Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 78 pages)
Now this is damn funny. ![]() |
Nice one Nella. |
Not only that. You also lost in the; CTRL A, CTRL V competition ![]() |
Ona no bother ask where Prof. MIGS just surface from ? Abi Clem don free you from your house arrest ? Longest time dude. |
Truly, dem no give you breast milk when you small but oranges. Have you considered suing your mum? ![]() |
@Poster, So you expect me to read this long thing ? If you can't make your point in a few lines, why bother ? If i no get work, i prefer to climb NEPA pole than read this. ![]() |
Haba Ituen You no include me for your vote of thanks ? Oya give me back my boxers and canvass wey i borrow you for the wedding. ROFLMAO Its been long i had a good laugh at NLD.@equlibrium Thumbs up !!! |
PERSONAL DIARY, I came to NLD sane, now my brain don dey trek. How can i explain the fact that i am walking but can't see my legs ? ![]() |
I no know, maybe na my brain press pause ![]() |
![]() |
Me Clown , I resemble who get red nose ? ![]() |
@Ituen You know some newbies for this thread no know say all na joke. |
eyes clem, you no go do your mind now b4 . . . . . ? |
ituen:LOL Ituen you go kill person ooo ![]() |
@naijababe2 You no go like kiss HOT IRON ? |
@kayowalemi I will take it that my last post got to you. Na joke we dey naaa ? I didn't take anything personal. I only wanted to make d thread lively. No vex anyway, one luv. ![]() |
@Ituen E be like say u no know the wonders that big lips fit do to women. |
@naijababe2 E be like say you no know this guy, this guy dey drag age with METHU for bible. |
Jeovy:Come, what do you mean ? |
@kayowalemi n Jeovy See them, fly and shit. Have you guyz ever considered suing your brains for non-support? |
ROFLMAO ![]() |
@Ituen No tell me you dey try arrange clem ? |
aremu obj:Wetin bring our two naa ? Wetin concern cele and slippers ? Better focus ooo, b4 we turn this into something else. |
@Clem Is that so ? |
@All Is lysaa in anyway related to aristotle ? |
**checks jeovy's head and finds big hole. peeps into the hole** No wonder this guy keeps yannin dust, nothing dey inside im head. [sub]*hiss** . . . strolls out.[/sub] |
man keep that thing to yourself oo |
Mad People INC. |
Now WTF is this ? We aint gay here. |
operator on phone: The person you are trying to reach is either lost, or presently confused. Please try again later. |
omg |
Drags clem back to the thread. "where you think say you dey go ?" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 78 pages)


