Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 78 pages)
LOL i no be JJC here anymore. This babes here just wanna have a slice of me. I no know when i become National Cake ![]() @clemcykul you need see the kind yansh this babes carry XXXL ooops, i don forget say u be babe too ![]() How Miggs ? |
I fitn't spoke all that kinds of blundering English. I know who i am be. Confirmated |
releases clenched fist |
@All Maybe na my brain dey trek, Abeg make ona explain the joke to be. ![]() |
@clemcykul My sister no be my fault ooo, na school wahala. I dey on 6months IT now. And na Ghana i dey do am. |
@krama Na me u dey follow talk ? |
All of you be there am be jonsing. U think i can been a part of this blundering ? Do you knw the class i am dey in skool ? |
hmmm chi-chi4dem@mumu.com lol |
**yawns** Guy this joke old naaa. |
Na wetin NLD don turn into be this ? @ Poster where d humour ? |
lightest:U meant anusman's anus ? ![]() |
Old, but nice to hear. |
Inside my bedroom ![]() |
@webdezzi Man u need to get your facts right. It was B.Eng ![]() |
@gilgee U need a rope ? I think i have lots of that. Why not we trade for a cartoon of beer ? ![]() |
staggers into d room. google . . . . gilgee (does it make sense or rhyms ?) Since d bearer agrees, who am i to dispute? |
@kronkykay see this nelson, where u dey since? No mind saucekid, the manchie just dey cap careless with this winniefred. E be like say the two of em dey suffer from congy. Meanwhile me just palm here oo like palm oil. Holla at your man. |
;d |
wtf ![]() |
havn't this been posted a long time ago ? or am i d only old NLDer on this thread ? |
CTRL C CTRL V. All d same keep it coming ![]() |
here they go again ![]() |
wtf @saucekid i can't bliev u just did that. |
Gbam!!! |
checks saucekid's bottle and finds out he was drinking shekpe, Man no dey carry us play, wetin dey inside that bottle ? |
affinity for breast ? Now that is something |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 78 pages)

