Angeldada55's Posts
Nairaland Forum › Angeldada55's Profile › Angeldada55's Posts
...like seriously ? Infact, they should sue MTN sef... What rubbish !!! Iffa talk now, e go be like I no dey inside the "100million" wey dem wan epp out of poverty. Mtcheeew |
See dem... This pipu can make pesin laff sa. 100million Nigerians ? Ok...we are waiting. Iffa talk now, e go be like pesin no believe in Nigerian government. Mad o !!! |
praz001:You just talk wetin dey my mind... That guy know "the geh" well but I'm not sure "the geh" know the guy well. These kind gehs naim dey suffer pass but I FORBID for the geh sha... Mad o !!! Hit *LIKE* if you don't hate. |
...is this man truly an ACTOR ? I guess he's a COMEDIAN...lol And he thinks he's funny...mad o !!! |
PointZerom:I laff in Arabic *Kikikikiki* Habibi, come to computer village first ; let's see how smart you are !!! Na pipu like you dey buy " iPhone *fugu* pro max E get pesin wey dem no fi cheat for this Naija ? Iffa talk now, pesin go say I no know anything... Mtcheeew |
[quote author=IAmStrange post=85554015]Is it not clear now to the wise the perversiveness and iniquities that this present civilization condones? is it not clear how the people of these times have miserably drifted away from the path of righteousness and virtuousness? is it not clear now that in this civilization, the bad are celebrated and the good are criticized? the morally perverted are respected and the virtuous are looked down upon? Marriage is now avoided and not given due attention and illegitimate children are becoming the order of the day? this present civilization has many elements of 'calamities' in it. There's no way we will not be bringing it down. We must bring down this civilization and create a new one. And that's why we need Imes, the end of these days of unrighteousness and the beginning of better and promising days. Imes, we await your coming ................................................................... I really and truly don't understand oooo... Iffa talk now, e go be like say na me wan bring " calamity " to nairaland.com Like for #civilization and share for #calamity |
...it's nice walking through 2019 though
|
I nor understand... What are you now doing about it ? And did you just say you " inherited it " ? Which property are you guys *Cheering* ? Iffa talk now, pesin go talk say I don come again. Hit like if you don't hate. |
888 |
Wey the gold wey she steal ? Which work the guy dey do wey make ham save 700k for the gold wey he buy ? The second question go open your eyes to why the guy do wetin he do so...and why dat one sef go try steal from a " street boy " ? She forget say na street the guy dey make money ni ?? Now, if the geh true-true steal the chain ; e mean say she gree to date the guy because of things like that ( money ). And her mission to steal becomes impossible. Oloju kokoro !!! Na yahoo boys dem wan date !!! Moral ; no go believe say your "street boyfriend" na #butty because he dey wear gold chain o...lol Iffa talk too much now, e go be like I no pity the girl |
partnerbizn4:Anyone ? |
Yen-yen-yen-yen !!' Iffa talk now, pesin go say I be male prostitute. |
I no understand... Pesin ( pastor ) wey church members wey remain suppose rush...like train wey jam keke. Oh, I forget...some pipu dey worship pastors #NOT God !!! That's what you get when you place your pastor above GOD. Iffa talk now, e go like say na devil train me. |
I no understand... What should RMD now do ? Or is there anything we can do to help ? Mugu !!! Iffa talk now, pesin go say I jealous |
Another audio endorsement � Where are the Titans ? Na de pion-poin-pion wey she sabi do be dat ; after, her tomato go turn stew for pot. Iffa talk now, pesin go say na "HATE SPEECH" |
I sabi don forget say fish dey inside water � Iffa talk now, pesin go say i no suppose talk put for MOG matter. #MOG ko, MUG ni. Mtcheeew |
Na " FEEL AT HOME " dey make visitor spoil remote. Iffa talk now, e go be like BOB...too RISKY. |
I dey there !!! The woman bin warn the man but the man dey doubt the woman come sti continue to dey talk wetin the woman no wan hear... " I GO CRUSH YOU O " in the woman's voice. Iffa talk now, pesin go say na lie !!! |
Eleyi gidi gan o !!! To the guy ; If pesin see your style and work, pesin go know say your matter rough small. Normal level, you catch feelings but you forget say you suppose respect yourself join. I no even know why some pipu no dey wan learn ; I mean, no be all women/lady/girl you fi toast na. Some of them are better been just a friend. If the guy maintain correct friendship with the girl he fi come sti blow cx dat girl fi come later see wetin she dey find in him. Never can tell... Now, how you go feel if the girl carry pride come rubbish you base on your class and level #insidelife ? To the girl ; You do well... At least, you show small understanding. See, na you know wetin you want o ; so you gaz do wetin go favor you. EVERYTHING IS FAIR IN WAR AND IN LOVE Iffa no talk now, e go be like pesin no dey fvck female friends dem. |
I tire for una o !!! @trinity227 na only you talk well ; other locals before you just dey talk wetin dem no know. I repeat ; who do una for this country sef ? How "Google map" wan take cause accident ? We don almost enter 2020 and una ( Naija ) sti dey one place. Una dey go front at all ? How come na only here " Google map " dey cause accident ? Naija get plenty question to answer o. Iffa talk now, pesin go say I no sabi. |
I dey inside the plane...I bin don sleep sef. As we come land na ( I think say na Abuja we dey already ) ; I come shout #Alhamdullilah as a Christian wey I be o. Na so everybody run comot for my side come dey look me. Omo, before I go close eye open ham, na on top my bed I come dey see myself o Mtcheeew. Iffa no talk now, pesin go think say na lie I dey lie |
Mtcheeew... Small thing !!! Dem use the money fix pipes wey dem vandalize. Iffa no talk now, pesin go think say na chop dem chop the money. |
B.U.H.A.R.I !!! |
How much e go cost to get Kuwait employment Vida...I kuku don pack my bags already. Iffa no talk now, pesin no go know say plan dey... |
Se na pesin born this one ? Your parents must be proud. I just pray say e no end for that paper wey I dey see so cx " na me be the best " no be property o !!! She fi no come like to marry yahoo boy for good life like dat o. She fi like prick pass female rabbit ; she go come go marry one broke guy ( God forbid ) And nothing confuse woman pass MAN WEY NO GET MONEY COME SABI FVCK. Iffa no talk now, e go be like pesin get one thing wey pesin dey do |
Hmmm... Dem don dey carry some of these children enter bush. Chai � Na so our politicians sef be o ; dem dey use us clear road dey go front. Some pastors & Imam sef don join. As dem come close school now nko ? Iffa no talk now, e go be like pesin no know as e dey go |
subcbouy:How did you know jare... Who dey pay the price and who dem price ?? |
Something is wring with all of us... I mean, na different things pesin go dey hear inside one thing wey happen. 1.) she fix eye lashes & paint nail ; her mama begin fight. 2.) Na drama she wan do ; naim maker fix lashed come paint nail. 3.) Na FAKE EYELASH she wear & school committee don set up panel Our news for this country sef no dey get head. Anyways, somebody should epp me with the geh contact. I need to apologize o cx the matter clear say na her mama go loud ham. Matter wey nobody for hear...pikin sef know say she nor do well reach. Her Facebook or whatsapp number please... Anyone ? Iffa no talk now, pesin no go know say eye don dey the small girl body. Another #Tacha in the making. |
subcbouy:Why are we now here on nairaland ? ...and Iffa talk now, e go be like say *I know too well* |
subcbouy:Why are we now here on nairaland ? ...and Iffa talk now, e go be like *I know too well* |
MyVILLAGEpeople:Beeni o !!! ���� |
I dint understand the news... But, is Tonto a man ? ...is Bob a woman ? My mind dey tell me something... And Iffa talk now, e go be like I no get work. |
