wish I Knew What I Know Now 3 Years Ago by Angeldada55(m): 11:46pm On Apr 23, 2019
Oh lawwwwd...why ?
Pesin don wine this one ; say make she leave husband...lol
She don discover hersef ; eye don open and she don dey exposed to the "vampires" and the "hungry lions" out there.
Some of these #vgbg ready do anything, just to get down with you...even if you get belle with a ring on your finger.
Sometimes, I go just dey wonder if marriage really get meaning...I mean, e no suppose be like that na. Husband and wife fi quarrel ; but e no mean say una must separate for peace to reign !!! if na so pesin take dey get joy or peace, e for better o.
Wetin even concern me sef...lol
Jummy-Jummy wink
PoliticsRe: "My Eyes Do Most Of The Talking" - Kiki Osinbajo Stuns In New Makeup Photo by Angeldada55(m): 12:20pm On Apr 23, 2019
. . . . . . . . . ./¯/)
. . . . . . . . . /¯ ./
. . . . . . . . /. . /
. . . . . /¯`/'. .'/¯¯`.
. . . . ./'/. /. . /. . /. /¯\
. . . . ('(. . . . . .¯/'. .') l

...My best qualities are my eyes too, they are very expressive, my open personality, my honesty and so on. Well I think that's about it. I can't think of anything else about myself that anybody would be interested in so I hope you feel like you know me better too...Smiling.

Nairaland GeneralHappy Ester by Angeldada55(op): 1:47am On Apr 21, 2019
[b]Make merry, and rejoice. Celebrate with people and don’t forget to put a smile on someone’s face. He is alive today, and we are free forever. It is a remarkable season. Our Savior died for us and had risen. Hallelujah, he has taken our worries away.

***Happy Easter***
FamilyRe: My Mom Is A Troublemaker... I Need Help by Angeldada55(m): 11:41pm On Apr 19, 2019
...I'm sorry ; but are you sure it's not depression ?

However, I don't think you need help. Your mom does...

Pesin ( my friend ) don tell me once ; say he don try kee hinsef like 4times because of hin mama. He even say she dey deny ham sometimes by saying in Yoruba " to ba ya e, wa wa iya e s'iwaju " meaning - " if time reach, you go find your mama go front "

Some mothers and wahala be like 5 and 6
While some others na #okpopais

The ones wey come worse pass ; na the ones wey dey reject their own pikin like say the pikin no go fi do better thing inside life.

...but na God get power pass.
I pray that the heavenly mothers take over our earthly mothers for good ijn and anybody wen beat chest say WE no go make ham ; na chest pain go kee dem ijn

#Like for FATHERS and #Share for MOTHERS
CelebritiesRe: Jay Jay Okocha Pictured With 2face And Puyol At UEFA Champions League Tour by Angeldada55(m): 11:28pm On Apr 19, 2019
Ok...
I hear
CrimeRe: Meet Osayi, Son Of Lawrence Anini, The Notorious Armed Robber (Photos) by Angeldada55(m): 11:23pm On Apr 19, 2019
You better start praying for Nigeria as usual ; this one no even be like pesin wey get work. He carry dada for head...come be like hin papa.

Small thief go dey this one blood o and with the way things dey go for this country ; he fi go upgrade and even modify the talent wey he inherit from hin papa gan-gan.

Una see say he get mind...
Something tells me he has a plan. Let's all keep our eyes on him ooooo

CelebritiesRe: Boluwatife Balogun Dances Zanku At His Clothing Line Event by Angeldada55(m): 11:11pm On Apr 19, 2019
E be like #News don follow scares for this our country...hmmmm.

Make I no talk...
After all, I no kuku sabi anything

#Like for WIZZY and #Share for BOLU
CrimeRe: 34 Female Strippers From Wealthy Homes Arrested In Abuja by Angeldada55(m): 11:02pm On Apr 19, 2019
goat22:
Wear your trouser back. If your belt is faulty fix it please.
Wetin your eye dey find ; I pray make e see ham o.

...I no even know as my pant take drop sef.
BusinessRe: Prince Bolu Akin-Olugbade Receiving His Rolls-royce Cullinan (More Photos) by Angeldada55(m): 10:56pm On Apr 19, 2019
Wait o...
Where all dis pipu dey live inside Naija sef ?

Pesin gaz find place go this Easter o
PoliticsRe: Emir Sanusi Pictured With Ibrahim Babangida In Niger State(photo) by Angeldada55(m): 9:02pm On Apr 19, 2019
Like for #Sanusi and share for #Babangida cool

NEXT PLEASE !!!
CrimeRe: 34 Female Strippers From Wealthy Homes Arrested In Abuja by Angeldada55(m): 8:45pm On Apr 19, 2019
" some of the nude dancers were from wealthy homes "

...meaning ?

Na only God know as pesin wan take settle down now. Our gehz don turn ashawo finish huh

Sometimes sef I dey pity some pipu with fine gehz as their shidren...

Thank God say na man I be grin

CrimeRe: Albanian Man Beaten Unconscious During Fight With Nigerians In Italy. Photos by Angeldada55(m): 8:34pm On Apr 19, 2019
Na who the Albanian man think say him be ? Hercules ? grin

And this one come go break neck join...mugu tongue

Anyway, thank you...NEXT !!!
Christianity EtcRe: Winners Chapel Members' Houses In Oyedepo's Canaancity by Angeldada55(m): 8:24pm On Apr 19, 2019
...is God not a wonderful God ? cool

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)