Blazebaba's Posts
Nairaland Forum › Blazebaba's Profile › Blazebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 21 pages)
Bros that one na BILE(jedii)....reduce the amount of sugary tins wey you dey consume...and pls go for a doctor... |
Join hands and celebrate the greatest manipulators on planet earth...*smiles in spanish*.. |
baralatie:This shit is true...dem girls dey always get am for boby and ikebe..big yansh with wide curves go still con fine join...mehn. |
If you are wearing a waist bead...even if your character worst pass devil himself...in fela voice*i must enteeerr* |
which one be the stupid king wey them still dey put for her name... |
![]() Be like say na crocodile be the new trend now abii....the weray guy still come add holyspirit join... Me sef go shitt crocodile shitt... |
That judgement day ehn...even GOD sef go see better film watch...i go just gide for the iya alagbo side wey dey the T.JUNCTION between HEAVENandHELL dey sip my jedii...if watch and laugh wella na to just enter heaven go... |
Omoh...na for your brain to dey think 7million thought alltogether oo...japa werey... |
KingAzubuike:hafar shay you later chop that food naa.. |
![]() OP na electro wetin you call am.. |
So we even get senate president.... Nawa ooo...i kno no at all.. |
Using "THE RED PILL" constituition..that means she has "HIT THE WALL" and shes on the watch out for "BETAS" like you...advice is stay clear off the coast...better let her know you not in for a relationship with her but you still can be good friends...if she wish she stays and if she dont,she move on to the next target...wise.. |
Anybody wey talk say make he no better for you Dpsychologist ...the thunder wey go fire them still dey lockdown blazingly hot...u are the best....have come to learn a lot and putting it into action works like magic.. |
Obo dii pupo niyen... obonte... |
Owo awon odo aguntan... |
She's manipulating you....be wise...no fall for her trick oo... |
COWARDS.....unknown soldiers,unknown police,unknown civilians all equals to unknown government.. |
hor....weray maa poo lorii awon manipulators tii won pe nii obirin yen...na the same engineer work for all of them brain...none is different except ur mother and sisters and thats because they are blood.... |
perherps if i may ask OP..is that ur sister on ur dp.. |
Yeah...always egypt... |
NiRfreak:Eh..iro lo maa npa...inu eh le ju apara loo bo shay wa yen...sho roju eh.. |
Pls to all the boss in the house..i'll say am a bit late and have come in here to learn..am new to forex but i have a trading account with instaforex with the 500$ bonus which i already trade with making a profit of 55$...but GOD knows i was just doing rubbish..please to the bosses infofirst ... zedFX and many more..i really need help on how to trade...i stay in ibadan...i dont mind contact if there is anyone living in ibadan too...pls i really wanna learn.. Thanks |
Abeg OP na which level naa...something wey i been dey find way forget na im i still con see for front page so....so we wey no get galfrend na make we go faint abii... Shout out to all the single Male/Female in the house jare..... But that sandra fuvk up shaa,,,,emi ekun funrami(the lion himself).... |
Koni dafun awon to ja fun INDEPENDENCE wa.......maybe na queens english i for dey speak now....independent independent..shay we dey dependent now...aye yin ma baje nii... |
Baba "FELA" said and i quote..."wetin dey united for UNITED NATION..dissolve united nation"...if you wanna have a clearer view in 3D of what is still hapening now have been happening a very long time...then just get a compilation of his songs and you will know we've already been sold out the very day of INDEPENDENCE.... |
Weray lon shay man yen.... Eje koma bowa sii Nigeria......oruko orilede gaan fura eh "EPE".... Gbogbo weray ori eh yeen Apee kia.... |
Hmmm....the cowboys...not really suprising.. |
guy why naa..inshort you no even get joy sef..you wan kill the man for us..abii you wan end him good work.. |
Heavens knows you cant test me in this kind manner...nigba to fe gbepe aye sori..choose one bawo..what happens to rest..me i choose all nii oo..i no care if laslas na liquid i dey con later shit but all of the above is a chop... |
The tittle sef got me laughing really mad....shay for this country..ni Nigeria yii...eniku pade enimasin nii..(person wey die meet person wey go bury am)... |
yanabasee1:Eh shay oo,leave Abideen alone edakun eyin aye..oya start liking your president too... |
Oh boy...the parents self dey malnourished...i wonder how she go dey feel like when all the babies started crying at the same time..na everyday them go dey squeeze her milk for feeding bottle..something wey you no still fit preserve...omoh na on a long ride oo... |

hor....weray maa poo lorii awon manipulators tii won pe nii obirin yen...na the same engineer work for all of them brain...none is different except ur mother and sisters and thats because they are blood....
perherps if i may ask OP..is that ur sister on ur dp..