Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 78 pages)
@Clem Na so you wicked reach ? |
The two both of them oooooo |
To start with, which kind meat you dey sell ? Abi na Kpomo market you dey run ? ![]() |
wetin i go gain naa ? LOL. ![]() |
holds clem, as she strolls to ituen's akara inc. |
LOL . . . carry you run, now thats a good idea. where you say u been dey hide again ? |
see how God dey show me my enemies. @jaymobb how e dey do u ? |
so i have to keep my fingers crossed and my eyes closed and wait ![]() |
@All Help i am being huanted by ghosts. . . |
pets clem, babe no take am personal. anything for a good laugh, remember . . . |
nope bro, na chin-chin and groundnut ![]() |
@Clem why you wan tell everyone my levels naa ? |
. . turns around come pesin been wisper ? |
@Ituen Guy you dey sell IPO on your akara business ? I for like invest ooo. |
Why won't i do that when we have people like you around. ![]() |
@Clem remember you couldn't stop stroking those dreads the last time we made love . ![]() Now you call your self village girl for the whole NLD to know u very well. Why u wan fall your hand like this ? |
**rushes into the room. . . . who dey pursue me self ? ![]() Looks around and finds out no one was watching. . I think i have to stop driking. tiptoes out quietly. |
See them aproko people. @ituen How you take know about that military wallet if you no dey use am ? @Clem no dey kode yourself, we all know say na your bra be your wallet. |
I knew Ituen was a business man, but frying akara . . . . hmmmm guy na so you like money reach ? |
@Clem why you dey jealous ? Migs dey shoot blanks or ? I dont get it ![]() |
who come be d pikin ? tessybaby or migs ? |
This poster don dey turn everyone on this thread to mad person. I better run before i begin pick kpangolo and find myself for yaba left. ![]() |
@Clem i thought you were only selfish. So you sell meat too ? |
Na joke be this or a couple quarelling ? Come wey that poor man make i borrow am money. ** searches for wallet**. . . Ona don come again oo fellow NLDers. who move my wallet just now ? ![]() |
Instead of burning him, why not donate him to ibadan zoo? |
@Poster, are you sure that thing beside the dolphin is not a shark ? |
I wish that was my son, I wud have tied him to a tree with his d*ck and push him down like Ituen. lol ![]() |
Not just a Naija man, but a confirmed Ibo Man to me. ![]() |
@Poster Nice one ![]() but whats up with all the yoruba ? |
strolls in beer in hand. . . Now i know why the holy book says the heart of man is wicked. strolls out whistling. . . . |
Who be this guy that feels he can just give us an equation to solve ? @Poster, Come force me make i think naa **hiss** |
If not that i am planing on wakering away very soonest, I wud have showing you some grammar stunts i possesion. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 78 pages)


