Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
NwaChibuzor13: i hope your brain is in a good condition shaa,if i may ask..which stupid society vices and crime are they curbing when they are out there extorting money from innocent civillians,anybody wey dem see be it male or female na yahoo dem dey do,na twice dem don carry me,first 4 challenge and second place na apata,con dey pay money for no offence...bro no let me change am 4 u ooo... |
Can Someone Please Tell Pamelb To Come And Finish This Goddam Story |
![]() sisisioge: sisisioge:i agree with you bro,you making sense,i can see some bleeped comment above me ![]() |
nawa oo,this motun and lordygram tactics just dey laugh me,aunty motun me 2 have seen ur face b4 somewhere around that ibara,u and some of your friends sha,but i was on a bike then,but we could just start and end it here nao ![]() |
wat will i say now,see as them turn fine boy to ugly boy,at least its not real,the Bleep and all the shit is not real,wetin be my own self,make i go continue with my soak garri jere |
if to say naso them dey do their own country,u go dey there they protest stupid protest abi,u con they make ur country look cheap for oyinbo eye,them go con be like that nigeria is bleeped,we still need colonization... |
is there anything wrong with the dam pictures... |
Oga continue this thing nao |
i hope your brain is in a good condition shaa,if i may ask..which stupid society vices and crime are they curbing when they are out there extorting money from innocent civillians,anybody wey dem see be it male or female na yahoo dem dey do,na twice dem don carry me,first 4 challenge and second place na apata,con dey pay money for no offence...bro no let me change am 4 u ooo...

