₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,185 members, 8,444,279 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 11:12 AM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 252 pages)

RomanceRe: How To Help Boogyman557 Quit Smoking by Boogyman557: 12:20pm On Mar 11, 2022
.
CrimeRe: Will I Be Going To Jail Before Easter? by Boogyman557: 9:57am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool


Na DIS KIND useless MANCHIS de make me BLAST PESIN left leg wit my old KALA 4 FREE...



U no get JOB and u go COLLECT loan..



ABI u tink sey Na ROBOT de OPERATE d loan apps..



ABI u no REASON sey Dem get STAFF wey de RUN AM and Dem de PAY Dem too..



I SUPPOSE BLAST ur left leg wit my old KALA but since u No GET JOB yet.. make I No add to ur worries...



LITE UP my WEED in peace



WTF MAN!
RomanceRe: Help My Gf Was Almost Naked In A Video She Posted Online(pics) by Boogyman557: 9:55am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool


ALL Dis MANCHIS go JUST de POST fake matterz any how...


I JUST CLEAN my old KALA finish NOW..


E remain to LOAD BULLET INSIDE..

PESIN left leg go SOON drop 4 GROUND..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: What Are The Easiest Way To Gain A Woman's Heart by Boogyman557: 9:50am On Mar 11, 2022
[quote author=Frank25 post=110936311][/quote]Holly Gram cool

IGWURUTA MAN!

WTF MAN!
RomanceRe: What Are The Easiest Way To Gain A Woman's Heart by Boogyman557: 8:40am On Mar 11, 2022
Frank25:
thanks man

do you reside in ph city
Holly Gram cool Yes MAN!

BUT I de Lagos now to flex and NACK ASHAWOO...


I go JAZZ in p Town NEXT month..


WTF MAN!
RomanceRe: What Are The Easiest Way To Gain A Woman's Heart by Boogyman557: 8:27am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool



BETTER Gain SENSE Dan to Gain HEART...



All does BANIS JUST want ur RUBBERZ (money)



Dat is y I know DE STRESS my SELF...


NACK ASHAWOO come back House and BLA ALOTA WEED...



AMABOBI D MANCHI nothing CONCERN me and HEART..



LITE UP my WEED in peace...



WTF MAN!
RomanceRe: She Is A Cheat And I Am Tired - Korra Obidi Husband by Boogyman557: 7:30am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool Make I no JUST CAPRISUN 4 DIS MATTERZ..


DIS Friday WEED de ENTER my brain WOTOWOTO..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Say No To Friendship by Boogyman557: 7:28am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool real matters..


I de COMPRISUN ur CAPRISUN..

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
CrimeRe: See The Pretty Damsel Wasting Life In Kirikiri Prison Alone Side Chidinma Chai by Boogyman557: 3:31am On Mar 11, 2022
Holly Gram cool


I SWEAR DOWN


I No MIND ENTER Kirikiri PRISON bcus of DIS GIRL oo



AMABOBI see as BANI FINE..



SEE PESIN SKIN .... SEE PESIN NAILS...



if I GET dis KIND BANI, Na to LOCK her UP INSIDE 1 of my WEED BUNK den TROWEY all spare KEYS and leave ONLY 1 key for my SELF..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: How To Toast A Nigerian Girls Between 18-24 And Get Their Numbers Easily. by Boogyman557: 4:10pm On Mar 10, 2022
chikasnight:
I suspected grin imo is just the best, quality is always assured...
Holly Gram cool 4 SURE my G..




WTF MAN!
RomanceRe: Lady Shares Screenshot Of Message She Received From Her Pastor Who Plays Bet by Boogyman557: 3:05pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool Lie matterz on top real MATTERZ..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
Nairaland GeneralRe: How Much Do You Spend On Feeding Daily by Boogyman557: 3:02pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool

I BUY 4k WEED in a DAY..

After SMOKING d WEED I den eat rice or spaghetti den NACK am wit BIG BREAD..


let me say.. 6k...

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Guys Can You Marry A Bisexual Woman That Does This?... by Boogyman557: 3:00pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool

YES Na!

I MEAN Yes MAN!


WTF MAN!
RomanceRe: Check Out This Beautiful Female Brazilian Bricklayer(photos) by Boogyman557: 1:17pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool SEE FINE BANI...

I SWEAR DOWN

I know MIND become BRICKLAYER den join DIS FINE BANI ooo..


BRAZILO IS A CHILOLO KINDA PLACE!

WTF MAN!
TravelRe: A Visit To The Popular Oja Ipata Market In Ilorin, Kwara State (Pictures) by Boogyman557: 1:12pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool AM BOOGYMAN or BABA YAGA and am INTO BLASTING people's left leg wit my old KALA..



WTF MAN!
RomanceRe: What was Your Most Precious Item While Growing Up? by Boogyman557: 1:01pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool SEGA GAME...



I remember den... I de USE Vaseline take CLEAN my SEGA so dat E go SHINE WELLA...



BUT now



Na WEED.. Na WEED be d main matterz NOW..



WTF MAN!
Literature/Writing AdsRe: TheGidRedpiller Is Now Officially On AMAZON!! by Boogyman557: 1:00pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool Nice 1 MAN!


Na to BLA WEED on top DIS MATTERZ..


WTF MAN!
RomanceRe: Why Does Every Girl I Meet Want To Be/lay With Me by Boogyman557: 12:58pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool


I SWEAR DOWN


Na DIS KIND useless MANCHIS de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 FREE..



WAITING DE WORRY U!


70yrs OLD MAN!


U NO 1 GET SENSE!



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CrimeRe: Distress Call Centres And Numbers For Lagos Residents by Boogyman557: 12:55pm On Mar 10, 2022
Holly Gram cool real matters..

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Lady Laments Because Her Boyfriend Always Apologises; Says She Needs A Toxic Man by Boogyman557: 9:45am On Mar 10, 2022
Holly Gram cool


Na DIS KIND useless MANCHI of a BF de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 FREE!



BANI no FEAR, we go SETTLE d matterz..


I JUST CLEAN my KALA finish now..


E remain to LOAD BULLET INSIDE



waiting u go do b sey...


U go send me ur useless MANCHI of a BF LOCATION.


make I HELP u SETTLE SOMETHING


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: My Wife Feels Awkward That I First Greet Her In The Morning by Boogyman557: 9:40am On Mar 10, 2022
Holly Gram cool I JUST de EYERIN DIS MATTERZ from FAR..


PESIN left leg go SOON drop 4 GROUND..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Guys! Girls Hate It When You Are Always Giving Her Attention! An Experience by Boogyman557: 9:36am On Mar 10, 2022
Holly Gram cool


Na DIS KIND useless MANCHI of a boyfriend de make me BLAST PESIN left leg wit my old KALA 4 FREE..



I JUST CLEAN my old KALA finish now..



E remain to LOAD BULLET INSIDE..


abeg give me d LOCATION of ur useless MANCHI of a BF..


I JUST 1 SETTLE SOMETHING..


WTF MAN!
CrimeRe: Primary School Teacher Arrested For Stealing 8 Computers In Delta by Boogyman557: 9:26am On Mar 10, 2022
Holly Gram cool


Make Una JAM laptops ooooo


AMABOBI D MANCHI


Na ONLY u THIEF does laptops...


HOW many HAND u take CARRY am...


I SAMANKWE 4 u...



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Ghanaian Man Shares Photos Of Women He's Been Sleeping With & Gifts He Gave Them by Boogyman557: 5:44am On Mar 10, 2022
Fuckaniza:
Yo fam! Been following your comments for a while now, and that shit fvcking cracks local man up, esp. your "Ashawo na the best tin, weed na my friend, I go blow person leg with my kala" yarns cheesy cheesy cheesy��... Òmóboy dey feel you jere my nigga ... How can I reach you tho, as per guyman 2 guyman yarns? Please✌️
Holly Gram cool


thanks my G..


DIS calls 4 me to BLA more WEED DIS morning...


abeg no VEX my G..


U be EKELBE MAN, U b MEN on black.. I mean U b police MAN?



WTF MAN!
RomanceRe: What’s The Highest Amount Of Money Person Don Dash You Before? by Boogyman557: 3:39am On Mar 10, 2022
Nicepoker:
Effect of weed.
Holly Gram cool


are u also a Ganja Planter


Dat means we both Ganja Planters


Nice to SEE another Ganja Planter..



I SWEAR DOWN



WEED is my MOTIVATION and RELATIONSHIP..


WEED is my EXAMINATION and CALCULATION..


WEED is my LOCATION and RELOCATION..



3am!


one of the best Time to BLA ur WEED..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: How To Toast A Nigerian Girls Between 18-24 And Get Their Numbers Easily. by Boogyman557: 8:31pm On Mar 09, 2022
chikasnight:
grin grin grin G you de stay for owerri huh
Holly Gram cool No my G but I school 4 NEKEDE..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: What’s The Highest Amount Of Money Person Don Dash You Before? by Boogyman557: 8:10pm On Mar 09, 2022
nickyj19:
rubbish as usual
Holly Gram cool I have been waiting 4 ur comment MAN!



thanks MAN


U are d best MAN


JAH bless MAN



WTF MAN!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 252 pages)