Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
![]() Am sorry just give me 2 min to laff dis off first... *Laughs Finish and clears throat hmm* Maka gini come you say wetin... |
![]() oya lala call seun and all the other nairaland member...those online and ones we no dey online...registered or not na today we go impeach buhari self....oyaa start casting your vote... Hit like if you still want buhari.. Quote if you dont... |
thanks for the update jare omoluabii |
Some people wey no fit even compose ordinary poem make ee sweet na dem go con dey para for silver1996 for ordinary update.. Come una no dey work nii abii na everytime person dey get free period..he will definitely update at his own convenient time please stop Bleep!ng blabbing.. Fire on OP,i kno what to do with does trouble generators... Some people wey no fit even compose ordinary poem make ee sweet na dem go con dey para for silver1996 for ordinary update..Come una no dey work nii abii na everytime person dey get free period..he will definitely update at his own convenient time please stop Bleep!ng blabbing.. Fire on OP,i kno what to do with does trouble generators... |
![]() Op shay e be like say the boy na ALORA abii...abii na only me dey view am like dat nii.. Altho am on weed but anyways sha you fit no dey reason from my own perspective shaa. |
![]() wow...like everytin is just unbilivable oloungboo... How many times dem wan con colonise us....as in shay na like dis we go dey niii.....am sure all the buharians and the sai bai_bye would be somewhere now peeping and scared to come out and defend their beloved baba... Hia 9gerians ehn we never reach to be called a country but still a community...am sure even Lord Fredrick Lugard will be so devastated and dissapointed in heaven by now.... Me dey comot for thiss sh!t hole of a country called nigeria,even if na lagos i dey gaan ee pay me pass dis country... |
[quote author=SarkinYarki post=84473545]Now this is what we are talking about and not the nonsense y'all been celebrating and calling creative ...Send this dude to spend 3 years working with Horatio Pagani in Italy and you will have a new motor design legend from Africa ... I love you bro..... Nigeria to the world... Giant of africa.. [quote author=SarkinYarki post=84473545]Now this is what we are talking about and not the nonsense y'all been celebrating and calling creative ...Send this dude to spend 3 years working with Horatio Pagani in Italy and you will have a new motor design legend from Africa ...I love you bro..... Nigeria to the world... Giant of africa.. |
Wait biko...
No be dread i dey see for him head so...
Damm niqqa is so gone... |
So bad nigerian is been ruled by clowns... |
Oshay baamii..
Oja dadii..
OGB4IG... |
Hafar darous,shay uno go baff that bastard shangoic boi..he be don dey smell like tacha,abii you no observe...make i employ ogun nii.. |
now its getting intresting...
Very soon now they go dey deny visa...
Nigeria we hail thee... |
Baba walai you supose get award for this "TORY" oo... See as the thing just dey sweet dey go.. |
Can you really tell what took you so long hun bro |
Lol i just kept laughing at peoples comment on this thread,there is nothing bad smoking one or two joints and based on the fact that hes putting the weed on his certificate,come on this is nigeria,where with all your school certs you still looking for jobs...you know how much of millions is been made on weeds in US and other countries even in nigeria here...smh:>...still the stupid government wont realise and they refuse to legalize... |
oyaa ah abii where is this man now..gbe soul ehh .. |
this story is really a misery...welldone silver1996 |
Make person call the op for phone naa Make person call the op for phone naa |
Emm bros centino e be like say I Don get lost somewhere ooo, how mama tobi tey get winch... ![]() |
Clementino abii na centino hafar with update, shay make we faint for here, wey I been dey rush after the story thinking say he don finish.. ![]() |
it's just a warning to him.. ![]() Make he self dey arrange hin load, dem go soon con pick am too ![]() |
okay now what, the white lady is gonna cast the devil out from ayenireti or is she gonna be posseed too[sub][/sub] |
Guy still take time eat the food con separate the joy thing there.. ![]() |
As you don bag 36 years endorsement naa to dey wait make you come back be that naaa ![]() |
So because you dug it out now BBC CNN ait nta go con carry am abiii ![]() |
Awon eyan do2dtune hype tii pojuuu when are you even starting gaan ![]() |
The video was superb.. Meanwhile you could make money online with Pado Wallet... Check up on the link below... https://padowallet.com/user/signup.php?invite=PADO7caMBvF |
Do you wanna make money online at the comfort of your home.... The make money online with https://padowallet.com/user/signup.php?invite=PADO7caMBvF |
Hello guys, this is real and really working.. Do you wanna make money at the comfort of your home, no stress all you have to do is just invest... Do you wanna make money online at the comfort of your home.... Then make money online with https://padowallet.com/user/signup.php?invite=PADO7caMBvF |

Some people wey no fit even compose ordinary poem make ee sweet na dem go con dey para for silver1996 for ordinary update..
[quote author=SarkinYarki post=84473545]Now this is what we are talking about and not the nonsense y'all been celebrating and calling creative ...Send this dude to spend 3 years working with Horatio Pagani in Italy and you will have a new motor design legend from Africa ...
centino hafar with update, shay make we faint for here, wey I been dey rush after the story thinking say he don finish.. 
